Dark | Light
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

![PRINZE_OF_RADIO Avatar](https://lunarcrush.com/gi/w:24/cr:twitter::1878458655487508480.png) PRINZE OF RADIO 🎙️ [@PRINZE_OF_RADIO](/creator/twitter/PRINZE_OF_RADIO) on x XXX followers
Created: 2025-07-20 12:00:16 UTC

@deyola_a God go bless u for me 

Me wey think say I dey struggle na camp I know say I guide 😂

Pple dey share my card within themselves na last day dem carry am give me d tin don tear.

D day I go kitchen one gal see my card,call her friends,naso dem shout,begin ask me wetin I come do


XXXXX engagements

![Engagements Line Chart](https://lunarcrush.com/gi/w:600/p:tweet::1946902980755669178/c:line.svg)

**Related Topics**
[wey](/topic/wey)

[Post Link](https://x.com/PRINZE_OF_RADIO/status/1946902980755669178)

[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

PRINZE_OF_RADIO Avatar PRINZE OF RADIO 🎙️ @PRINZE_OF_RADIO on x XXX followers Created: 2025-07-20 12:00:16 UTC

@deyola_a God go bless u for me

Me wey think say I dey struggle na camp I know say I guide 😂

Pple dey share my card within themselves na last day dem carry am give me d tin don tear.

D day I go kitchen one gal see my card,call her friends,naso dem shout,begin ask me wetin I come do

XXXXX engagements

Engagements Line Chart

Related Topics wey

Post Link

post/tweet::1946902980755669178
/post/tweet::1946902980755669178