[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]  ADT [@ADT_Freetips](/creator/twitter/ADT_Freetips) on x 53.5K followers Created: 2025-07-22 14:11:21 UTC There was this lady I was talking to online some years ago We don de sabi each other well, we don de do video call sef but na only her face she de show for VC We come agree say make we see, I sent her money to come over My spirit just tell me say make I give her one location wey be oju olomo otoπ I shock when I see her, if you see the way she take bigπππ Na once I discharge her XXXXX engagements  **Related Topics** [wey](/topic/wey) [money](/topic/money) [adt](/topic/adt) [Post Link](https://x.com/ADT_Freetips/status/1947660744084099428)
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]
ADT @ADT_Freetips on x 53.5K followers
Created: 2025-07-22 14:11:21 UTC
There was this lady I was talking to online some years ago We don de sabi each other well, we don de do video call sef but na only her face she de show for VC We come agree say make we see, I sent her money to come over My spirit just tell me say make I give her one location wey be oju olomo otoπ I shock when I see her, if you see the way she take bigπππ Na once I discharge her
XXXXX engagements
/post/tweet::1947660744084099428