Dark | Light
[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

[@ZanoAfrica](/creator/twitter/ZanoAfrica)
"🚨 Attention: The XX Days of Zano Challenge is Here Were excited to unveil the XX Days of Zano Challenge a creative contest designed to celebrate community energy originality and passion for privacy Heres the deal: for the next XX days we challenge you to promote Zano every single day but each day do something different. 💡 Examples: Day 1: Write a short X thread explaining why Zano matters Day 2: Make a short video about Zano Day 3: Take Zano to the streets and talk to people Day 4: Create a meme artwork or infographic and so on There will be only ONE winner chosen based on: ✅ Quality of"  
[X Link](https://x.com/ZanoAfrica/status/1980265243613004024) [@ZanoAfrica](/creator/x/ZanoAfrica) 2025-10-20T13:30Z 1156 followers, 2927 engagements


"Public blockchain na like open book wey no dey close. 📜 Every transaction wey you do anybody fit see am today tomorrow and forever. That one even include bad people wey dey find who dem go target 🔹Criminal see say: One wallet hold $500K for tokenized real estate. 🔹Criminal check: Which exchange this wallet use 🔹Criminal find: KYC data wey leak since 2023. 🔹Criminal don know: Your name your address and how much you get. Just one wallet address one data leak boom you don become target. 🎯 Privacy no be paranoia. Na protection. Your money no suppose dey open for anybody wey sabi small"  
[X Link](https://x.com/ZanoAfrica/status/1980916181977407558) [@ZanoAfrica](/creator/x/ZanoAfrica) 2025-10-22T08:36Z 1161 followers, XXX engagements


"🛒BREAKING: $ZANO Now Accepted at A-Manager Communications Kano Were excited to announce that A-Manager Communications a leading mobile phone and accessories store located at Farm Center Kano now officially accepts $ZANO as payment 🎉 This marks another major step forward for real-world private payments in Nigeria giving customers the freedom to shop for the latest smartphones gadgets and accessories while keeping their transactions fully private and untraceable.🔐 At A-Manager Communications youll find top-brand mobile phones chargers earphones cases and all your favorite tech essentials now"  
[X Link](https://x.com/ZanoAfrica/status/1978402898456313976) [@ZanoAfrica](/creator/x/ZanoAfrica) 2025-10-15T10:09Z 1158 followers, XXX engagements


"For di first time people wey dey stake Zano fit directly show where dem stand on top important proposals like which assets suppose show for Zano Wallet and Zano Trade or which project deserve visibility. Di Core Team still dey handle protocol work to make sure say network security speed and privacy still strong. But when e reach community matter di power now dey your hand the stakers. Na so e dey work: As you dey stake your Zano every block wey you find na your vote. Your staking power na your voting power. And the sweet part You fit vote without exposing yourself. Everything still private"  
[X Link](https://x.com/ZanoAfrica/status/1979480883930214468) [@ZanoAfrica](/creator/x/ZanoAfrica) 2025-10-18T09:33Z 1158 followers, XXX engagements


"Another week another recap 🚀 Incase You Miss Am We don land again with another ogbonge recap about wetin shelle for the @zano_project ecosystem last week. Key Highlights: 🔹$ZANO don land on @Privacygateway_ one private swap platform wey keep all your trades coded and invisible. 🔹On-chain Voting don launch Zano stakers fit now decide key community matters. First vote go start Oct XX. 🔹For Kano Nigeria Zano Africa bring another win A-Manager Communications don begin collect $ZANO for phone and gadget payments. 🎶 Song of the Week: Love by Burna Boy 🎵 For full gist listen to the"  
[X Link](https://x.com/ZanoAfrica/status/1980217332891779215) [@ZanoAfrica](/creator/x/ZanoAfrica) 2025-10-20T10:19Z 1156 followers, XXX engagements


"The time don reach for @zano_project to take another bold step toward full decentralization. Dem dey introduce the Zano On-Chain Voting System a brand-new way wey the community fit decide how the ecosystem go move forward. 🎥 Watch the video by @Lil__Kingg make you sabi how e take work and how you fit join the first on-chain vote wey go start soon. Language: African Pidgin English"  
[X Link](https://x.com/ZanoAfrica/status/1980583828776165411) [@ZanoAfrica](/creator/x/ZanoAfrica) 2025-10-21T10:35Z 1158 followers, XXX engagements


"Zano On-Chain Voting don start for real 🚀 For the first time ever people wey dey stake fit help shape how Zano go move forward through community decision. 🗳 Wetin you dey vote for: Make we add $BTCX $ETHX and $fUSD officially to Zano whitelist as Confidential Assets If you vote Yes dem go show for all Zano wallets by default and even for Zano Trade. How e dey work: X Connect your wallet for through Zano Companion X Download your Vote.json file and put am inside your Zano data folder X Restart your wallet and begin stake X Your voting power na the number of PoS blocks wey you find during the"  
[X Link](https://x.com/ZanoAfrica/status/1981738596672373018) [@ZanoAfrica](/creator/x/ZanoAfrica) 2025-10-24T15:04Z 1156 followers, XXX engagements

[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

@ZanoAfrica "🚨 Attention: The XX Days of Zano Challenge is Here Were excited to unveil the XX Days of Zano Challenge a creative contest designed to celebrate community energy originality and passion for privacy Heres the deal: for the next XX days we challenge you to promote Zano every single day but each day do something different. 💡 Examples: Day 1: Write a short X thread explaining why Zano matters Day 2: Make a short video about Zano Day 3: Take Zano to the streets and talk to people Day 4: Create a meme artwork or infographic and so on There will be only ONE winner chosen based on: ✅ Quality of"
X Link @ZanoAfrica 2025-10-20T13:30Z 1156 followers, 2927 engagements

"Public blockchain na like open book wey no dey close. 📜 Every transaction wey you do anybody fit see am today tomorrow and forever. That one even include bad people wey dey find who dem go target 🔹Criminal see say: One wallet hold $500K for tokenized real estate. 🔹Criminal check: Which exchange this wallet use 🔹Criminal find: KYC data wey leak since 2023. 🔹Criminal don know: Your name your address and how much you get. Just one wallet address one data leak boom you don become target. 🎯 Privacy no be paranoia. Na protection. Your money no suppose dey open for anybody wey sabi small"
X Link @ZanoAfrica 2025-10-22T08:36Z 1161 followers, XXX engagements

"🛒BREAKING: $ZANO Now Accepted at A-Manager Communications Kano Were excited to announce that A-Manager Communications a leading mobile phone and accessories store located at Farm Center Kano now officially accepts $ZANO as payment 🎉 This marks another major step forward for real-world private payments in Nigeria giving customers the freedom to shop for the latest smartphones gadgets and accessories while keeping their transactions fully private and untraceable.🔐 At A-Manager Communications youll find top-brand mobile phones chargers earphones cases and all your favorite tech essentials now"
X Link @ZanoAfrica 2025-10-15T10:09Z 1158 followers, XXX engagements

"For di first time people wey dey stake Zano fit directly show where dem stand on top important proposals like which assets suppose show for Zano Wallet and Zano Trade or which project deserve visibility. Di Core Team still dey handle protocol work to make sure say network security speed and privacy still strong. But when e reach community matter di power now dey your hand the stakers. Na so e dey work: As you dey stake your Zano every block wey you find na your vote. Your staking power na your voting power. And the sweet part You fit vote without exposing yourself. Everything still private"
X Link @ZanoAfrica 2025-10-18T09:33Z 1158 followers, XXX engagements

"Another week another recap 🚀 Incase You Miss Am We don land again with another ogbonge recap about wetin shelle for the @zano_project ecosystem last week. Key Highlights: 🔹$ZANO don land on @Privacygateway_ one private swap platform wey keep all your trades coded and invisible. 🔹On-chain Voting don launch Zano stakers fit now decide key community matters. First vote go start Oct XX. 🔹For Kano Nigeria Zano Africa bring another win A-Manager Communications don begin collect $ZANO for phone and gadget payments. 🎶 Song of the Week: Love by Burna Boy 🎵 For full gist listen to the"
X Link @ZanoAfrica 2025-10-20T10:19Z 1156 followers, XXX engagements

"The time don reach for @zano_project to take another bold step toward full decentralization. Dem dey introduce the Zano On-Chain Voting System a brand-new way wey the community fit decide how the ecosystem go move forward. 🎥 Watch the video by @Lil__Kingg make you sabi how e take work and how you fit join the first on-chain vote wey go start soon. Language: African Pidgin English"
X Link @ZanoAfrica 2025-10-21T10:35Z 1158 followers, XXX engagements

"Zano On-Chain Voting don start for real 🚀 For the first time ever people wey dey stake fit help shape how Zano go move forward through community decision. 🗳 Wetin you dey vote for: Make we add $BTCX $ETHX and $fUSD officially to Zano whitelist as Confidential Assets If you vote Yes dem go show for all Zano wallets by default and even for Zano Trade. How e dey work: X Connect your wallet for through Zano Companion X Download your Vote.json file and put am inside your Zano data folder X Restart your wallet and begin stake X Your voting power na the number of PoS blocks wey you find during the"
X Link @ZanoAfrica 2025-10-24T15:04Z 1156 followers, XXX engagements

creator/twitter::1664587298980110336/posts
/creator/twitter::1664587298980110336/posts