[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]  Isaiah 🐟 [@Isaiah_design](/creator/twitter/Isaiah_design) on x 1306 followers Created: 2025-07-25 09:06:21 UTC So una mean say after all the content wey I don drop about locking $YAKA for $veYAKA benefits… Some of una still never lock? You dey chase yield, but you no dey commit. You dey talk community, but you no dey stake. I think say una get funds for the wallet oh, or na just vibes? 👉 If you dey farm $YAKA and you never dey accumulate $veYAKA, you dey miss: • Boosted APRs • Governance power • Exclusive perks • and mad bragging rights. No be every alpha go wear suit. Some dey wear hoodie and dey type thread. Go lock that $YAKA and stop playing. Enjoy the life of @YakaFinance XXX engagements  **Related Topics** [governance](/topic/governance) [aprs](/topic/aprs) [if you](/topic/if-you) [$veyaka](/topic/$veyaka) [$yaka](/topic/$yaka) [wey](/topic/wey) [all the](/topic/all-the) [Post Link](https://x.com/Isaiah_design/status/1948671149115932772)
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]
Isaiah 🐟 @Isaiah_design on x 1306 followers
Created: 2025-07-25 09:06:21 UTC
So una mean say after all the content wey I don drop about locking $YAKA for $veYAKA benefits…
Some of una still never lock?
You dey chase yield, but you no dey commit. You dey talk community, but you no dey stake.
I think say una get funds for the wallet oh, or na just vibes?
👉 If you dey farm $YAKA and you never dey accumulate $veYAKA, you dey miss: • Boosted APRs • Governance power • Exclusive perks • and mad bragging rights.
No be every alpha go wear suit. Some dey wear hoodie and dey type thread.
Go lock that $YAKA and stop playing.
Enjoy the life of @YakaFinance
XXX engagements
Related Topics governance aprs if you $veyaka $yaka wey all the
/post/tweet::1948671149115932772