[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

@RedStoneDeFi_Ng "But e no end there o. Feather still dey use RedStone ATOM; the OEV capture beast 😤 Instead make MEV bots dey chop liquidation profit ATOM go return am back to the protocol and users. That one mean: X. Better capital use X. Lower liquidation cost X. More sustainable system"
X Link @RedStoneDeFi_Ng 2025-10-16T20:42Z XX followers, XX engagements

"Now Feather don join big names wey trust RedStone like @compoundfinance @VenusProtocol and @upshift_fi As @MorphoLabs expand across chains RedStone go still hold ground as the reliable oracle backbone. More collab more innovation more chains. Na so RedStone dey move 🚀"
X Link @RedStoneDeFi_Ng 2025-10-16T20:42Z XX followers, XX engagements

"RedStone don dey run things for HyperEVM since day one. Na dem be the real data backbone wey dey power the whole ecosystem. With XXXX% oracle market share @redstone_defi no get competition. Na dem set the standard others just dey follow road"
X Link @RedStoneDeFi_Ng 2025-10-17T16:12Z XX followers, XXX engagements

"For this DeFi space na only correct data fit hold ground. @redstone_defi don show say dem no dey make mouth. Clean data sharp update everything dey on point. No too much talk just results wey speak loud"
X Link @RedStoneDeFi_Ng 2025-10-18T22:05Z XX followers, XX engagements