Dark | Light
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

![farmtom_guy Avatar](https://lunarcrush.com/gi/w:24/cr:twitter::110052939.png) FARMTOM👨‍🌾♟️ [@farmtom_guy](/creator/twitter/farmtom_guy) on x 1196 followers
Created: 2025-07-15 00:53:04 UTC

How far na, X People Omo after I chop money from whateverman, na today I no say web3 did, immediately I touch grass finish I say ma run some transactions on top @Infinit_Labs Defi modular Agent, and the experience wey I see no bad ooo the Agentic Finance One Click Defi Agent Sabi him work die.

 Honestly make I shear my experience with everybody.

- Baba Thier UI clean die and E get 
Essential design.

- Their AI really blew my mind, intelligent choke die the Agent too sabi.

- You no need get  knowledge of Defi to run yor transactions.

Dem dey really  do a good job with this their Dapps base on say E dey generally accessible to the general public because dem hide people identity and logins details.

No long story, I dey recommend make Una try am out.

Dem get small alpha:

Una fit see Their badge system rewards for completing small tasks, reward pool after Una register with this link wey dey down here.

Check it out:

This people just dey make Defi dey easy for everybody, infinit Labs Una too much Tuwale For Una Sabi people.

![](https://pbs.twimg.com/media/Gv3BRr2WsAAp4CD.jpg)

XXX engagements

![Engagements Line Chart](https://lunarcrush.com/gi/w:600/p:tweet::1944923132608819462/c:line.svg)

**Related Topics**
[yap](/topic/yap)
[baba](/topic/baba)
[finance](/topic/finance)
[agentic](/topic/agentic)
[wey](/topic/wey)
[web3](/topic/web3)
[money](/topic/money)

[Post Link](https://x.com/farmtom_guy/status/1944923132608819462)

[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

farmtom_guy Avatar FARMTOM👨‍🌾♟️ @farmtom_guy on x 1196 followers Created: 2025-07-15 00:53:04 UTC

How far na, X People Omo after I chop money from whateverman, na today I no say web3 did, immediately I touch grass finish I say ma run some transactions on top @Infinit_Labs Defi modular Agent, and the experience wey I see no bad ooo the Agentic Finance One Click Defi Agent Sabi him work die.

Honestly make I shear my experience with everybody.

  • Baba Thier UI clean die and E get Essential design.

  • Their AI really blew my mind, intelligent choke die the Agent too sabi.

  • You no need get knowledge of Defi to run yor transactions.

Dem dey really do a good job with this their Dapps base on say E dey generally accessible to the general public because dem hide people identity and logins details.

No long story, I dey recommend make Una try am out.

Dem get small alpha:

Una fit see Their badge system rewards for completing small tasks, reward pool after Una register with this link wey dey down here.

Check it out:

This people just dey make Defi dey easy for everybody, infinit Labs Una too much Tuwale For Una Sabi people.

XXX engagements

Engagements Line Chart

Related Topics yap baba finance agentic wey web3 money

Post Link

post/tweet::1944923132608819462
/post/tweet::1944923132608819462