[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]  boy2men [@chels4lyfe](/creator/twitter/chels4lyfe) on x XX followers Created: 2025-07-19 20:58:06 UTC @BalkanEmpire08 Na those Assna young fans de make me laugh. Like bro, u never see ur club win something tangible, u de brag abt something wey happen b4 dem even think to born u? See joy wey Chelsea fans get because dem win trophy. Ur own na to de console yourself with wetin happen b4 dem born u XXX engagements  **Related Topics** [wey](/topic/wey) [Post Link](https://x.com/chels4lyfe/status/1946675941729562769)
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]
boy2men @chels4lyfe on x XX followers
Created: 2025-07-19 20:58:06 UTC
@BalkanEmpire08 Na those Assna young fans de make me laugh. Like bro, u never see ur club win something tangible, u de brag abt something wey happen b4 dem even think to born u? See joy wey Chelsea fans get because dem win trophy. Ur own na to de console yourself with wetin happen b4 dem born u
XXX engagements
Related Topics wey
/post/tweet::1946675941729562769