Dark | Light
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

![jon_d_doe Avatar](https://lunarcrush.com/gi/w:24/cr:twitter::1252264586201518083.png) Àgbà John Doe [@jon_d_doe](/creator/twitter/jon_d_doe) on x 423.2K followers
Created: 2025-07-25 09:46:56 UTC

Na why some of una dey enter my DM dey write:

"I goes to the market"

"I comes to your house"

"Am hungry"

"Am not at home last week"

Plus plenty bad English wey una dey speak.

No send your pikin go better school if you can afford it.

Use am play sporty bet.

End.


XXXXXX engagements

![Engagements Line Chart](https://lunarcrush.com/gi/w:600/p:tweet::1948681364158501025/c:line.svg)

**Related Topics**
[wey](/topic/wey)
[doe](/topic/doe)

[Post Link](https://x.com/jon_d_doe/status/1948681364158501025)

[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

jon_d_doe Avatar Àgbà John Doe @jon_d_doe on x 423.2K followers Created: 2025-07-25 09:46:56 UTC

Na why some of una dey enter my DM dey write:

"I goes to the market"

"I comes to your house"

"Am hungry"

"Am not at home last week"

Plus plenty bad English wey una dey speak.

No send your pikin go better school if you can afford it.

Use am play sporty bet.

End.

XXXXXX engagements

Engagements Line Chart

Related Topics wey doe

Post Link

post/tweet::1948681364158501025
/post/tweet::1948681364158501025