[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

@realboiidentic "@honest30bgfan_ Baba don kuku Dey divert una attention from the real issues wey Dey worry Nigeria πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚"
X Link @realboiidentic 2025-10-15T13:55Z XXX followers, 11.6K engagements

"But wait ooo u wey u say u use money buy WhatsApp group that time nkor πŸ€” Abi na hack u say u pay make dem hack am that timeπŸ€” you and ur so call person/dealer wey give you people private conversations hack or not wey u post for internet that time without their consent you nor know say jail term go Dey for both of u tooπŸ€” if them @SAMKLEF & co decide to go that route. But when what goes around comes back around we go Dey talk say na foul play 🀦🏾 ok"
X Link @realboiidentic 2025-10-15T08:22Z XXX followers, XXX engagements