[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]
@ox_trisy
"@TheMoonCarl Alt Szn $ASTRA szn"
X Link @ox_trisy 2025-10-14T11:48Z XXX followers, XX engagements
"Future of telecom XNET fit be game-changer. Instead of only big boys controlling network you and me fit join. Imagine say your shop or house dey give internet to people and you dey earn steady. Na community-driven telecom wey fit shake tings"
X Link @ox_trisy 2025-10-02T18:58Z XXX followers, XX engagements
"Wetin you think You go try deploy XNET node @XNET_Mobile Or you wan just hold $XNET token Drop your toughts And if you like dis thread make you share am give your paddi dem"
X Link @ox_trisy 2025-10-02T18:58Z XXX followers, XX engagements
"The magic na their blockchain. E make sure say everything transparent nobody fit cheat. You deploy node people use data you earn $XNET token. You fit hold am sell am or use am to get more nodes. Plus e dey give you voice for how XNET go grow (governance)"
X Link @ox_trisy 2025-10-02T18:58Z XXX followers, XX engagements