[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]  Viction Africa [@VictionAFR](/creator/twitter/VictionAFR) on x 1696 followers Created: 2025-07-23 09:27:51 UTC Viction July Community Call: Chill Make You Catch Beta! No be just normal gist something BIG dey land, and we dey enter new level for Web3 matter. Special Guest: David from @pop_launch go join us We go yarn about ownership for chain, where value dey go, and wetin Viction dey cook behind the scenes. If you dey build, play, or just wan sabi wetin dey sup for Web3 you no go wan miss this one. Date: July 24, 2025 Time: 9:00 - 10:00 AM UTC Topic: Chill make you catch beta Set reminder sharp-sharp. Show face. Make you no hear am from another person.  XXX engagements  **Related Topics** [web3](/topic/web3) [beta](/topic/beta) [Post Link](https://x.com/VictionAFR/status/1947951784401739824)
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]
Viction Africa @VictionAFR on x 1696 followers
Created: 2025-07-23 09:27:51 UTC
Viction July Community Call: Chill Make You Catch Beta!
No be just normal gist something BIG dey land, and we dey enter new level for Web3 matter.
Special Guest: David from @pop_launch go join us
We go yarn about ownership for chain, where value dey go, and wetin Viction dey cook behind the scenes. If you dey build, play, or just wan sabi wetin dey sup for Web3 you no go wan miss this one.
Date: July 24, 2025 Time: 9:00 - 10:00 AM UTC Topic: Chill make you catch beta
Set reminder sharp-sharp. Show face. Make you no hear am from another person.
XXX engagements
/post/tweet::1947951784401739824