[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]  Marjid Cryptonite [@marjidofficial](/creator/twitter/marjidofficial) on x 170.9K followers Created: 2025-07-25 13:15:52 UTC Omo leave talk brotherly i no dey Post to Impress anybody oh, I Flex to Inspire you brotherly. Normally I no even Sabi flex 🤣. Me wey dey hardly post my lifestyle. In 2017 I was literally begging my younger sister for 1K, brotherly all man get story to tell but e get the kind of story wey you go hear….you go know sey your own case na less 🤣 For the fact sey I fit tear GLE whenever I want, bro that’s a big flex. If you ain’t inspired then you are the problem brotherly.  XXXXXX engagements  **Related Topics** [wey](/topic/wey) [Post Link](https://x.com/marjidofficial/status/1948733942527410637)
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]
Marjid Cryptonite @marjidofficial on x 170.9K followers
Created: 2025-07-25 13:15:52 UTC
Omo leave talk brotherly i no dey Post to Impress anybody oh, I Flex to Inspire you brotherly. Normally I no even Sabi flex 🤣.
Me wey dey hardly post my lifestyle. In 2017 I was literally begging my younger sister for 1K, brotherly all man get story to tell but e get the kind of story wey you go hear….you go know sey your own case na less 🤣
For the fact sey I fit tear GLE whenever I want, bro that’s a big flex. If you ain’t inspired then you are the problem brotherly.
XXXXXX engagements
Related Topics wey
/post/tweet::1948733942527410637