[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

@ManUtdInPidgin "🚨AC Milan don enquire about Rasmus Hojlund. @DiMarzio"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-18 21:00:18 UTC 175.5K followers, 3542 engagements

"🚨 BREAKING: Manchester United don unveil Bryan Mbeumo. Hin official MUIP nickname na Brymo. βœ… πŸ”΄"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-21 19:25:51 UTC 175.5K followers, 10.2K engagements

"🚨 Manchester United dey ask for 58M for Antony πŸ’° Newcastle Brighton Bayer Leverkusen and RB Leipzig dey eye am. (Source: @UOL)"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-16 16:09:14 UTC 175.5K followers, 13.9K engagements

"Wetin you think about this Manchester United XI next seasonπŸ‘‡πŸΎ"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 08:00:18 UTC 175.5K followers, 18.5K engagements

"Cunha and Yoro go shine next season Dem go play key role for Man Utd. πŸ’ͺ🏽"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-13 14:00:19 UTC 175.5K followers, 16.4K engagements

"🚨 Ollie Watkins go like join Manchester United this summer. But Aston Villa go ask for over 50m. @GiveMeSport Abeg 25M max for striker wey go soon clock XX. If dem no gree make we waka comot πŸ™πŸ»"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-17 14:01:20 UTC 175.4K followers, 9162 engagements

"🚨 Verbal agreement dey in place between all di parties for Marcus Rashford deal. Dem don plan medical for di next few days. Na loan deal with option to buy permanently. @FabrizioRomano"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 14:18:15 UTC 175.5K followers, 1708 engagements

"🚨 BREAKING: Marcus Rashford to Barcelona na Done Deal. βœ… @FabrizioRomano"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 14:08:22 UTC 175.5K followers, 4179 engagements

"🚨 Most of the add-ons wey dey for Bryan Mbeumo deal no too hard to reach: πŸ’° 5M go enter based on how many games he play and goals wey he score for Premier League. πŸ† 1M dey if Man United win any trophy. (Source: Sky via @xO1729)"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 07:00:18 UTC 175.5K followers, 3546 engagements

"🚨 Man United wan sign one striker and one central midfielder once dem finish the Bryan Mbeumo deal. πŸ”΄"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-14 11:00:42 UTC 175.5K followers, 26.4K engagements

"🚨 : Manchester United don make official move for Emiliano Martnez and dem don start negotiation with Aston Villa. (Source: @gastonedul)"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-15 17:17:02 UTC 175.5K followers, 5255 engagements

"🚨Manchester United go confirm say dem don sign Bryan Mbeumo today. @DiscoMirror"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-21 06:00:18 UTC 175.5K followers, 2871 engagements

"Since Lamine Yamal don carry Barcelona No. XX jersey Marcus Rashford fit run am back to him old No. XX shirt di same number wey first make people sabi am πŸ”₯"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-21 12:00:37 UTC 175.5K followers, 2108 engagements

"Bryan Mbeumo πŸ”œπŸ”΄ E go cook for Man United"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-18 18:00:08 UTC 175.5K followers, 3449 engagements

"🚨Bryan Mbeumo salary for Manchester United dey based on how e perform and e still dey well inside wetin the club dey normally pay. @lauriewhitwell"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-22 08:00:25 UTC 175.5K followers, 1506 engagements

"The Bryan Mbeumo signing dey sweet Leny Yoro ❀"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-22 13:00:43 UTC 175.5K followers, 1239 engagements

"With correct bench and squad depth wey solid this kind team fit land top X and carry one trophy join. πŸ’ͺπŸ½βš½πŸ†"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-11 15:00:59 UTC 175.5K followers, 8696 engagements

"πŸš¨πŸ—£ Ruben Amorim: We gats build that bond between everybody staff join body too"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 19:00:10 UTC 175.5K followers, 60.4K engagements

"Man Utd fans Who you go pick πŸ‘‡πŸΎ Benjamin Sesko Ollie Watkins 🏴 Nicholas Jackson"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-21 18:00:14 UTC 175.5K followers, 45.9K engagements

"πŸš¨πŸ—£ Patrick Dorgu on Leon: Na better better player him be. Everybody get competition for their position. Every player get like two or three people wey fit play that same spot. E go make the team stronger. Everybody go dey alert and everybody go dey give XXX% for the team"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 18:00:07 UTC 175.5K followers, 1834 engagements

"πŸš¨πŸ—£ Amad Diallo on top Marcus Rashford move go Barcelona: Well wetin I fit talk na good luck to am but me I dey focus on Manchester United and my own team. @StevenRailston"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-21 08:00:31 UTC 175.5K followers, 2530 engagements

"🚨 Ayden Heaven vs Leeds stats: XXX% of him long passes na correct XXX% tackles wey e go for e win XX% of him passes reach where dem suppose go XX% ground duels na him collect XX times e touch ball X passes enter final third Nobody fit dribble am @StatmanDave"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 15:23:17 UTC 175.5K followers, 1714 engagements

"As Cunha dey smile you go know say e go score 30+ goals next season. ⚽"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-15 19:00:07 UTC 175.4K followers, 12.1K engagements

"🚨 Ruben Amorim on Matheus Cunha: You fit see say the connection between am and Bruno never dey sharp but e go turn better very soon"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 15:27:45 UTC 175.5K followers, 4098 engagements

"🚨 Diego Leon go shine for pre-season We need person wey go make Dorgu to sit up πŸ”₯πŸ”΄"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-13 07:00:12 UTC 175.5K followers, 20.1K engagements

"🚨 Manchester United dey assess whether Sekou Kone ready to join first team. E fit go on loan or still play mainly with di under-21 team next season. @mjcritchley"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-18 17:00:21 UTC 175.5K followers, 3578 engagements

"🚨 Manchester United dey serious for Benjamin eko matter. The player self dey prefer join Manchester United even if dem no go play European football next season. @SamC_reports"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-18 14:01:18 UTC 175.5K followers, 8170 engagements

"πŸš¨πŸ—£ Amad: Mbeumo Of course I dey look forward to play with am. We need beta players wey fit add something for final third"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 10:22:28 UTC 175.5K followers, 3611 engagements

"πŸš¨πŸ‘¨πŸŽ¨ One street artist for Barcelona don already honour Marcus Rashford signing with him own artwork. (Source: @mikinoelle)"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 20:34:46 UTC 175.5K followers, 2493 engagements

"πŸš¨πŸŽ™ Ruben Amorim: We no get enough pace especially for midfield but we still create some chances. I feel say Matheus Cunha show wetin we need make we dey really aggressive between opponent lines"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 16:19:04 UTC 175.5K followers, 2707 engagements

"πŸš¨πŸŽ™Patrick Dorgu on Matheus Cunha: Him na strong player e really ball last season for Wolves. We just dey hope say he go bring all di better qualities come give us. You fit see say di guy sabi carry ball e dey sharp for small-small pass combo. E fit score goals and na wetin we need be that. I believe say everybody dey excited to see am play. @StevenRailston"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 11:00:21 UTC 175.5K followers, 1982 engagements

"Man Utd fans Which nickname we go give Bryan Mbeumo πŸ‘‡πŸΎ"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-18 12:10:05 UTC 175.5K followers, 203K engagements

"🚨 Leny Yoro on top Bryan Mbeumo finally signing for Manchester United: Bryan na correct baller I dey really happy say e don join the club. Na my guy be that I dey wait for am since E take long but e don finally show and I dey happy. πŸ˜‚"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 07:00:14 UTC 175.5K followers, 2423 engagements

"🚨 After dem don secure Cunha and Mbeumo Manchester United go now focus on signing new goalkeeper one defensive midfielder and another striker. @David_Ornstein"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-22 11:00:36 UTC 175.5K followers, 2164 engagements

"The thing wey Garnacho do Amorim. E no worse pass wetin Wayne Rooney do when e wan go Chelsea. Also e no worse pass wetin De Gea do when e wan go Real Madrid. Both players still cook at Man United after their transfer saga end. If transfer window close & Garnacho still dey here Amorim gats re-integrate back into the squad"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-17 18:07:29 UTC 175.5K followers, 19.6K engagements

"Mbeumo to Manchester United go happen. Soon πŸ”œ"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-11 21:01:40 UTC 175.5K followers, 35.1K engagements

"🚨 Bryan Mbeumo don already collect green light for medical and contract signing βœ…"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-18 12:30:17 UTC 175.5K followers, 7387 engagements

"Bryan Mbeumo bin dey at Carrington today. ❀"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 20:37:43 UTC 175.5K followers, 3428 engagements

"If Ruben Amorim get sense e go keep Garnacho at Manchester United. This boy fit hit hin prime XX PL G/A next season and e go pain me if e happen at Chelsea or Aston Villa. I like Mason Mount na great guy but e never prove himself for United yet. E go make sense to hold on to Garnacho for now"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-17 12:01:18 UTC 175.5K followers, 15.5K engagements

"HT: Man United 0-0 Leeds Wetin you think about the first half πŸ‘‡"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 14:01:28 UTC 175.5K followers, 10.5K engagements

"πŸš¨πŸŽ™Ruben Amorim on Diego Leon: We gats understand say the boy come from Paraguay. Na just him second week and e don do well. E strong and e dey learn. E go turn better player no doubt"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 15:35:53 UTC 175.5K followers, 3180 engagements

"🚨 Barcelona Manchester United and Bayern Munich don show interest for Christopher Nkunku. @NizaarKinsella"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-17 09:01:21 UTC 175.5K followers, 4421 engagements

"@grok @FabrizioRomano E make sense. If we win League next season i go buy you food. Remind me"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 14:48:43 UTC 175.5K followers, 1353 engagements

"Manchester united fans . you go accept RODRYGO at Man Utd πŸ‘‡πŸΎ"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-13 12:00:18 UTC 175.5K followers, 36.2K engagements

"🚨 Andr Onana bin advise Bryan Mbeumo make e choose Manchester United and sources don confirm say Onana dey very happy say him countryman dey join am for Old Trafford. Di rest of di United dressing room sef dey happy with di move. @samuelluckhurst"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 09:00:26 UTC 175.5K followers, 3661 engagements

"🚨 Manchester United don ready to drop 30m for Gabriel Sara but Galatasaray still dey hold out for 35m. (Source: Aksam)"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 06:00:10 UTC 175.5K followers, 2625 engagements

"πŸ€‘ Manchester United don spend 155M on two new attackers: Bryan Mbeumo - 80M πŸ’° Matheus Cunha - 75M πŸ’°"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-21 21:13:22 UTC 175.5K followers, 9087 engagements

"Wetin you think about this Man Utd XI next seasonπŸ‘‡πŸΎ"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-18 07:00:16 UTC 175.5K followers, 30.2K engagements

"Man Utd fans wetin you think about this XI next season πŸ‘‡πŸΎ"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 10:00:24 UTC 175.5K followers, 31.8K engagements

"🚨 Alejandro Garnacho Jadon Sancho Antony and Tyrell Malacia no go follow Manchester United squad travel go US for tour today. @ChrisWheelerDM"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-22 09:00:27 UTC 175.5K followers, 1581 engagements

"Diego Leon βœ… Matheus Cunha βœ… Bryan Mbeumo βœ… Manchester United dey cook for transfer window and Ruben Amorim gats deliver next season. No excuse"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 14:00:26 UTC 175.5K followers, 4896 engagements

"Man Utd fans Which nickname we go give Bryan Mbeumo πŸ‘‡πŸΎ"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-15 18:00:09 UTC 175.5K followers, 35K engagements

"🚨 Maxi Oyedele go sign for Strasbourg from Legia Warsaw and Manchester United go collect just over X million from di deal πŸ’° @FabrizioRomano"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-16 06:00:11 UTC 175.5K followers, 3506 engagements

"🚨 Manchester United don ask Chelsea about striker Nicolas Jackson. Chelsea ready let am go if dem see offer around 60M. @Nabil_djellit"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-13 11:00:19 UTC 175.5K followers, 25.4K engagements

"Where you feel say this Man Utd XI go finish for PL table πŸ‘‡πŸΎ"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-16 07:00:19 UTC 175.5K followers, 54.6K engagements

"Bryan Mbeumo to Manchester United na almost done deal. πŸ”œ"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-15 14:00:49 UTC 175.5K followers, 24.3K engagements

"🚨 Kobbie Mainoo vs Leeds United (45 mins): All him long passes correct XXX% Overall pass accuracy XX% X successful passes go final third The boy dey add more things to him game. πŸ“ˆπŸ“ˆπŸ“ˆ"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 16:01:48 UTC 175.5K followers, 15.5K engagements

"🚨 Man Utd XI vs Leeds. How you see am πŸ€”"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 12:00:58 UTC 175.5K followers, 9327 engagements

"This Man United team wey go play just once every week go carry the title sharp-sharp πŸ†πŸ”₯"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-21 11:00:33 UTC 175.5K followers, 5931 engagements

"Marcus Rashford and Jesse Lingard go jam for South Korea during Barcelona pre-season πŸ₯Ήβ€"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-21 20:00:04 UTC 175.5K followers, 2507 engagements

"Matheus Cunha βœ… Bryan Mbeumo βœ… Manchester United don add correct firepower to their attack πŸ”₯🀩"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 14:00:22 UTC 175.5K followers, 5223 engagements

"Cunha βœ… Mbeumo βœ… Ruben Amorim no get any excuse for failure next season. πŸ‘€πŸ”΄"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-15 20:00:07 UTC 175.5K followers, 140.9K engagements

"🚨 Make una dey watch Benjamin eko as transfer window dey go on. Manchester United don dey monitor how e dey develop for some years now. @skysports_sheth"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 20:00:11 UTC 175.5K followers, 5650 engagements

"🚨 BREAKING: Manchester United don hold internal talks about Benjamin Sesko. @FabrizioRomano"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-21 21:02:19 UTC 175.5K followers, 10.9K engagements

"🚨 Manchester United first plan na to sign young second-choice goalkeeper. Dem still dey talk with Senne Lammens. @JacobsBen"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-22 06:01:48 UTC 175.5K followers, 1922 engagements

"πŸš¨πŸ—£ Ruben Amorim: Speed no too dey for midfield e show well. But Matheus Cunha show wetin we need once we recover ball"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 13:00:27 UTC 175.5K followers, 4910 engagements

"🚨 Juventus dey very close to sign Jadon Sancho. Dem hold better talks last night with di player agent and with Manchester United. @DiMarzio"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-17 07:00:32 UTC 175.5K followers, 5517 engagements

"🚨 Marcus Rashford don dey go Barcelona now as Manchester United don give am permission to travel. @lauriewhitwell"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 17:38:26 UTC 175.5K followers, 2417 engagements

"🚨 Just small tins remain make Bryan Mbeumo follow Man United go pre-season tour na medical and visa dem wan clear now. ✈⚽ @lauriewhitwell"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 13:00:24 UTC 175.5K followers, 2452 engagements

"Which striker you go prefer at Manchester United next season Watkins or Sesko πŸ‘‡πŸΎ"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 15:00:31 UTC 175.5K followers, 71.5K engagements

"I hope say Ruben Amorim don realize say we no go tolerate 15th place finish next season. God go give am the wisdom to bring results πŸ™πŸΎ"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 17:21:46 UTC 175.5K followers, 3482 engagements

"πŸš¨πŸ—£ Thomas Frank: Bryan Mbeumo na fantastic player. I don dey with am for five years. I believe say he deserve this move. Anywhere wey he go I wish am all the best. πŸ™Œβ€"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 06:00:17 UTC 175.5K followers, 3346 engagements

"142 goals XX assists XX G/A against big six teams for Premier League. XX individual awards X trophies. Marcus Rashford na Manchester United legend πŸ‘‡πŸΎ"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-22 12:00:42 UTC 175.5K followers, 3576 engagements

"🚨 Bryan Mbeumo go do hin medical today. πŸ₯πŸ”΄"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 12:00:20 UTC 175.5K followers, 2532 engagements

"🚨 Emi Martnez get 21.6m release clause for him Aston Villa contract but Man United wan spread di payment small-small instead of dropping everything once. Martnez don get everything ready for di move. @clarincom"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-18 15:05:05 UTC 175.5K followers, 4238 engagements

"This na di face of one pikin wey go fight for every single second wey dem give am for pitch. Diego Leon don hustle come all di way from Paraguay and you fit see say until e enter first team proper e no go rest South American players dey wired differently πŸ”₯πŸ’―"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 11:00:22 UTC 175.5K followers, 2612 engagements

"Amad Diallo na fantastic player but i get strong belief say Diogo Dalot go nail down that RWB position at Manchester United next season. Na the observation wey i get after the Leeds United game. The right flank bin dey more fluid when Dalot enter for second half. Same way i believe say Dorgu don nail down the LWB. However e gats work on hin finishing & final balls. But to enjoy Dalot & Dorgu to the fullest we gats sign Striker (Target Man) I no get problem with false X but Amorims structure go thrive better with Target man. The wing backs dey always find spaces in behind"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 14:16:34 UTC 175.5K followers, 7064 engagements

"🚨BREAKING: Manchester United don reach agreement with Brentford to sign Bryan Mbeumo Di player don get green light to travel go Manchester anytime from now βœ… @stevek9KS1TV"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-15 21:00:28 UTC 175.4K followers, 34.3K engagements

"Brighton midfielder Carlos Baleba fit be di missing piece wey Manchester United need for midfield di kain player wey fit unlock di best version of Bruno Fernandes as No.8. E no go easy to sign amBut we fit πŸ‘€"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 20:00:03 UTC 175.5K followers, 3415 engagements

"1-0 Bryan Mbeumo don score for him debut against Arsenal perfect way to start πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-21 17:00:07 UTC 175.5K followers, 10.5K engagements

"Na Bryan Mbeumo against the big X we don sign beast. πŸ”₯"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 17:00:08 UTC 175.5K followers, 3717 engagements

"Matheus Cunha βœ… Bryan Mbeumo βœ… Ruben Amorim no get any excuse for failure next season sha"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-18 11:00:35 UTC 175.5K followers, 110.3K engagements

"🚨 Barcelona don gree to cover Marcus Rashford 315000-a-week wages as part of di deal. Di agreement still get XX million option to buy am later. @ChrisWheelerDM"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 10:00:17 UTC 175.5K followers, 4121 engagements

"Cunha go score 20+ goals for Manchester United next season. E sure me ⚽ πŸ‘"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 12:00:17 UTC 175.5K followers, 3604 engagements

"Mason Mount go score 15+ PL Goals next season and silence all hin haters"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 17:00:09 UTC 175.5K followers, 6152 engagements

"🚨Bryan Mbeumo bin push seriously make di Manchester United move happen. @alex_crook"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-18 16:00:49 UTC 175.5K followers, 4081 engagements

"Mbeumo and Cunha ball. Manchester United go cook next season. ⚽πŸ”₯"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-18 13:00:42 UTC 175.5K followers, 6016 engagements

"🚨 Inter don reach out to Manchester United as dem wan hijack Jadon Sancho move wey Juventus dey plan. (Source: @TBRFootball)"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 15:00:24 UTC 175.5K followers, 5866 engagements

"🚨Bryan Mbeumo go dey earn 200k per week (including bonuses) as Manchester United player. @DailyMirror"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-21 19:29:26 UTC 175.5K followers, 1059 engagements

"@FabrizioRomano 🚨 Marcus Rashford don collect pay cut to join Barcelona e go dey earn around 10m gross (including bonuses). This one go make am easy for Barcelona to fit cover all him wages. @JacobsBen"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 15:38:52 UTC 175.5K followers, 1033 engagements

"Patrick Dorgu na our best player today. Igbo boy wey dey cook πŸ”₯"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 16:06:53 UTC 175.5K followers, 4490 engagements

"🚨Mount Cunha & Mazraoui go cook next season. Dem go bring fire πŸ”₯πŸ”΄"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-14 16:00:22 UTC 175.5K followers, 41.7K engagements

"🚨 Bryan Mbeumo dey set for hin medical and contract signing. Hin official MUIP nickname na Brymo. βœ… πŸ”΄"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 06:26:13 UTC 175.5K followers, 8523 engagements

"🚨 Ruben Amorim dey eager make Manchester United sign at least two more players: one striker and one midfielder. @DiscoMirror"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-21 19:00:26 UTC 175.5K followers, 2322 engagements

"You go accept Nicholas Jackson at Manchester United YES or NOπŸ‘‡"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-16 13:00:42 UTC 175.5K followers, 16.5K engagements

"Marcus Rashford go be di first English player wey go play for Barcelona since Gary Lineker sign for dem in 1986 🏴 E don make history 🐐"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-21 16:00:17 UTC 175.5K followers, 1583 engagements

"Marcus Rashford joining Barcelona fit only mean one thing next season"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 17:08:12 UTC 175.5K followers, 2710 engagements

"🚨Amad and Diego Leon go cook for Manchester United next season πŸ”₯ πŸ’ͺ🏽"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-17 15:01:20 UTC 175.5K followers, 15.1K engagements

"🚨 No Chelsea or Arsenal player score pass Bryan Mbeumo last season"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 18:00:04 UTC 175.5K followers, 5097 engagements

"Leny Yoro and Cunha dey train today. πŸ’ͺ🏽"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-11 15:39:49 UTC 175.5K followers, 15.2K engagements

"Patrick Dorgu vs Leeds United stats: XXX% aerial duels wey e contest e win all XXX% tackles wey e go for e win all XX% pass accuracy E recover ball X times E enter opponent box X times E shoot X times E cross ball X times The guy dey grow wella for dis team"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 15:18:24 UTC 175.5K followers, 3034 engagements

"FT: Man United 0-0 Leeds The players wey impress me pass na Diogo Dalot and Patrick Dorgu. How you see the game πŸ‘‡"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-19 15:06:35 UTC 175.5K followers, 2749 engagements

"🚨 Manchester United dey yarn with Johns representatives. Di 28-year-old goalkeeper get release clause of 6.8M for clubs wey no dey Brazil. πŸ‘‹ (Source: @thirfernandes)"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 08:00:19 UTC 175.5K followers, 4195 engagements

"Marcus Rashford dey on hin way to Barcelona. ✈ I dey happy for am. E go cook in Spain πŸ”₯"
@ManUtdInPidgin Avatar @ManUtdInPidgin on X 2025-07-20 19:13:49 UTC 175.5K followers, 3266 engagements