Dark | Light
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

![alfredtinom Avatar](https://lunarcrush.com/gi/w:24/cr:twitter::1700461688506449920.png) Stephanlido ⛺ (Ø,G) [@alfredtinom](/creator/twitter/alfredtinom) on x 1028 followers
Created: 2025-07-25 17:24:27 UTC

Una remember that my guy wey open mouth like drainage talk say Union no go cook? That time, he dey talk like crypto oracle, dey form ‘I too sabi’ say Union na just noise.

Fast forward small boom, Mad Yap enter, leaderboard dey catch fire, ZK dey fly left and right, and $U season dey load.

Me wey believe, I dey chop engagement like gala for traffic.

But am? Omo, he dey refresh X every two-two minutes dey ask: ‘E still get space for this thing?’ Bro, space don full since alpha test.

He dey corner now dey form say he just dey observe observe wetin? Na so soup take cold for who no quick chop. If he try enter now, even YapBot go ask am: ‘Where you dey since?’ 😂😂😂

Make una no let anybody confuse una again when you see real project wey dey build from ground with sense and not hype, lock in and shut up.

As for me, I go continue dey yap till $U touch my wallet like Sunday offering 
zkgm till dem know say Union no be play play.

![](https://pbs.twimg.com/media/GwuEFUOW4AAPhsD.jpg)

XXX engagements

![Engagements Line Chart](https://lunarcrush.com/gi/w:600/p:tweet::1948796499409740217/c:line.svg)

**Related Topics**
[zk](/topic/zk)
[leaderboard](/topic/leaderboard)
[yap](/topic/yap)
[oracle](/topic/oracle)
[wey](/topic/wey)
[unidef dao](/topic/unidef-dao)
[coins defi](/topic/coins-defi)
[coins bsc](/topic/coins-bsc)

[Post Link](https://x.com/alfredtinom/status/1948796499409740217)

[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

alfredtinom Avatar Stephanlido ⛺ (Ø,G) @alfredtinom on x 1028 followers Created: 2025-07-25 17:24:27 UTC

Una remember that my guy wey open mouth like drainage talk say Union no go cook? That time, he dey talk like crypto oracle, dey form ‘I too sabi’ say Union na just noise.

Fast forward small boom, Mad Yap enter, leaderboard dey catch fire, ZK dey fly left and right, and $U season dey load.

Me wey believe, I dey chop engagement like gala for traffic.

But am? Omo, he dey refresh X every two-two minutes dey ask: ‘E still get space for this thing?’ Bro, space don full since alpha test.

He dey corner now dey form say he just dey observe observe wetin? Na so soup take cold for who no quick chop. If he try enter now, even YapBot go ask am: ‘Where you dey since?’ 😂😂😂

Make una no let anybody confuse una again when you see real project wey dey build from ground with sense and not hype, lock in and shut up.

As for me, I go continue dey yap till $U touch my wallet like Sunday offering zkgm till dem know say Union no be play play.

XXX engagements

Engagements Line Chart

Related Topics zk leaderboard yap oracle wey unidef dao coins defi coins bsc

Post Link

post/tweet::1948796499409740217
/post/tweet::1948796499409740217