[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]  ππ_ππ§ππ£ππ [@prince_of_web3](/creator/twitter/prince_of_web3) on x 1679 followers Created: 2025-07-21 17:02:19 UTC Why Me I Dey still Bullish on $XION My people, make I tell you small why I dey reason say $XION go blow big very soon. The fcirst things make we look the market cap of $XION. Right now e still small well-well, just about $XX million. You see that kind number? E mean say this project fit 10x easy if things move small. Dem don release about XX million $XION tokens already. So for $XION to do 10x, we just need like $XXX to $XXX million market cap. E no too far like that especially as altcoin season dey near and BTC dominance dey drop. And remember say XION na Layer-1 blockchain wey dey simplify Web3 wahala no wallet stress, no gas wahala. Na smooth user experience dem dey build. That kain solid foundation dey always bring long-term growth. So I wan ask una una believe say $XION fit 10x from here? Drop your mind for comments make we reason am together. πΈ XION Get Ongoing Campaigns Too: X. XION Ambassador Program for those wey wan rep the project and earn. X. XION x Kaito Campaign over $100k in rewards dey ground! At the end of the day make we believe in the journey. No be everyday hype sometimes na patience dey pay. Believe in the movement. Believe in $XION. π₯ Letβs link up: π Follow me: @prince_of_web3 π Follow XION: @burnt_xion π Join the fam on Discord: πFollow founder @BurntBanksy Bless up and stay bullish! π§‘  XXXXX engagements  **Related Topics** [market cap](/topic/market-cap) [$xion](/topic/$xion) [coins layer 1](/topic/coins-layer-1) [coins made in usa](/topic/coins-made-in-usa) [coins base ecosystem](/topic/coins-base-ecosystem) [Post Link](https://x.com/prince_of_web3/status/1947341380759515638)
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]
ππ_ππ§ππ£ππ @prince_of_web3 on x 1679 followers
Created: 2025-07-21 17:02:19 UTC
Why Me I Dey still Bullish on $XION
My people, make I tell you small why I dey reason say $XION go blow big very soon.
The fcirst things make we look the market cap of $XION. Right now e still small well-well, just about $XX million. You see that kind number? E mean say this project fit 10x easy if things move small.
Dem don release about XX million $XION tokens already. So for $XION to do 10x, we just need like $XXX to $XXX million market cap. E no too far like that especially as altcoin season dey near and BTC dominance dey drop.
And remember say XION na Layer-1 blockchain wey dey simplify Web3 wahala no wallet stress, no gas wahala. Na smooth user experience dem dey build. That kain solid foundation dey always bring long-term growth.
So I wan ask una una believe say $XION fit 10x from here? Drop your mind for comments make we reason am together.
πΈ XION Get Ongoing Campaigns Too:
X. XION Ambassador Program for those wey wan rep the project and earn.
X. XION x Kaito Campaign over $100k in rewards dey ground!
At the end of the day make we believe in the journey. No be everyday hype sometimes na patience dey pay.
Believe in the movement. Believe in $XION. π₯
Letβs link up:
π Follow me: @prince_of_web3 π Follow XION: @burnt_xion π Join the fam on Discord: πFollow founder @BurntBanksy
Bless up and stay bullish! π§‘
XXXXX engagements
Related Topics market cap $xion coins layer 1 coins made in usa coins base ecosystem
/post/tweet::1947341380759515638