[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]  Sam.O. [@jorgedarek16](/creator/twitter/jorgedarek16) on x 3778 followers Created: 2025-07-23 12:09:27 UTC I still go to that my friend dm oo wey we go school together never, still beg am make he no be like say person proud I just dey my own jeje since then .. na why my trust issues increase so fast because wetin you wan use satisfy people Nothing never 👎 Thank you for your time. XXX engagements  **Related Topics** [wan](/topic/wan) [wey](/topic/wey) [Post Link](https://x.com/jorgedarek16/status/1947992455279976502)
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]
Sam.O. @jorgedarek16 on x 3778 followers
Created: 2025-07-23 12:09:27 UTC
I still go to that my friend dm oo wey we go school together never, still beg am make he no be like say person proud I just dey my own jeje since then .. na why my trust issues increase so fast because wetin you wan use satisfy people Nothing never 👎
Thank you for your time.
XXX engagements
/post/tweet::1947992455279976502