Dark | Light
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

![prince_of_web3 Avatar](https://lunarcrush.com/gi/w:24/cr:twitter::1814195840908759040.png) π™Šπ™“_π™‹π™§π™žπ™£π™˜π™š [@prince_of_web3](/creator/twitter/prince_of_web3) on x 1453 followers
Created: 2025-07-19 21:21:03 UTC

Six months don waka since $XION mainnet touch ground that na back in December. At that time, many people no really dey sure wetin XION stand for. E no come out to make noise or chase clout, but to quietly xion change the game.

XION na Layer X blockchain but e dey do things differently. Instead of adding more wahala to Web3, e dey clear the road, remove the stress and make blockchain life feel normal like say na your regular app you dey use.

The team behind @burnt_xion no dey do things the usual way. Their mission na to make Web3 easy for everyday with no complicated wallet, no need to know crypto deep deep. Just open am do wetin you wan do, and go your way.

XION na the first blockchain wey dem build with real human users in mind not just developers or crypto bros. With simple sign-ins and clean interface and tools wey fit blend well with real-world use.

Now, make I introduce you the to two big names wey dey move things inside the XION space:

🌍 @earnos_io

EarnOS na platform wey dey reward users for just being active for engaging with content for showing support. That kind of setup wey make you feel involved, not just like one silent observer.

This project don grow pass just rewards. Dem raise $X million this year alone, and now dem dey connect with brands, creators and people directly on the blockchain everything dey they make transparent, and value dey flow freely.

EarnOS na example of how Web3 suppose be open rewarding, and inclusive. No need to overthink or decode how to start.

Onramp for fiat no need to first go learn crypto

And there wallet is very easy setup no wahala with seed phrases

Soft onboarding you fit enter the platform like say na Instagram or Twitter

πŸ”₯ @Blaze_Swap V2

Now to BlazeSwap this one na the DEX wey dey run things fast on XION their V2 upgrade make am even better faster transactions smarter routing and smooth experience.

Using BlazeSwap no feel like say you dey hustle inside Web3. E dey smooth like water. Liquidity dey performance clean, and the experience dey matured.

This upgrade no just dey about code. E carry emotional feel join. It remind us say crypto suppose be simple empowering, and accessible. Not all those complex things wey dey scare new people.

So when you hear of $XION no just think say na another blockchain. Think say na movement.

A call to build tech wey humans fit use.
Something wey no dey loud but e dey effective.
A new wave of the internet inclusive, soft and easy to embrace.

Six months ago, e be like small idea.
Today, e don turn full force.
And trust me, this na just warm-up.

Growth no dey only for code
Growth dey for community, for vision, and for the world wey XION dey shape every day.

Let’s continue to shout, support and share.
Keep yapping about $XION the people-first chain.

![](https://pbs.twimg.com/media/GwQArsbXsAE2vhN.jpg)

XXXXX engagements

![Engagements Line Chart](https://lunarcrush.com/gi/w:600/p:tweet::1946681718645096585/c:line.svg)

**Related Topics**
[web3](/topic/web3)
[blockchain](/topic/blockchain)
[mainnet](/topic/mainnet)
[$xion](/topic/$xion)
[coins layer 1](/topic/coins-layer-1)
[coins made in usa](/topic/coins-made-in-usa)
[coins base ecosystem](/topic/coins-base-ecosystem)

[Post Link](https://x.com/prince_of_web3/status/1946681718645096585)

[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

prince_of_web3 Avatar π™Šπ™“_π™‹π™§π™žπ™£π™˜π™š @prince_of_web3 on x 1453 followers Created: 2025-07-19 21:21:03 UTC

Six months don waka since $XION mainnet touch ground that na back in December. At that time, many people no really dey sure wetin XION stand for. E no come out to make noise or chase clout, but to quietly xion change the game.

XION na Layer X blockchain but e dey do things differently. Instead of adding more wahala to Web3, e dey clear the road, remove the stress and make blockchain life feel normal like say na your regular app you dey use.

The team behind @burnt_xion no dey do things the usual way. Their mission na to make Web3 easy for everyday with no complicated wallet, no need to know crypto deep deep. Just open am do wetin you wan do, and go your way.

XION na the first blockchain wey dem build with real human users in mind not just developers or crypto bros. With simple sign-ins and clean interface and tools wey fit blend well with real-world use.

Now, make I introduce you the to two big names wey dey move things inside the XION space:

🌍 @earnos_io

EarnOS na platform wey dey reward users for just being active for engaging with content for showing support. That kind of setup wey make you feel involved, not just like one silent observer.

This project don grow pass just rewards. Dem raise $X million this year alone, and now dem dey connect with brands, creators and people directly on the blockchain everything dey they make transparent, and value dey flow freely.

EarnOS na example of how Web3 suppose be open rewarding, and inclusive. No need to overthink or decode how to start.

Onramp for fiat no need to first go learn crypto

And there wallet is very easy setup no wahala with seed phrases

Soft onboarding you fit enter the platform like say na Instagram or Twitter

πŸ”₯ @Blaze_Swap V2

Now to BlazeSwap this one na the DEX wey dey run things fast on XION their V2 upgrade make am even better faster transactions smarter routing and smooth experience.

Using BlazeSwap no feel like say you dey hustle inside Web3. E dey smooth like water. Liquidity dey performance clean, and the experience dey matured.

This upgrade no just dey about code. E carry emotional feel join. It remind us say crypto suppose be simple empowering, and accessible. Not all those complex things wey dey scare new people.

So when you hear of $XION no just think say na another blockchain. Think say na movement.

A call to build tech wey humans fit use. Something wey no dey loud but e dey effective. A new wave of the internet inclusive, soft and easy to embrace.

Six months ago, e be like small idea. Today, e don turn full force. And trust me, this na just warm-up.

Growth no dey only for code Growth dey for community, for vision, and for the world wey XION dey shape every day.

Let’s continue to shout, support and share. Keep yapping about $XION the people-first chain.

XXXXX engagements

Engagements Line Chart

Related Topics web3 blockchain mainnet $xion coins layer 1 coins made in usa coins base ecosystem

Post Link

post/tweet::1946681718645096585
/post/tweet::1946681718645096585