[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

@jorgedarek16 "@PreciousFolake2 @Bigpay_01 @FineBoyEmmy7 @pbtips_ @MunachiRic85073 @oladele40579 Thanks ❤"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-27 02:51:15 UTC 4120 followers, XXX engagements

"I for dey give una banger tweets but billing left and right i go just weak How much me sef get"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-21 01:36:08 UTC 4130 followers, XXX engagements

"Make una see my throwback small for school 🤣🤣🤣"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-27 01:45:01 UTC 4121 followers, 4018 engagements

"My Dog see my neighbor yansh He run go meet am dey lick am 😹🤦♂🫩 God why 🤣"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-26 17:16:04 UTC 4119 followers, 2050 engagements

"Small play oo Una don drop aza una no even know check Post 😹"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-26 14:24:20 UTC 4129 followers, 2924 engagements

"Read You people dey vex me i no credit again Disbursed 150k already this morning o imagine Humans 🤦♂"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-26 12:13:34 UTC 4121 followers, 4179 engagements

"If i don reach one stage i go write autobiography 😵"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-18 14:57:35 UTC 4123 followers, XXX engagements

"In anything you want to do I mean future tense Always put by Gods grace at the end of it be it spoken or written . You have no control over whats gonna happen 💪🫩"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-26 20:58:08 UTC 4135 followers, 2280 engagements

"If i enter 4k this morning i go do giveaway 🌝"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-26 23:55:22 UTC 4135 followers, 12.3K engagements

"I for just share 500k This morning o 🫩🫩😹 i will catch today soon"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-27 11:59:53 UTC 4135 followers, 3317 engagements

"I been dey on call with God to give me 500k before XX make i share am now 50kpa don finish now i gats call am again for more as hunger dey like this 🤧🌝"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-26 11:47:35 UTC 4123 followers, XXX engagements

"I tap from Your grace 😵🫨 congratulations my boss ❤"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-23 19:16:59 UTC 4120 followers, 1949 engagements

"How i wish Nigeria can also pay by hours Its gonna save a lot of daily bills and stress Just imagine waiting till Month before you sort out bills from The 1st of the month"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-24 11:35:58 UTC 4119 followers, XXX engagements

"If you follow us use 2go then omo you suppose don marry o 🤣 My username then na crownwealth You"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-24 19:54:21 UTC 4101 followers, 1933 engagements

"Make i find person share the XX because i fit go do pass 50k like that 🤣 oya make we do am like this @Bigpay_01 you go share 30k @FineBoyEmmy7 you go share 30k"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-25 22:09:47 UTC 4117 followers, 6738 engagements

"I been dey on call with God to give me 50k before XX make i share am now 50kpa don finish now i gats call am again for more as hunger dey like this 🤧🌝"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-26 11:55:16 UTC 4125 followers, 2975 engagements

"No shout ooo If you dey awake reply with this emoji 👀 my fellow night crawlers"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-21 00:31:21 UTC 4096 followers, 1883 engagements

"Even if i am buying fake love from you all on here its better than offline fake love Because that hurts the most it was too much to the extent that woo we move 😌💪"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-21 15:21:31 UTC 4121 followers, XXX engagements

"Buy okirika iron am use perf spoil him life 😌🫩"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-25 14:51:44 UTC 4097 followers, 1190 engagements

"Dont worry i know my active followers Tomorrow i go still share give una wey no collect . why una dey panic on my page no naa 😌"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-25 23:34:36 UTC 4123 followers, 2786 engagements

"Omo i no even know say my boss dey follow me @pbtips_ . 🙏🥹😭. iya yin make i scatter X anyhow now 😂😄"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-24 19:34:17 UTC 4123 followers, 1079 engagements

"15k plus every month okayyyy 🤣 if this one finish i fit no do am Again o when no be netflix"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-22 21:54:24 UTC 4040 followers, 1026 engagements

"I no fit lie for una naaa . 120k sef no bad"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-25 21:27:20 UTC 4120 followers, 1971 engagements

"All those people wey dey tag people for dinner abeg e dey work"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-28 18:09:52 UTC 4135 followers, 3335 engagements

"Maybe sha but i still prefer the truth no matter how bitter it is once you lie You keep using lie to cover up"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-21 02:12:36 UTC 4120 followers, XXX engagements

"Shey them no dey do long shot for another sport ni . I no like football"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-28 00:47:11 UTC 4135 followers, XXX engagements

"Let me tell you how i do it una go pay o 🌝"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-27 01:02:20 UTC 4125 followers, 1248 engagements

"Who go believe say most of this money na for giveaway e go this month 🥹🤧"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-27 03:15:53 UTC 4054 followers, 3936 engagements

"How i wan train this dog make he no dey sheet for compound like this Any update 🤔"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-21 02:40:21 UTC 4130 followers, XXX engagements

"Omo chai i been don dey think say debit this week ehn don too choke 🫩. even tho na small money i still appreciate @pbtips_ It will boost my morale to find more"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-25 21:22:52 UTC 4129 followers, 1534 engagements

"Drop aza under this post so @Bigpay_01 and @FineBoyEmmy7 can pick Randomly 🙏"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-25 22:46:36 UTC 4130 followers, 15.9K engagements

"Make i go kitchen if i fit see garri . this hunger for this morning ehh 🤧🤣. make person no go vomit garri for site for morning 🤧🤣"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-28 00:23:53 UTC 4135 followers, XXX engagements

"Thing wey sportybet do me Today ehn i be wan use voicenote omo i come remember say na X we dey make i go drink ogogoro for junction"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-19 19:53:09 UTC 4124 followers, 1173 engagements

"Them go show me screenshot from their opay i kuku get two phones you think say you dey wise 🤣😌"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-25 23:40:02 UTC 4121 followers, 1449 engagements

"No amount of money you can give your family thats enough you just do your part"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-19 12:28:17 UTC 4120 followers, 1296 engagements

"Ehyah sent ✅ you sef no dey drop comments 2-3 times i no be bot Assuming i credited you thrice will you refund it"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-26 12:21:10 UTC 4122 followers, 1711 engagements

"Na me be moses my followers na Israelites 🤧God you said joy commeth in the morning be like naija time dey different o Israelites don dey complain o"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-26 08:25:39 UTC 4119 followers, 1659 engagements

"Make I quickly delete this one people don dey wake o chai"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-27 06:20:54 UTC 4129 followers, 5681 engagements

"Every follower is a blessing 🙏🏽 4000 souls connected through words and light. May we continue to grow in purpose uplift in love and shine together. Thank you for walking this path with me. 💫 #Faith #Gratitude"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-27 02:35:27 UTC 4135 followers, 3727 engagements

"As you no sleep overnight dey find money Funny thing be say na still woman go chop am 😂😭"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-21 07:09:05 UTC 4135 followers, 1290 engagements

"Person say engagements don low because of giveaway . i fit talk say i wan do giveaway. i get so many sweet rich people here . them go run am . and them no go ask me for money. Sharp 🤧😂"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-28 00:37:32 UTC 4135 followers, 2053 engagements

"Me wey no dey bet everyday 😹 Sometimes i fit no book for a week or Two i don go work niyen 🫩😉"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-28 00:55:03 UTC 4135 followers, XXX engagements

"Credited @Bigpay_01 also 50kpa 🫩 I still later share everything 🤣🤣"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-25 22:37:44 UTC 4119 followers, 4164 engagements

"Some game ehn you go don budget dey budgeting imagination money before e land But at the end of the day . 😂🤧"
@jorgedarek16 Avatar @jorgedarek16 on X 2025-07-27 23:50:57 UTC 4135 followers, XXX engagements