[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]  Viction Africa [@VictionAFR](/creator/twitter/VictionAFR) on x 1692 followers Created: 2025-07-14 15:25:59 UTC Who Go Carry Glory? Maybe Na You ๐ซต๐พ Viction dey run one better bounty wey fit change your Web3 level. Dem call am โOwn The Glory My Wayโ and this na your shot to shine. ๐ฐ $๐ฎ,๐ฌ๐ฌ๐ฌ ๐ฝ๐ฟ๐ถ๐๐ฒ ๐ฝ๐ผ๐ผ๐น ๐ฑ๐ฒ๐ ๐๐ฎ๐ถ๐ You go just dey look? โ ๐ช๐ฒ๐๐ถ๐ป ๐ฌ๐ผ๐ ๐๐ผ ๐๐ผ? You go do thread for ๐ to answer this one important question: โIf I be <Project name> and I collect <xxx VIC> from Retrodrop, wetin I go build?โ Omo, na your time to think like builder. Make we hear wetin dey your mind. No hold back. You fit add memes, videos, or graphics to ginger am more. Show your creativity. โ ๐๐ผ๐ ๐ฌ๐ผ๐ ๐๐ผ ๐ง๐ฎ๐ธ๐ฒ ๐๐ผ๐ถ๐ป? X. Drop your own thread for ๐ (Twitter) X. Use these hashtags: #OwntheGloryMyWay #VictionRetrodrop X. Tag @BuildOnViction, @VictionEco, and the project wey you dey reason โ ๐๐ผ๐ ๐๐ฒ๐บ ๐๐ผ ๐ฆ๐ต๐ฎ๐ฟ๐ฒ ๐๐ต๐ฒ ๐ ๐ผ๐ป๐ฒ๐? โข $XXXXX go top entries wey scatter everywhere with idea and delivery โข $XXX go random people wey just show up with vibes and sense So no reason say โI no go winโ because luck fit shine for your side. To qualify for the money, you gats submit the thread link for the official form, โ ๐๐ฒ๐ฎ๐ฑ๐น๐ถ๐ป๐ฒ: July 24, 2025 | 5PM UTC No dey dull. This na your opportunity to make name inside Web3. Build. Inspire. Collect glory. Own am. See details for here,  XXXXX engagements  **Related Topics** [xxx](/topic/xxx) [web3](/topic/web3) [wey](/topic/wey) [bounty](/topic/bounty) [Post Link](https://x.com/VictionAFR/status/1944780422761857305)
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]
Viction Africa @VictionAFR on x 1692 followers
Created: 2025-07-14 15:25:59 UTC
Who Go Carry Glory? Maybe Na You ๐ซต๐พ
Viction dey run one better bounty wey fit change your Web3 level. Dem call am โOwn The Glory My Wayโ and this na your shot to shine.
๐ฐ $๐ฎ,๐ฌ๐ฌ๐ฌ ๐ฝ๐ฟ๐ถ๐๐ฒ ๐ฝ๐ผ๐ผ๐น ๐ฑ๐ฒ๐ ๐๐ฎ๐ถ๐ You go just dey look?
โ ๐ช๐ฒ๐๐ถ๐ป ๐ฌ๐ผ๐ ๐๐ผ ๐๐ผ?
You go do thread for ๐ to answer this one important question:
โIf I be
Omo, na your time to think like builder. Make we hear wetin dey your mind. No hold back.
You fit add memes, videos, or graphics to ginger am more. Show your creativity.
โ ๐๐ผ๐ ๐ฌ๐ผ๐ ๐๐ผ ๐ง๐ฎ๐ธ๐ฒ ๐๐ผ๐ถ๐ป?
X. Drop your own thread for ๐ (Twitter)
X. Use these hashtags: #OwntheGloryMyWay #VictionRetrodrop
X. Tag @BuildOnViction, @VictionEco, and the project wey you dey reason
โ ๐๐ผ๐ ๐๐ฒ๐บ ๐๐ผ ๐ฆ๐ต๐ฎ๐ฟ๐ฒ ๐๐ต๐ฒ ๐ ๐ผ๐ป๐ฒ๐?
โข $XXXXX go top entries wey scatter everywhere with idea and delivery
โข $XXX go random people wey just show up with vibes and sense
So no reason say โI no go winโ because luck fit shine for your side.
To qualify for the money, you gats submit the thread link for the official form,
โ ๐๐ฒ๐ฎ๐ฑ๐น๐ถ๐ป๐ฒ: July 24, 2025 | 5PM UTC
No dey dull. This na your opportunity to make name inside Web3. Build. Inspire. Collect glory. Own am.
See details for here,
XXXXX engagements
/post/tweet::1944780422761857305