[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

Officialtim314 Avatar π”ΈΖ΅π•ŒΙƒπ•ŒΖ—π•‚Ι† @Officialtim314 on x XXX followers Created: 2025-07-21 16:26:52 UTC

We no dey hide from anybody, Public education and safety na why we dey even come Phillipines and Nigeria self πŸ“’πŸ‘¨πŸΎβ€πŸ«

CAIM dey explain wetin e detect with easy language. Developers fit learn how to avoid smart contract wahala.

We dey work hand-in-hand with security legends like: Dedaub, Seal911, VennBuild, and integrate with OpenZeppelin, Etherscan, and more.

We dey here for the culture, not only the code. The Church, The Street, The Web; Kevin dey Everywhere πŸ™πŸΎπŸŒπŸ“²

Like I say, Chronara AI no be for tech bros alone. Even my pastor don ask of Kevin matter tire, the thing go favour him ministry. My area boys dey happy say wallet recovery guide for Telegram way dey stress them go soon reach their hands. Our NFT holders dey feel protected anywhere dem dey.

Omo na so I waka yesterday evening o, dey preach Chronara AI digital safety for everybody, because hackers no dey sleep.

XX engagements

Engagements Line Chart

Related Topics nigeria

Post Link