Dark | Light
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

![Yungwest_Jeff Avatar](https://lunarcrush.com/gi/w:24/cr:twitter::1489727414544523269.png) Jeff.JPEGs [@Yungwest_Jeff](/creator/twitter/Yungwest_Jeff) on x 11.4K followers
Created: 2025-07-26 04:06:59 UTC

Better shift attention go Allora now...

No other better time to talk about @AlloraNetwork than now wey everybody attention pack go other ZK infra them.
This people dey build wetin Web3 dey miss wey be decentralized brain wey sabi learn, improve, and reward accuracy. No be AI wey dem lock for company server. Na open system wey allow models to work together, correct each other, and get smarter by force.
Dem organize am by “topics” like predicting token price or market wahala. The Models dey compete to provide best answer, other models go check am, and correct if e no make sense. If your model dey accurate, you chop reward. 
If e flop, you no go gain.
Everything dey open. You fit plug in your own ML model, no permission needed. Plus e dey self-improve as e dey run. Na real AI coordination layer.

Dem just partner Plume Network for AI-powered RWA risk modeling.
Theit testnet dey live. Cosmos-based. 
Tools don drop. If you dey build, dey curious, or dey find value for AI + crypto, Allora fit be your plug because say... Real-time intelligence + incentives = Web3 AI with sense.

![](https://pbs.twimg.com/media/GwwXJgsWkAAmVLg.jpg)

XXX engagements

![Engagements Line Chart](https://lunarcrush.com/gi/w:600/p:tweet::1948958198884393146/c:line.svg)

**Related Topics**
[coins ai](/topic/coins-ai)
[decentralized](/topic/decentralized)
[web3](/topic/web3)
[zk](/topic/zk)

[Post Link](https://x.com/Yungwest_Jeff/status/1948958198884393146)

[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

Yungwest_Jeff Avatar Jeff.JPEGs @Yungwest_Jeff on x 11.4K followers Created: 2025-07-26 04:06:59 UTC

Better shift attention go Allora now...

No other better time to talk about @AlloraNetwork than now wey everybody attention pack go other ZK infra them. This people dey build wetin Web3 dey miss wey be decentralized brain wey sabi learn, improve, and reward accuracy. No be AI wey dem lock for company server. Na open system wey allow models to work together, correct each other, and get smarter by force. Dem organize am by “topics” like predicting token price or market wahala. The Models dey compete to provide best answer, other models go check am, and correct if e no make sense. If your model dey accurate, you chop reward. If e flop, you no go gain. Everything dey open. You fit plug in your own ML model, no permission needed. Plus e dey self-improve as e dey run. Na real AI coordination layer.

Dem just partner Plume Network for AI-powered RWA risk modeling. Theit testnet dey live. Cosmos-based. Tools don drop. If you dey build, dey curious, or dey find value for AI + crypto, Allora fit be your plug because say... Real-time intelligence + incentives = Web3 AI with sense.

XXX engagements

Engagements Line Chart

Related Topics coins ai decentralized web3 zk

Post Link

post/tweet::1948958198884393146
/post/tweet::1948958198884393146