Dark | Light
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

![Officialtim314 Avatar](https://lunarcrush.com/gi/w:24/cr:twitter::1878602207555149824.png) ๐”ธฦต๐•Œษƒ๐•Œฦ—๐•‚ษ† [@Officialtim314](/creator/twitter/Officialtim314) on x XXX followers
Created: 2025-07-17 06:46:46 UTC

You wan join the future of Web3 wey secure, automated, and full of sense? 
Then you gatz do listen say village people no swear for you na: 
Buy $CHR token now wey pre-sale still dey hot!๐Ÿ”ฅ

HOW TO BUY $CHR TOKENS 
Just follow these X simple steps make you no dull yourself ๐Ÿ‘‡

๐Ÿ” STEP X โ€“ SETUP YOUR WALLET
Wetin be wallet? Na your crypto purse. E go help you hold your $CHR tokens.

๐Ÿ‘‰ Download any of these:
โˆš MetaMask (for browser or phone)
โˆš Phantom (for Solana people)
โˆš Or use WalletConnect for other wallet apps

After that, go Chronara website , click โ€œConnect Hereโ€ (top right corner), then tap โ€œConnect to Buyโ€ from dropdown.

Need help? No worry. 
Join their:

X Community:-

Telegram:-

Discord:-

Dem go help you setup sharply
@JamesTervit dey active always to guide or other ambassadors for there. 

๐Ÿ’ฐ STEP X โ€“ BUY $CHR
After you don connect your wallet:
X. Go โ€œBuyโ€ section for website.

X. Choose which crypto you wan use (ETH, BNB, USDT, USDC or BUSD).

X. Enter how much you wan buy.

X. System go calculate how many CHR tokens you go get.

X. Accept terms & click โ€œBuy Nowโ€

โš ๏ธ Remember say gas fees fit dey apply & price fit move small.

๐Ÿ“ฆ STEP X โ€“ RECEIVE YOUR TOKENS
Once payment don clear:
Your $CHR go first show as โ€œPendingโ€.

Once e turn โ€œSuccessโ€, e go show inside your Chronara dashboard for your wallet, e easy die. Even Grandma fit buy am now ๐Ÿ™Œ๐Ÿฟ 

NOTE SHA: Tokens no go enter your wallet yet o, until official minting date reach (dem go announce am)

๐ŸŽ Bonus Tip:
Link your X, Telegram for dashboard make AI see say as you dey post or comment everyday dey tag them, you dey support. 
You fit qualify for airdrops like free tokens.

Who no like better thing eh? ๐Ÿ˜Š

![](https://pbs.twimg.com/media/GwClaGbWkAAWhem.jpg)

XXX engagements

![Engagements Line Chart](https://lunarcrush.com/gi/w:600/p:tweet::1945736921168454019/c:line.svg)

**Related Topics**
[purse](/topic/purse)
[token](/topic/token)
[wey](/topic/wey)
[web3](/topic/web3)
[wan](/topic/wan)
[$chr](/topic/$chr)
[coins layer 1](/topic/coins-layer-1)
[coins defi](/topic/coins-defi)

[Post Link](https://x.com/Officialtim314/status/1945736921168454019)

[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

Officialtim314 Avatar ๐”ธฦต๐•Œษƒ๐•Œฦ—๐•‚ษ† @Officialtim314 on x XXX followers Created: 2025-07-17 06:46:46 UTC

You wan join the future of Web3 wey secure, automated, and full of sense? Then you gatz do listen say village people no swear for you na: Buy $CHR token now wey pre-sale still dey hot!๐Ÿ”ฅ

HOW TO BUY $CHR TOKENS Just follow these X simple steps make you no dull yourself ๐Ÿ‘‡

๐Ÿ” STEP X โ€“ SETUP YOUR WALLET Wetin be wallet? Na your crypto purse. E go help you hold your $CHR tokens.

๐Ÿ‘‰ Download any of these: โˆš MetaMask (for browser or phone) โˆš Phantom (for Solana people) โˆš Or use WalletConnect for other wallet apps

After that, go Chronara website , click โ€œConnect Hereโ€ (top right corner), then tap โ€œConnect to Buyโ€ from dropdown.

Need help? No worry. Join their:

X Community:-

Telegram:-

Discord:-

Dem go help you setup sharply @JamesTervit dey active always to guide or other ambassadors for there.

๐Ÿ’ฐ STEP X โ€“ BUY $CHR After you don connect your wallet: X. Go โ€œBuyโ€ section for website.

X. Choose which crypto you wan use (ETH, BNB, USDT, USDC or BUSD).

X. Enter how much you wan buy.

X. System go calculate how many CHR tokens you go get.

X. Accept terms & click โ€œBuy Nowโ€

โš ๏ธ Remember say gas fees fit dey apply & price fit move small.

๐Ÿ“ฆ STEP X โ€“ RECEIVE YOUR TOKENS Once payment don clear: Your $CHR go first show as โ€œPendingโ€.

Once e turn โ€œSuccessโ€, e go show inside your Chronara dashboard for your wallet, e easy die. Even Grandma fit buy am now ๐Ÿ™Œ๐Ÿฟ

NOTE SHA: Tokens no go enter your wallet yet o, until official minting date reach (dem go announce am)

๐ŸŽ Bonus Tip: Link your X, Telegram for dashboard make AI see say as you dey post or comment everyday dey tag them, you dey support. You fit qualify for airdrops like free tokens.

Who no like better thing eh? ๐Ÿ˜Š

XXX engagements

Engagements Line Chart

Related Topics purse token wey web3 wan $chr coins layer 1 coins defi

Post Link

post/tweet::1945736921168454019
/post/tweet::1945736921168454019