@Big6b47_Huncho Big 6b47 No Safety ๐ค๐โ ๏ธBig 6b47 No Safety ๐ค๐โ ๏ธ posts on X about wey, aruba, davido, money the most. They currently have [-----] followers and [---] posts still getting attention that total [-------] engagements in the last [--] hours.
Social category influence countries premier league technology brands finance social networks automotive brands celebrities musicians cryptocurrencies luxury brands
Social topic influence wey, aruba, davido, money, tiktok, uno, omo, nigeria, ufc, whatsapp
Top assets mentioned BABE (BABE) ApeCoin (APE) IBM (IBM) Spotify Technology (SPOT) Toyota Motor Corporation (TM) Stella (ALPHA)
Top posts by engagements in the last [--] hours
"@Mbahdeyforyou No be baldie like yu dem Dey find"
X Link 2024-06-11T05:58Z [--] followers, [--] engagements
"Ip vanish I Dey Colorado"
X Link 2024-06-11T18:21Z [--] followers, [--] engagements
"@Lotsrichie @untouchablecmdy @davido Dey play jus Dey play o"
X Link 2024-06-29T19:53Z [--] followers, [--] engagements
"@fj0147 I no ear no Dey ๐๐ผ"
X Link 2024-07-01T18:01Z [--] followers, [---] engagements
"@lucky7839353668 @naijaconfra All these dirty birds jus dense Walahi ๐"
X Link 2024-07-03T20:43Z [--] followers, [---] engagements
"@lifeisgood00147 @naijaconfra With the way dude was livin life errybody already saw it comin Buddy got smoked damn ๐"
X Link 2024-07-03T21:09Z [--] followers, [---] engagements
"@lucky7839353668 @naijaconfra Na una they go see fa raping begging thief thief constituting nuisance fa everywhere Hungry & dirty mfs ๐คก"
X Link 2024-07-03T21:12Z [--] followers, [---] engagements
"@Titi_Moana As contents no dey again Na ass be the only thing wey all these empty 304s fi create or offer"
X Link 2024-07-03T21:21Z [--] followers, [---] engagements
"@OracleODF I dey hear sey dem no confirm am finish E still dey alive receivin treatment"
X Link 2024-07-03T21:36Z [--] followers, [--] engagements
"@fj0147 @naijaconfra Nbl amg He sqd sef na p***y dem be na only noise dem sabi & thief thief"
X Link 2024-07-03T22:10Z [--] followers, [---] engagements
"@OracleODF I jus dey peep am now ๐ฆ
Highly flyin to their graves"
X Link 2024-07-03T22:12Z [--] followers, [--] engagements
"@funnybros__ Omo skit don Dey below par Imagine wetin Dry head folks dey talk sey funny"
X Link 2024-07-06T14:25Z [---] followers, [---] engagements
"@BAMIGBOLADEJI Ur metal ๐ช no go rust Aruba ๐ค Na so so way forward ๐"
X Link 2024-07-07T12:14Z [--] followers, [--] engagements
"@Omolomo_o Who get this sub Yu Dey fear to @"
X Link 2024-07-07T16:56Z [--] followers, [----] engagements
"@stfukhaleed Na this main thing e Dey find since So una go fi praise am afta una don too drag am fa this app"
X Link 2024-07-10T18:53Z [--] followers, [---] engagements
"@_oluwaseun9 Guy no try do skit again for ur life Na better advice I dey give yu"
X Link 2024-07-13T08:04Z [--] followers, [--] engagements
"@dammiedammie35 Sebi na una yeye influencers Dey twerk fa am"
X Link 2024-07-14T10:32Z [--] followers, [--] engagements
"@strongbloggers Odumodu na banger boy inju"
X Link 2024-07-19T23:18Z [--] followers, [---] engagements
"@ojay0417 @toinetteblac @abazwhyllzz Lmao una Dey Diddy"
X Link 2024-07-20T11:19Z [--] followers, [--] engagements
"@connectwithtola @ManUtd @leny_yoro Yu this man yu don reach here again ๐"
X Link 2024-07-20T17:08Z [--] followers, [--] engagements
"@samuelosayamwen @OracleODF Lmao ๐yu ehn"
X Link 2024-07-21T09:51Z [--] followers, [--] engagements
"@sundayc528 @avagoldcoin @bitgetglobal We gather Dey E go cook โ
"
X Link 2024-07-28T08:18Z [--] followers, [--] engagements
"@sundayc528 @avagoldcoin Oya nah Mek we Dey hope fa beta tmr"
X Link 2024-07-29T16:11Z [--] followers, [--] engagements
"@Sidhart48877212 @BilyaminuH3866 @hamza_auwa378 @s0meone_u_know Leave am Mek e Dey take rubbish"
X Link 2024-07-29T16:17Z [--] followers, [--] engagements
"@Abiodun09835556 @s0meone_u_know @pixelverse_xyz Oga rest no Dey lie here Farming don end since June"
X Link 2024-07-29T16:20Z [--] followers, [--] engagements
"@jobinaldo @veeiye Pesin wey Dey mad ๐"
X Link 2024-07-30T10:00Z [--] followers, [---] engagements
"@francis_ch65376 @Sarki_sultan How did yu make this pic"
X Link 2024-07-30T13:19Z [--] followers, [--] engagements
"@OracleODF The top [--] tap paa"
X Link 2024-07-31T18:03Z [--] followers, [--] engagements
"@OracleODF E get one gbaddie wey Dey do am steady but she deny am"
X Link 2024-07-31T19:00Z [--] followers, [--] engagements
"@OracleODF the song tap ๐ฅ ajhe https://open.spotify.com/track/01y3gJNkHaQH5cKV3cNCwqsi=CBi6IlSqTiSaijHwmGf8-g&pi=e-2AzNskTjTuKL https://open.spotify.com/track/01y3gJNkHaQH5cKV3cNCwqsi=CBi6IlSqTiSaijHwmGf8-g&pi=e-2AzNskTjTuKL"
X Link 2024-07-31T19:54Z [--] followers, [---] engagements
"@ManUtd Sack the whole medic teams Wtf ๐คฌ"
X Link 2024-08-01T07:28Z [--] followers, [--] engagements
"@VectorThaViper Nbl wise1 Juventus go think say yu Dey throw shade"
X Link 2024-08-01T18:55Z [--] followers, [--] engagements
"@fabulous_feran She Dey smooth with am ๐"
X Link 2024-08-02T09:43Z [--] followers, [--] engagements
"@OracleODF Still hold till date ๐ฏ"
X Link 2024-08-03T06:59Z [--] followers, [--] engagements
"@Gucci_snake0 @justbhadmaan @PopBase Werey ๐ Na una no Dey allow us see any load"
X Link 2024-08-03T09:33Z [--] followers, [--] engagements
"@_BH3RRY Nbl sha Frm [--] to something But sey e go still dey suicidal afta e don boom 2.5m ๐"
X Link 2024-08-03T11:44Z [---] followers, [--] engagements
"2.5m small true true For people wey neva even see 1m for their Aza ๐ Na online una Dey get standard sha"
X Link 2024-08-03T12:49Z [--] followers, [--] engagements
"@phartycocoa 2.5m small true true For people wey neva even see 1m for their Aza ๐ Na online una Dey get standard sha"
X Link 2024-08-03T12:51Z [--] followers, [---] engagements
"@OracleODF Two slice of bread & tea Na wetin rich people Dey chop"
X Link 2024-08-04T08:55Z [--] followers, [--] engagements
"@phartycocoa Lmao Sebi una Dey gaslight her b4"
X Link 2024-08-04T12:40Z [--] followers, [--] engagements
"@OracleODF Na why I Dey use disappearin message ๐"
X Link 2024-08-04T15:03Z [--] followers, [--] engagements
"Why I Dey see all these kain thing fa my Tl sunset at 5pm ๐ https://t.co/maQUh4L285 sunset at 5pm ๐ https://t.co/maQUh4L285"
X Link 2024-08-04T20:20Z [--] followers, [--] engagements
"@axlord0147 @Jennife24316670 Arindin no be yu be this Better go baff soap"
X Link 2024-08-10T20:26Z [---] followers, [--] engagements
"@phartycoco Man city go paste yu no phoor"
X Link 2024-08-17T02:33Z [---] followers, [--] engagements
"@pamma90 @gheyiiii @s0meone_u_know Can I still sign up on Binance Seems they dont accept Nigerians anymore"
X Link 2024-08-21T06:58Z [---] followers, [--] engagements
"@natowusu108 @gheyiiii @s0meone_u_know Can I still sign up on Binance Seems they dont accept Nigerians anymore"
X Link 2024-08-21T06:58Z [---] followers, [--] engagements
"@gheyiiii @pamma90 @s0meone_u_know It keeps telling me I dont have access to this And when I tried using vpn it went through but I have to use usa number to verify"
X Link 2024-08-21T08:25Z [---] followers, [--] engagements
"@UTFRMUFC @EuropaLeague @ManUtd This was after Covid 2021"
X Link 2024-08-22T15:19Z [---] followers, [--] engagements
"@ccc_4our @davido Na ur papa business be that"
X Link 2024-08-23T15:22Z [---] followers, [---] engagements
"I jus leave my wife wey Dey labour room & my friend wey Dey shoot fa eye to come plaster here ๐"
X Link 2024-08-26T03:36Z [---] followers, [---] engagements
"@vic_odolofin I jus leave my wife wey Dey labour room & my friend wey Dey shoot fa eye to come plaster here ๐"
X Link 2024-08-26T03:38Z [---] followers, [--] engagements
"@Michael_Zulu47 @LouieDi13 Nbl amg And Moore too but that one na Ftx guru"
X Link 2024-08-26T21:08Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Lol I don mute Fabrizio We don sign player again"
X Link 2024-08-27T08:17Z [---] followers, [---] engagements
"@xquire147 I think sey I don block that mumu S"
X Link 2024-08-30T04:11Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF @Tos4n_ Ahhh no be soo I jus Dey obs Fa the community ni"
X Link 2024-09-01T12:42Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF @Tos4n_ Like this sef I fa don package fa ur box but I Dey wait Mek evenin reach"
X Link 2024-09-01T12:49Z [---] followers, [--] engagements
"@Muqaddam_5 Rashford wey Dey play fa hin right wing nko"
X Link 2024-09-01T18:36Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Woke civilization gave them the platform to say ts"
X Link 2024-09-03T07:55Z [---] followers, [--] engagements
"Burna boy hands down Who is that Nigerian artist that can body this jacket https://t.co/ZHvFQ7apES Who is that Nigerian artist that can body this jacket https://t.co/ZHvFQ7apES"
X Link 2024-09-03T08:03Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Na why I wan go learn barbing ๐"
X Link 2024-09-07T09:00Z [---] followers, [--] engagements
"@Muqaddam_5 Ajeh sey If yu see wetin [----] Dey do fa my section ehn When I Dey their age na only PlayStation and ball Dey my head"
X Link 2024-09-08T07:11Z [---] followers, [---] engagements
"Once babe tell me sey she come frm Agege Gowon estate Ikorodu Ipaja iyana-ipaja Igando and ile-ipo Na the last day wey she go hear frm me be that ๐"
X Link 2024-09-08T11:02Z [---] followers, [----] engagements
"@OracleODF Kosi omo gidi ni arawon ๐ Jemade estate sef no Dey excluded but those ones still Dey coded ๐"
X Link 2024-09-08T11:20Z [---] followers, [---] engagements
"@OracleODF Nbl plus Peace estate babes dey turn up steady Na them I root gan that year ๐"
X Link 2024-09-08T11:42Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF And na pesin innocent pikin go still munch that snack Ahhh oluwa Idondie ๐"
X Link 2024-09-08T11:47Z [---] followers, [--] engagements
"@Wizarab10 Na him pave way for remacheque and the likes of Khaid"
X Link 2024-09-09T21:44Z [---] followers, [---] engagements
"E get like 2-3 hit and e dip But na hin pave way fa the likes of RemaKhaid and cheque sha Dice Ailes burst my head with Ella sha Dice Ailes burst my head with Ella sha"
X Link 2024-09-09T21:47Z [---] followers, [--] engagements
"@Muqaddam_5 If tee dollar no con pick ur call nko"
X Link 2024-09-10T17:03Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF I no Dey familiar with their game na why"
X Link 2024-09-12T18:34Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Na Favoritism go later type hin sack letter"
X Link 2024-09-14T08:35Z [---] followers, [--] engagements
"@Muqaddam_5 As in ๐คฆ๐ฝโ"
X Link 2024-09-14T10:50Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Pesin wey get coconut head wetin wan com out frm her head"
X Link 2024-09-14T12:16Z [---] followers, [---] engagements
"@OracleODF But [--] of them will date & settle with them"
X Link 2024-09-14T17:57Z [---] followers, [--] engagements
"@kayode17_raji @big_mavs @hamster_kombat Lmao who gave you this analysis"
X Link 2024-09-15T21:01Z [---] followers, [---] engagements
"@OracleODF I no need Selina tested I go jus scream Im a chosen 3X ๐"
X Link 2024-09-15T22:03Z [---] followers, [--] engagements
"@Flemty1 @Wizarab10 Normal its a made up story"
X Link 2024-09-19T04:40Z [---] followers, [--] engagements
"@xquire147 Happy birthday to her More good years in life with wisdom knowledge and understanding ๐คฒ๐ฝ"
X Link 2024-09-20T06:34Z [---] followers, [--] engagements
"@Nonye767 @Chief_Papichulo Pesin carry am go dem con collect money frm 7yo pikin Oya nah"
X Link 2024-09-20T11:36Z [---] followers, [---] engagements
"@OracleODF Welp I dont think that a good idea"
X Link 2024-09-20T18:45Z [---] followers, [---] engagements
"@OracleODF Thats groomin ๐ If it was reversed Im sure the world would be on smok"
X Link 2024-09-20T20:02Z [---] followers, [--] engagements
"Yu pose Dey happy The mumu mods remove me for speaking truth"
X Link 2024-09-21T13:55Z [---] followers, [---] engagements
"@BerniceWil2126 Aruba there Preshate yu ๐ฏ"
X Link 2024-09-26T23:10Z [---] followers, [--] engagements
"Fear woman Fear man But una Dey tie knot every weekend ๐"
X Link 2024-09-28T08:34Z [---] followers, [---] engagements
"Listening Whitehead Understanding Girlfriend"
X Link 2024-09-29T10:36Z [---] followers, [--] engagements
"@UnknownOracle7 Mek e no do am o"
X Link 2024-09-29T21:06Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF I no Sey Men go disagree to agree Dds bam Lrds๐ก๐ซก"
X Link 2024-10-02T07:56Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Hin shot accuracy on Winning [--] that year for agege E dey clutch die"
X Link 2024-10-02T17:01Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Mek I sharp ss give this babe Dem Dey expect Mek pesin cum all thru ๐ซค"
X Link 2024-10-09T19:53Z [---] followers, [--] engagements
"@malcom_x147 Dds Aruba ๐ค"
X Link 2024-10-10T12:09Z [---] followers, [--] engagements
"@KumokouPrince Dds Aruba ๐"
X Link 2024-10-10T17:02Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF That was a warning If they really want him gone theyd have done the needful to him"
X Link 2024-10-11T08:40Z [---] followers, [--] engagements
"@darkskinnedtee_ @OracleODF bros na yu Dey train all these Nt ๐"
X Link 2024-10-15T22:17Z [---] followers, [--] engagements
"@Ejoka1 @never_fold0147 @xquire147 Wetin Dey pan Aruba"
X Link 2024-10-15T22:25Z [---] followers, [---] engagements
"Mf ๐คก thats a Halloween costume set up ๐ U.K-based Nigerian man taps into his spiritual side after he witnessed a beautiful sight on his way to work https://t.co/Yod0PKBkZs U.K-based Nigerian man taps into his spiritual side after he witnessed a beautiful sight on his way to work https://t.co/Yod0PKBkZs"
X Link 2024-10-15T23:46Z [---] followers, [--] engagements
"147years ahead ๐พ๐ช๐ ๐ค๐"
X Link 2024-10-16T05:43Z [---] followers, [----] engagements
"All these babes don start Today a king is born for WhatsApp ๐ When I tell yu sey my papa na King for anywhere ๐ Abeg Abeg dem no dey see money or gift send ๐๐๐"
X Link 2024-10-16T06:23Z [---] followers, [---] engagements
"@Fola2Dun Iseeee Aruba ๐ค๐๐คฒ๐ผ"
X Link 2024-10-16T08:15Z [---] followers, [--] engagements
"@Cecellia_xo @OracleODF ODF na my Egbon ๐ One mama ๐"
X Link 2024-10-16T08:35Z [---] followers, [--] engagements
"@midolee147 Iseee Aruba ๐๐ฏ"
X Link 2024-10-16T10:25Z [---] followers, [--] engagements
"@BerniceWil2126 Diddy๐ซค"
X Link 2024-10-16T13:10Z [---] followers, [--] engagements
"@Bills_44564 Iseeee ๐คฒ๐ผ๐ค Solid Amg diaaaa ๐ฏ"
X Link 2024-10-17T05:59Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Kant be me โ Id rather walk on broken bottles and mop sea before yu gon see me creep in a b***h Box or sum goofy shiii ๐คก"
X Link 2024-10-17T18:19Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Some of those niqqas will neva learn"
X Link 2024-10-17T18:23Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Why I dig this kain thing easy ๐"
X Link 2024-10-17T19:05Z [---] followers, [---] engagements
"@is_baeu Hapi Cday More years in good life brr"
X Link 2024-10-19T18:05Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Lmao wallai yu don talk my mind ๐ Yu see daht Tg wey Dey on hin best behavior outside๐"
X Link 2024-10-19T22:35Z [---] followers, [---] engagements
"@OracleODF Nbl epa Dem no born hin papa well ๐ Around & collect"
X Link 2024-10-19T22:37Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Go millennium for egbeda dem Dey federal/gowon axis too"
X Link 2024-10-20T12:07Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Na local forex I dey survive on ๐"
X Link 2024-10-22T16:56Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Via that Kylie matter as e Dey pan bah"
X Link 2024-10-22T17:02Z [---] followers, [--] engagements
"@Muqaddam_5 @Olawale_LA Wallai she no real at all I been wan drag am to core"
X Link 2024-10-22T21:16Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Wb now boss ๐"
X Link 2024-10-22T21:56Z [---] followers, [--] engagements
"@FemiGold_dmw Lmao na me and my head o nobody ๐ I wan craze small ๐"
X Link 2024-10-22T23:42Z [---] followers, [--] engagements
"@Michael_Zulu47 Lol I don try but e no work ๐๐"
X Link 2024-10-24T20:20Z [---] followers, [--] engagements
"Unto sey Incredible Hulk or Doctor strange wey I be bah If a girl suddenly acts like she knows you in public just play along. She might be in danger If a girl suddenly acts like she knows you in public just play along. She might be in danger"
X Link 2024-10-25T18:23Z [---] followers, [---] engagements
"Yooo bae @RubiRose Wya Come hop on this Maserati ๐ฑ Lagos wetin dey play Lagos wetin dey play"
X Link 2024-10-25T20:14Z [---] followers, [---] engagements
"@OracleODF I think Id prefer Julian Nagelsmann ๐ซก"
X Link 2024-10-28T15:04Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF How yu see am ogami ๐คฒ๐ผ๐ Mek I throw my last grenade enter there๐"
X Link 2024-10-30T08:37Z [---] followers, [--] engagements
"@Equality_Paul SMH omo this ones no get family"
X Link 2024-10-30T09:43Z [---] followers, [---] engagements
"@_1_emi Lmao una no know understand"
X Link 2024-10-30T09:45Z [---] followers, [--] engagements
"@_1_emi Nun sensible from that Fc camp"
X Link 2024-10-30T09:46Z [---] followers, [---] engagements
"@Cecellia_xo Shifted"
X Link 2024-10-30T23:12Z [---] followers, [--] engagements
"Yu rap pass that old fooool INDUSTRY MACHINE FINAL. https://t.co/qL89Kd4aXW INDUSTRY MACHINE FINAL. https://t.co/qL89Kd4aXW"
X Link 2024-10-30T23:19Z [---] followers, [---] engagements
"@OracleODF Omo How niqqas find this kain creature attractive"
X Link 2024-10-31T08:05Z [---] followers, [--] engagements
"Biggest Clout chaser ๐คก Biggest ๐ฆ
Biggest ๐ฆ
"
X Link 2024-11-02T14:27Z [---] followers, [--] engagements
"@manuel_mar91929 Aruba no lg both"
X Link 2024-11-03T13:56Z [---] followers, [--] engagements
"@MicemDeam I don knack am since"
X Link 2024-11-03T18:39Z [---] followers, [--] engagements
"@MicemDeam Sport id"
X Link 2024-11-03T18:40Z [---] followers, [--] engagements
"@Horlarflow @OracleODF Right and Ive been saying this for ages now. most United fans are still watching ball with emotions"
X Link 2024-11-03T18:41Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Below mid ๐ฎ"
X Link 2024-11-03T18:41Z [---] followers, [--] engagements
"@_1_emi Send it my way"
X Link 2024-11-03T18:41Z [---] followers, [---] engagements
"@MicemDeam That one sef Dey ๐"
X Link 2024-11-03T18:42Z [---] followers, [--] engagements
"@EngrAde001 Na still mid jare"
X Link 2024-11-03T19:19Z [---] followers, [--] engagements
"@MicemDeam @Modheemofficial E Dey mad"
X Link 2024-11-03T22:28Z [---] followers, [--] engagements
"Nasir and Jonny sins na apprentice for hin side ๐ A Businessman in Equatorial Guinea has been involved in a scandal involving over [---] sextapes. The women in the tapes include wives of many dignitaries. They had unprotected relations. The Attorney General said he will be tested to see if he has any STD. Source: Ahora EG. https://t.co/PUgFbp5Emn A Businessman in Equatorial Guinea has been involved in a scandal involving over [---] sextapes. The women in the tapes include wives of many dignitaries. They had unprotected relations. The Attorney General said he will be tested to see if he has any"
X Link 2024-11-04T12:33Z [---] followers, [---] engagements
"@EngrAde001 Lmao Nasir and sins Dey learn work ๐"
X Link 2024-11-04T12:59Z [---] followers, [--] engagements
"@JOJO30BG Fb"
X Link 2024-11-04T15:38Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Boss I rsn am since ๐ Pesin wey Dey stay 79th strt south side Chicago ๐ Omo ๐๐คฒ๐ผ Mek dem no Off her o"
X Link 2024-11-04T19:47Z [---] followers, [--] engagements
"@HazardLord81600 @ChiefBaltasar Yu don Obs am bah"
X Link 2024-11-05T02:23Z [---] followers, [--] engagements
"@Mr_Light9 @AMGistelrooy Oga rest Na luck help am win champe"
X Link 2024-11-05T22:22Z [---] followers, [---] engagements
"@MicemDeam My goated bama Biko ๐"
X Link 2024-11-07T11:51Z [---] followers, [--] engagements
"God go take yu Please dont unfollow me Im just a child๐ญ๐ญ๐ญ๐๐ Please dont unfollow me Im just a child๐ญ๐ญ๐ญ๐๐"
X Link 2024-11-07T12:16Z [---] followers, [---] engagements
"@OracleODF Na part of those feminist wey Dey justify killing of men"
X Link 2024-11-07T14:36Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Insha allah All of dem Kuz I no how pesin fi d*mb reach that extent"
X Link 2024-11-07T14:37Z [---] followers, [--] engagements
"@EngrAde001 Mid verse frm a OvH03"
X Link 2024-11-08T09:02Z [---] followers, [--] engagements
"-If all her pose all the net gotta be all bout her behind and cleavage Im gone. -if shes too obsessed with TikTok challenges -if shes always on her phone and dont text back in couple mins ๐ฉ - if youre going to post it dont send it - dont raise your voice at me no matter what - shake bumbum on the internet and im gone - if youre going to post it dont send it - dont raise your voice at me no matter what - shake bumbum on the internet and im gone"
X Link 2024-11-09T10:01Z [---] followers, [--] engagements
"@moneymeech340 E worry me o"
X Link 2024-11-09T17:29Z [---] followers, [--] engagements
"@calixnation1 Lmao no phoor I go find one wey no go run"
X Link 2024-11-09T17:31Z [---] followers, [--] engagements
"I wanna post my car so bad but I don spend the money wey I wan use am buy am chop ๐ซค"
X Link 2024-11-09T18:11Z [---] followers, [--] engagements
"@Jnr_147 Naso epa E Dey reduce iq"
X Link 2024-11-09T20:52Z [---] followers, [--] engagements
"@EngrAde001 @bleverxyz @apecoin @ThankApe Interesting thread ๐ฏ"
X Link 2024-11-10T06:48Z [---] followers, [--] engagements
"@EngrAde001 @bleverxyz @apecoin @ThankApe Ok boss"
X Link 2024-11-10T10:42Z [---] followers, [--] engagements
"New Believers Ministry I attend redeemed Christian church of God wbu I attend redeemed Christian church of God wbu"
X Link 2024-11-10T10:44Z [---] followers, [--] engagements
"@Jnr_147 Na klb men Dey find"
X Link 2024-11-10T12:15Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF E Dey try small small not there yet"
X Link 2024-11-10T16:27Z [---] followers, [--] engagements
"@OracleODF Rip fallen heroes ๐ซก"
X Link 2024-11-10T20:19Z [---] followers, [--] engagements
"@societyhatesjay Na them those gbaminist Dey talk bout"
X Link 2024-11-10T23:21Z [---] followers, [---] engagements
"@peter_dageneral But yu Dey affiliated with Crystal palace"
X Link 2024-11-11T20:05Z [---] followers, [--] engagements
"@timi_of_lagos Movie title"
X Link 2024-11-12T10:08Z [---] followers, [---] engagements
"@Nsik147 Lmao ๐ Yu nearly wan Mek I burst laugh throwaway phone"
X Link 2024-11-13T20:11Z [---] followers, [--] engagements
"Dating Nigeria girl these be like yu Dey raise pikin from koku foundation Na wetin yu go offer concern dem Between a lady and her suitor https://t.co/tlYupsBm0r Between a lady and her suitor https://t.co/tlYupsBm0r"
X Link 2024-11-14T11:16Z [---] followers, [--] engagements
"@EngrAde001 una idolo"
X Link 2024-11-14T21:13Z [---] followers, [--] engagements
"@baarneyy0 Apple Music and e no still tap"
X Link 2024-11-15T01:04Z [---] followers, [--] engagements
"@baarneyy0 My babe dey with my phone"
X Link 2024-11-15T01:07Z [---] followers, [--] engagements
"@manuel_mar91929 I go lie give yu arb๐"
X Link 2024-11-15T07:44Z [---] followers, [--] engagements
"Lmao wheres this lie ๐ The highest bidder bout to activate her release clause Once babe don dey tell you about how many niggas dey her dm just know say her release clause dey under serious negotiation and wait for the Here we go. Once babe don dey tell you about how many niggas dey her dm just know say her release clause dey under serious negotiation and wait for the Here we go"
X Link 2024-11-15T19:59Z [---] followers, [---] engagements
"@African_zabby @queenlopes @jon_d_doe Uno go cry keh"
X Link 2024-11-15T20:36Z [---] followers, [----] engagements
"@LaurelChris7 @African_zabby @queenlopes @jon_d_doe ๐"
X Link 2024-11-15T21:24Z [---] followers, [---] engagements
"I Dey tell yu @Wizarab10 Lmaoo these people no Dey see [--] active subscribers for Naija @Wizarab10 Lmaoo these people no Dey see [--] active subscribers for Naija"
X Link 2024-11-16T15:57Z [---] followers, [---] engagements
"God go take dem ๐ Na like this dem Dey dress for choir rehearsal Dey play Na like this dem Dey dress for choir rehearsal Dey play"
X Link 2024-11-16T15:59Z [---] followers, [--] engagements
"@JiggyTrigga ๐ซค"
X Link 2024-11-17T01:32Z [---] followers, [--] engagements
"She Dey save the money for her mental health Abi how una Dey take talk am sef ๐ See girl wey day make 25m in a month. https://t.co/N281M2bZLL See girl wey day make 25m in a month. https://t.co/N281M2bZLL"
X Link 2024-11-17T01:34Z [---] followers, [--] engagements
"@paychozaddy Na my coursemate arb ๐"
X Link 2024-11-17T08:04Z [---] followers, [---] engagements
"@Michael_Zulu47 E go wise up small"
X Link 2024-11-17T22:03Z [---] followers, [--] engagements
"@Cecellia_xo Gotcha ๐ฏ"
X Link 2024-11-18T23:02Z [---] followers, [--] engagements
"@EngrAde001 Lmao ๐ Mek I no talk"
X Link 2024-11-19T13:41Z [---] followers, [--] engagements
"No be sey yu sef really get sense like that but cook am ๐ Cook that 1-1 correct score simpleton NO BE YOU GO TELL ME WHICH INGREDIENT I GO USE YOUR OWN NA TO CHOP ๐๐ https://t.co/kkc0OPAG4k NO BE YOU GO TELL ME WHICH INGREDIENT I GO USE YOUR OWN NA TO CHOP ๐๐ https://t.co/kkc0OPAG4k"
X Link 2024-11-19T13:51Z [---] followers, [---] engagements
"@Nsik147 My arb wey Dey epkom talk sey e no sexy at all"
X Link 2024-11-20T14:41Z [---] followers, [--] engagements
"@davido numero uno ๐ค Check Aza I don wire yu huge David Adeleke Wema Bank Account Number:0123044967 David Adeleke Wema Bank Account Number:0123044967"
X Link 2024-11-21T07:40Z [---] followers, [--] engagements
"@FemiGold_dmw I been wan tag before I no how I con miss the tweet"
X Link 2024-11-21T14:05Z [---] followers, [--] engagements
"@EngrAde001 Ur papa"
X Link 2024-11-21T14:06Z [---] followers, [--] engagements
"Davido and chioma from nigeria army shopping arena bolade oshodi Davido and Chioma ๐๐ https://t.co/KeVpCz8eDj Davido and Chioma ๐๐ https://t.co/KeVpCz8eDj"
X Link 2024-11-21T19:53Z [---] followers, [--] engagements
"@axlord0147 Naso fb people be ๐"
X Link 2024-11-21T23:23Z [---] followers, [--] engagements
"Targeted audience reached ๐ค Agreement in principle โ
Now here we go next ๐ ๐ค https://t.co/egqHCGyc03 ๐ค https://t.co/egqHCGyc03"
X Link 2024-11-23T15:27Z [---] followers, [---] engagements
"Elon knows the real goat @Cristiano @AlNassrFC_EN @AlNassrFC Congrats @Cristiano @AlNassrFC_EN @AlNassrFC Congrats"
X Link 2024-11-25T20:57Z [---] followers, [---] engagements
"@McFeekgangan @Kokodollarz @dareal_bl Pesin wey Dey mad"
X Link 2024-11-26T21:32Z [---] followers, [--] engagements
"@WavyUzoo @bigfeeztm Oga rest Na yu Dey talk sey e don Dey there before vector & Olamide Who sabi hin papa until 2013-2014"
X Link 2024-11-26T23:22Z [---] followers, [--] engagements
"@Equality_Paul @Flydrummerboi01 Sey na bad wey pesin give back to the community he appreciate Mek we Dey leave bant aside Mek we no Dey talk with hypocrisy arb"
X Link 2024-11-27T10:52Z [---] followers, [--] engagements
"@Equality_Paul @Flydrummerboi01 Yu Dey pami Lack behind in whaa way Sey na by giveaway Mek am get those streams & fans he gather"
X Link 2024-11-27T10:55Z [---] followers, [--] engagements
"@Equality_Paul @Flydrummerboi01 So wizkid wey no Dey do giveaway na good Music Dey make a get all that streams & fans bah"
X Link 2024-11-27T10:56Z [---] followers, [--] engagements
"@kall_me_ade_ @JiggyTrigga Right and Ballon dor Lewy can neva"
X Link 2024-11-27T11:12Z [---] followers, [--] engagements
"@paychozaddy ๐๐๐"
X Link 2024-11-27T19:32Z [---] followers, [--] engagements
"@UTDchumalo Context United brother"
X Link 2024-11-28T16:18Z [---] followers, [---] engagements
"I thought only Facebook and TikTok folks were slow but I neva knew WhatsApp folks were slow too ๐คก"
X Link 2024-11-28T16:44Z [---] followers, [--] engagements
"Battles of mids Trash vs Trash Shit vs Crap ๐ @utdbrxy @Big6b47_Huncho see wetin I dy talk ๐คฃ Na you get genuine intentions @utdbrxy @Big6b47_Huncho see wetin I dy talk ๐คฃ Na you get genuine intentions"
X Link 2024-11-29T00:01Z [---] followers, [--] engagements
"Come ibm gang @mudatouchdown Same https://t.co/JfbdnE8eQR @mudatouchdown Same https://t.co/JfbdnE8eQR"
X Link 2024-11-29T16:10Z [---] followers, [---] engagements
"Yu & bambiala followers too useless Yu Dey mad Every screenshot Posted by dannyfraud on his Page is 1000% Photoshopped fake and Fraudulent it never happened ๐๐๐๐This is the same exact way This little envious child and his besties fabricates all the fake Forex and Memecoin cashout screenshots they always posts on X to https://t.co/PpxUbeFsMY Every screenshot Posted by dannyfraud on his Page is 1000% Photoshopped fake and Fraudulent it never happened ๐๐๐๐This is the same exact way This little envious child and his besties fabricates all the fake Forex and Memecoin cashout screenshots"
X Link 2024-11-30T17:26Z [---] followers, [---] engagements
"@FemiGold_dmw Gimme Biko"
X Link 2024-11-30T19:25Z [---] followers, [--] engagements
"HNM Intellectual ๐ฆ ๐ค African man ๐ค https://t.co/oJPGpyZ8Cm African man ๐ค https://t.co/oJPGpyZ8Cm"
X Link 2024-12-01T09:30Z [---] followers, [---] engagements
Limited data mode. Full metrics available with subscription: lunarcrush.com/pricing