[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.] [@iam_pterr](/creator/twitter/iam_pterr) "ππΏππΏ Oshey well done ma πΆπΏβπΆπΏβπΆπΏβ na who d werey come pick over him wife ππππ"  [@iam_pterr](/creator/x/iam_pterr) on [X](/post/tweet/1949758984883163406) 2025-07-28 09:09:01 UTC 7333 followers, XXX engagements "No rich man is hard to meet u just dont have the value to get their attention. Meanwhile I just Dey with my cruise for now πΆπΏβπΆπΏβπΆπΏβ"  [@iam_pterr](/creator/x/iam_pterr) on [X](/post/tweet/1948327827318919225) 2025-07-24 10:22:06 UTC 7322 followers, 4492 engagements "I don run one small thin for u to brighten ur day ππΎππΎ no worry everything go Dey alright. As ur birthday dey load u no suppose dey worry Go order somethin light for everybody for house πΆπΏβπΆπΏβπΆπΏβ"  [@iam_pterr](/creator/x/iam_pterr) on [X](/post/tweet/1949442648932065750) 2025-07-27 12:12:01 UTC 7333 followers, 5900 engagements "I say make my babe help me do somethin she come send me dis picture abeg wetin e mean π©π©"  [@iam_pterr](/creator/x/iam_pterr) on [X](/post/tweet/1949403692374872262) 2025-07-27 09:37:13 UTC 7334 followers, 3685 engagements "@Run_my_Crypto Jasmy cant do dat insane amount except dey start locking or burning which would be abit hard till mass adoption comes in"  [@iam_pterr](/creator/x/iam_pterr) on [X](/post/tweet/1949407704176640310) 2025-07-27 09:53:09 UTC 7333 followers, XXX engagements "@sirmapy LATOKEN still Dey use me catch cruise with my LATOKEN"  [@iam_pterr](/creator/x/iam_pterr) on [X](/post/tweet/1949456199428030579) 2025-07-27 13:05:51 UTC 7333 followers, XXX engagements "As agenda dey fly up and down me just dey busy dey find who don block me make I return d favour quietly abeg if u don block let me know na make I do am back am begging ππΆπΏβπΆπΏβ"  [@iam_pterr](/creator/x/iam_pterr) on [X](/post/tweet/1949750895916290290) 2025-07-28 08:36:52 UTC 7333 followers, XXX engagements "How much be XX yards Una Good evening πΆπΏβπΆπΏβ"  [@iam_pterr](/creator/x/iam_pterr) on [X](/post/tweet/1944838790889046188) 2025-07-14 19:17:55 UTC 7323 followers, 3239 engagements "Omo I don dey miss Woodward He for don run am asapu Ineos dey price like say na os dem wan carry π©π©"  [@iam_pterr](/creator/x/iam_pterr) on [X](/post/tweet/1948401760592093429) 2025-07-24 15:15:53 UTC 7330 followers, XXX engagements "Madam throw oga out of d house oga fly to Nigeria the following week go marry another woman. Now first madam wan reconcile ππππππ Like dis oga don get two wife home and abroad Ire o πΆπΏβπΆπΏβ"  [@iam_pterr](/creator/x/iam_pterr) on [X](/post/tweet/1949043238679007378) 2025-07-26 09:44:54 UTC 7331 followers, 2179 engagements
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]
@iam_pterr
"ππΏππΏ Oshey well done ma πΆπΏβπΆπΏβπΆπΏβ na who d werey come pick over him wife ππππ" @iam_pterr on X 2025-07-28 09:09:01 UTC 7333 followers, XXX engagements
"No rich man is hard to meet u just dont have the value to get their attention. Meanwhile I just Dey with my cruise for now πΆπΏβπΆπΏβπΆπΏβ" @iam_pterr on X 2025-07-24 10:22:06 UTC 7322 followers, 4492 engagements
"I don run one small thin for u to brighten ur day ππΎππΎ no worry everything go Dey alright. As ur birthday dey load u no suppose dey worry Go order somethin light for everybody for house πΆπΏβπΆπΏβπΆπΏβ" @iam_pterr on X 2025-07-27 12:12:01 UTC 7333 followers, 5900 engagements
"I say make my babe help me do somethin she come send me dis picture abeg wetin e mean π©π©" @iam_pterr on X 2025-07-27 09:37:13 UTC 7334 followers, 3685 engagements
"@Run_my_Crypto Jasmy cant do dat insane amount except dey start locking or burning which would be abit hard till mass adoption comes in" @iam_pterr on X 2025-07-27 09:53:09 UTC 7333 followers, XXX engagements
"@sirmapy LATOKEN still Dey use me catch cruise with my LATOKEN" @iam_pterr on X 2025-07-27 13:05:51 UTC 7333 followers, XXX engagements
"As agenda dey fly up and down me just dey busy dey find who don block me make I return d favour quietly abeg if u don block let me know na make I do am back am begging ππΆπΏβπΆπΏβ" @iam_pterr on X 2025-07-28 08:36:52 UTC 7333 followers, XXX engagements
"How much be XX yards Una Good evening πΆπΏβπΆπΏβ" @iam_pterr on X 2025-07-14 19:17:55 UTC 7323 followers, 3239 engagements
"Omo I don dey miss Woodward He for don run am asapu Ineos dey price like say na os dem wan carry π©π©" @iam_pterr on X 2025-07-24 15:15:53 UTC 7330 followers, XXX engagements
"Madam throw oga out of d house oga fly to Nigeria the following week go marry another woman. Now first madam wan reconcile ππππππ Like dis oga don get two wife home and abroad Ire o πΆπΏβπΆπΏβ" @iam_pterr on X 2025-07-26 09:44:54 UTC 7331 followers, 2179 engagements
/creator/twitter::2469585510/posts