[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]  ChicOnChain [@ChicOnChain](/creator/twitter/ChicOnChain) on x 2104 followers Created: 2025-07-26 16:23:29 UTC Wetin dey sup for @Surf_Copilot leaderboard abeg? @KaitoAI, please come and explain this. Una don dey allow people use juju for here? ๐ How did I move from XX to XX in less than XX hours? As how na? Abeg, ejoo, biko, Don Allah, make una allow me collect the one wey I don work for. Bikonu๐คฒ๐ Just gee me 5days abeg ๐คฒ๐  XXX engagements  **Related Topics** [wey](/topic/wey) [kaitoai](/topic/kaitoai) [leaderboard](/topic/leaderboard) [Post Link](https://x.com/ChicOnChain/status/1949143547057439225)
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]
ChicOnChain @ChicOnChain on x 2104 followers
Created: 2025-07-26 16:23:29 UTC
Wetin dey sup for @Surf_Copilot leaderboard abeg?
@KaitoAI, please come and explain this.
Una don dey allow people use juju for here? ๐
How did I move from XX to XX in less than XX hours?
As how na?
Abeg, ejoo, biko, Don Allah, make una allow me collect the one wey I don work for. Bikonu๐คฒ๐
Just gee me 5days abeg ๐คฒ๐
XXX engagements
Related Topics wey kaitoai leaderboard
/post/tweet::1949143547057439225