[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.] [@SAMKLEF](/creator/twitter/SAMKLEF) "Its better to die a happy girl with a man that owns Camry or Honda than to die a sad girl with a man with lambo Abi how una see this yarn" [X Link](https://x.com/SAMKLEF/status/1979645613131399507) [@SAMKLEF](/creator/x/SAMKLEF) 2025-10-18T20:27Z 919.7K followers, 5148 engagements "For delta state marriage ritual is strong o Regina Daniel never no wetin she enter Na her mama I blame Poverty is the root of all evil" [X Link](https://x.com/SAMKLEF/status/1979650006773821721) [@SAMKLEF](/creator/x/SAMKLEF) 2025-10-18T20:45Z 919.7K followers, 205K engagements "E no go better for tunde EDNUT if e no post this. Shey be na him Davido Dey use do the comparison Nigerians una see the gap Wizkid number X in all things" [X Link](https://x.com/SAMKLEF/status/1977320575065583969) [@SAMKLEF](/creator/x/SAMKLEF) 2025-10-12T10:28Z 919.7K followers, 53.6K engagements "I dont see anything wrong with Seyi Tinubu giving out one million Bibles. If he had said he was giving out money people would still find a reason to criticize him. Happy belated birthday to him" [X Link](https://x.com/SAMKLEF/status/1978113655976632716) [@SAMKLEF](/creator/x/SAMKLEF) 2025-10-14T15:00Z 919.7K followers, 2948 engagements "When be super eagles match vs Benin Nigeria must win o. I pray make Nigeria qualify" [X Link](https://x.com/SAMKLEF/status/1978128323029975124) [@SAMKLEF](/creator/x/SAMKLEF) 2025-10-14T15:58Z 919.7K followers, 3801 engagements "So Nigeria made it to the World Cup DJ play me kese kese By wizkid" [X Link](https://x.com/SAMKLEF/status/1978167294959161464) [@SAMKLEF](/creator/x/SAMKLEF) 2025-10-14T18:33Z 919.7K followers, 15.3K engagements "Were now watching a Nollywood movie titled The Nigerian Cinderella Love miss road Starring Regina Daniels Ned the Politician" [X Link](https://x.com/SAMKLEF/status/1979907905680773393) [@SAMKLEF](/creator/x/SAMKLEF) 2025-10-19T13:50Z 919.7K followers, XXX engagements "Davido see why you should never trust the loyalty of a poor man Pls stay away from people like VDM. Na one of the main reason why I really vex for you. Darkness go stain your white You are his main target" [X Link](https://x.com/SAMKLEF/status/1949095414789017661) [@SAMKLEF](/creator/x/SAMKLEF) 2025-07-26T13:12Z 919.7K followers, 428.6K engagements "God said Samklef Pursue overtake and recover all. (1 Samuel 30:8) Na only God I dey listen to nobody else" [X Link](https://x.com/SAMKLEF/status/1976635525063950434) [@SAMKLEF](/creator/x/SAMKLEF) 2025-10-10T13:06Z 919.7K followers, 21.3K engagements "Prayer for all 30bgs If I no offend you personally but you decide say you want take side and fight for ur idol. By insulting me and my son. Sorrow and tears will locate you all the days of your lives ur parents will cry for you join until you ask for my forgiveness. As una take gather to mock me on my birthday na so people go gather mock all Of una join" [X Link](https://x.com/SAMKLEF/status/1977674418064114006) [@SAMKLEF](/creator/x/SAMKLEF) 2025-10-13T09:54Z 919.7K followers, 10.3K engagements "30BGs going down 😂 some don Dey comot Na Skales call Lamine Yamal say people Dey talk say Davido wan steal him client This morning Lamine Yamal don post say the call picture wey davido post na fake. But why davido Dey do this kind thing to 30bgs how dem go take defend am like this" [X Link](https://x.com/SAMKLEF/status/1977724701846786432) [@SAMKLEF](/creator/x/SAMKLEF) 2025-10-13T13:14Z 919.7K followers, 180K engagements "I wan buy this kimkardashian pants for my female fans Who want" [X Link](https://x.com/SAMKLEF/status/1978440490316959877) [@SAMKLEF](/creator/x/SAMKLEF) 2025-10-15T12:39Z 919.7K followers, 15.9K engagements "Make una tell Regina Daniels make she reach out I fit help her break the covenant wey she enter in 21days" [X Link](https://x.com/SAMKLEF/status/1979642583291969607) [@SAMKLEF](/creator/x/SAMKLEF) 2025-10-18T20:15Z 919.7K followers, 2580 engagements "Couple wey baff with black na forever o Nigerian girls dont marry for love they marry for survival Escape of poverty Like I said as a father if pikin mis behave no beat una go beat her for Africa" [X Link](https://x.com/SAMKLEF/status/1979768995894210816) [@SAMKLEF](/creator/x/SAMKLEF) 2025-10-19T04:38Z 919.7K followers, 6140 engagements "Ned posted this yesterday Make dem check on Regina o Make she no go get high blood pressure at young age. For this life just get money. Ned get plenty option. See am with him other foreign wife. Omo Ned Dey chop life o" [X Link](https://x.com/SAMKLEF/status/1979840421854576783) [@SAMKLEF](/creator/x/SAMKLEF) 2025-10-19T09:21Z 919.7K followers, 807K engagements "Olamide also came through for me on my son 1st year birthday. Great and correct guy" [X Link](https://x.com/SAMKLEF/status/1979975325892141479) [@SAMKLEF](/creator/x/SAMKLEF) 2025-10-19T18:17Z 919.7K followers, 16.2K engagements
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]
@SAMKLEF
"Its better to die a happy girl with a man that owns Camry or Honda than to die a sad girl with a man with lambo Abi how una see this yarn"
X Link @SAMKLEF 2025-10-18T20:27Z 919.7K followers, 5148 engagements
"For delta state marriage ritual is strong o Regina Daniel never no wetin she enter Na her mama I blame Poverty is the root of all evil"
X Link @SAMKLEF 2025-10-18T20:45Z 919.7K followers, 205K engagements
"E no go better for tunde EDNUT if e no post this. Shey be na him Davido Dey use do the comparison Nigerians una see the gap Wizkid number X in all things"
X Link @SAMKLEF 2025-10-12T10:28Z 919.7K followers, 53.6K engagements
"I dont see anything wrong with Seyi Tinubu giving out one million Bibles. If he had said he was giving out money people would still find a reason to criticize him. Happy belated birthday to him"
X Link @SAMKLEF 2025-10-14T15:00Z 919.7K followers, 2948 engagements
"When be super eagles match vs Benin Nigeria must win o. I pray make Nigeria qualify"
X Link @SAMKLEF 2025-10-14T15:58Z 919.7K followers, 3801 engagements
"So Nigeria made it to the World Cup DJ play me kese kese By wizkid"
X Link @SAMKLEF 2025-10-14T18:33Z 919.7K followers, 15.3K engagements
"Were now watching a Nollywood movie titled The Nigerian Cinderella Love miss road Starring Regina Daniels Ned the Politician"
X Link @SAMKLEF 2025-10-19T13:50Z 919.7K followers, XXX engagements
"Davido see why you should never trust the loyalty of a poor man Pls stay away from people like VDM. Na one of the main reason why I really vex for you. Darkness go stain your white You are his main target"
X Link @SAMKLEF 2025-07-26T13:12Z 919.7K followers, 428.6K engagements
"God said Samklef Pursue overtake and recover all. (1 Samuel 30:8) Na only God I dey listen to nobody else"
X Link @SAMKLEF 2025-10-10T13:06Z 919.7K followers, 21.3K engagements
"Prayer for all 30bgs If I no offend you personally but you decide say you want take side and fight for ur idol. By insulting me and my son. Sorrow and tears will locate you all the days of your lives ur parents will cry for you join until you ask for my forgiveness. As una take gather to mock me on my birthday na so people go gather mock all Of una join"
X Link @SAMKLEF 2025-10-13T09:54Z 919.7K followers, 10.3K engagements
"30BGs going down 😂 some don Dey comot Na Skales call Lamine Yamal say people Dey talk say Davido wan steal him client This morning Lamine Yamal don post say the call picture wey davido post na fake. But why davido Dey do this kind thing to 30bgs how dem go take defend am like this"
X Link @SAMKLEF 2025-10-13T13:14Z 919.7K followers, 180K engagements
"I wan buy this kimkardashian pants for my female fans Who want"
X Link @SAMKLEF 2025-10-15T12:39Z 919.7K followers, 15.9K engagements
"Make una tell Regina Daniels make she reach out I fit help her break the covenant wey she enter in 21days"
X Link @SAMKLEF 2025-10-18T20:15Z 919.7K followers, 2580 engagements
"Couple wey baff with black na forever o Nigerian girls dont marry for love they marry for survival Escape of poverty Like I said as a father if pikin mis behave no beat una go beat her for Africa"
X Link @SAMKLEF 2025-10-19T04:38Z 919.7K followers, 6140 engagements
"Ned posted this yesterday Make dem check on Regina o Make she no go get high blood pressure at young age. For this life just get money. Ned get plenty option. See am with him other foreign wife. Omo Ned Dey chop life o"
X Link @SAMKLEF 2025-10-19T09:21Z 919.7K followers, 807K engagements
"Olamide also came through for me on my son 1st year birthday. Great and correct guy"
X Link @SAMKLEF 2025-10-19T18:17Z 919.7K followers, 16.2K engagements
/creator/twitter::84810629/posts