[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]
@gmltony
"I need the kind money wey my babe best friend go wan snatch me" @gmltony on X 2025-07-12 08:35:17 UTC 29.2K followers, 12.9K engagements
"This Nepo baby conversation too funny make I dey argue with people wey dey get constant electricity for house π" @gmltony on X 2025-07-20 06:24:19 UTC 29.2K followers, 319K engagements
"I like as all of us no be Nepo babies today no be tomorrow una go begin do classism" @gmltony on X 2025-07-20 07:44:37 UTC 29.2K followers, 107K engagements
"With just a PICTURE tell us what you do for a living" @gmltony on X 2025-07-21 07:29:29 UTC 29.2K followers, 25K engagements
"1B views not sure anyone can pull it in Africa" @gmltony on X 2025-07-15 15:43:06 UTC 29.2K followers, 7433 engagements
"Lmao OS wey my guy order carry her pikin come π" @gmltony on X 2025-07-18 21:35:53 UTC 29.2K followers, 61.1K engagements
"Finding out Priscilla converted to islam just ruined my day" @gmltony on X 2025-07-18 21:46:03 UTC 29.2K followers, 578.5K engagements
"Make I dey argue with who never go barbershop or betting shop go charge phone beforeπ. You will stand till your phone gets full cos you cant sit on chair meant for their customers" @gmltony on X 2025-07-20 06:30:43 UTC 29.2K followers, 23K engagements
"OnlyFans model Alina Rose shares her morning routine" @gmltony on X 2025-06-24 13:22:43 UTC 29.2K followers, 643.1K engagements
"Bro I wan send 15m to your GTB you go take 2m con send the rest to my opay Werey dey find who e go send go prison π" @gmltony on X 2025-07-15 16:54:05 UTC 29.2K followers, 697.1K engagements
"@Georgebabs_ Lmao you think theyll give you updateπ" @gmltony on X 2025-07-19 08:37:27 UTC 29.2K followers, 50.7K engagements
"I suffer cashout but na your head bring the blessing Burst my headπ" @gmltony on X 2025-07-19 11:10:28 UTC 29.2K followers, 42.8K engagements
"Im not even asking for free money just put me on" @gmltony on X 2025-06-30 21:24:38 UTC 29.2K followers, 783.1K engagements
"EFCC when they see you hawking gala in traffic under the hot sun instead of balling" @gmltony on X 2025-07-21 07:52:41 UTC 29.2K followers, 18K engagements
"Problem wey money go solve you wan use prayer wund yourself" @gmltony on X 2025-07-22 20:05:11 UTC 29.2K followers, 30K engagements
"So @FirstBankngr should we now be scared to save money with you How can you clear one's account and delete the transaction history Please do well to refund them their 949k ASAP. Your reputation is at stake" @gmltony on X 2025-07-11 13:50:24 UTC 29.2K followers, 3272 engagements
"I have never seen a Yahoo Boy that's single they're always having one or two girlfriends. Are they dating ghosts π This online hate for them while dating them in real life is pissing me off. PS: this tweet is not in support of fraudsters" @gmltony on X 2025-07-23 05:27:15 UTC 29.2K followers, 9806 engagements
"Panic ke for hustle wey I start with infinix hot 5" @gmltony on X 2025-07-17 16:03:45 UTC 29.2K followers, 79.7K engagements
"Pikin wey dem born through one night stand no dey hard to know" @gmltony on X 2025-07-20 23:01:39 UTC 29.2K followers, 2532 engagements
"My nonchalant attitude doesnt exist when I like you" @gmltony on X 2025-07-18 08:49:12 UTC 29.2K followers, 35.1K engagements
"@jasfean Where poor man pikin wan see 500k buy gunπ" @gmltony on X 2025-07-20 10:59:00 UTC 29.2K followers, 40.5K engagements
"You still dey heal abi you never see who guide pass your ex π" @gmltony on X 2025-07-15 07:57:47 UTC 29.2K followers, 103.1K engagements
"The chance of a Nepo kid killing you in CODM is very high. Na you first start to shoot o but e go kill you with one tap because their gun expensive π Poor man pikin dey suffer oπ" @gmltony on X 2025-07-20 10:39:32 UTC 29.2K followers, 1M engagements
"Hate yahoo boys online demand wig of 500k and iPhone of a 1m+ from a XX year old boy. ππ" @gmltony on X 2025-07-22 13:31:37 UTC 29.2K followers, 567.7K engagements
"Na money wey I no press make you regret the day you met me π" @gmltony on X 2025-07-16 08:12:25 UTC 29.2K followers, 58.1K engagements
"Most nepo babies are offspring of corrupt parents" @gmltony on X 2025-07-20 07:52:57 UTC 29.2K followers, 5903 engagements
"@Moyosoreolu_waa If you cant press money clear" @gmltony on X 2025-07-22 18:03:37 UTC 29.2K followers, 12.5K engagements