[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

@Samson2527 "@henry_savage2 Jesus Christ you dey find painful story about African go read your government textbook Maybe you should surf through the internet what AFROBEATS is all about 🤡"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-21 01:45:43 UTC 3995 followers, XXX engagements

"How far IDOLO @davido be like you go relocate comot BELGIUM buy CANADA STADIUM tour for there no go bad 🥹🤲🏻 Canadian Tiktoker wan tear my IDOLO shirt 🥹🤲🏻"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-19 14:06:03 UTC 3987 followers, 4890 engagements

"@deenayaah After all of this where I go come dey sleep Or the plane no go land again"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-19 21:40:16 UTC 3999 followers, 109.2K engagements

"FC : right now explaining the meaning of MANYEWU 😂"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-19 09:55:30 UTC 3995 followers, 7634 engagements

"Haters In all of this NEPO baby make una take una time jam ANYTHING by DAVIDO not 🥹🩷"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-20 20:13:38 UTC 4001 followers, XXX engagements

"If any Wizkid new music video score 12M views in X month make I craze NOTE: Wizkid featuring anyone or SOLO"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-20 23:08:40 UTC 3996 followers, 1665 engagements

"@Callme_MMJ @itzbasito Go watch FEEL video on YouTube that same orchestra show he did that same thing Mumu wey no Sabi anything dey reply me. just search am FEEL ORCHESTRA on YouTube"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-22 10:19:49 UTC 4002 followers, XX engagements

"@ViciousBadbunny @itzbasito Show wey Sheensea sef do it's easy for Gucci to scam you guys cus Una no wise kobo"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-22 08:19:02 UTC 4003 followers, XX engagements

"@credswag0 If i didn't read it cus I know it's all lies Shame me and drop evidence and make I keep shut Dem no born you well make you talk say make I listen Davido XX arenas for US make I begin skip mouth"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-22 08:53:47 UTC 4003 followers, XX engagements

"No be EWU we call CHALA ooo 😂 Na MANYEWU we call am meaning RUBBISH 😂"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-19 09:49:54 UTC 3987 followers, 2816 engagements

"WITH YOU is not even a global hit okay we don hear. Oya show us Una global hit Dem no fit 😂 MANYEWU jor 😭"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-19 20:38:09 UTC 4005 followers, 3835 engagements

"@ogacalmdown GIMME DAT na summer vibe By the way this screenshot where gimme dat take pass with you for number"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-21 08:06:52 UTC 3993 followers, XX engagements

"@1MOG9 Time still dey for brain surgery ohh I go use money wey I wan take japa support your operation 🙏"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-20 15:02:04 UTC 4002 followers, XX engagements

"@kelly_bankk Wetin sweet pass FROG PENDANT Wey you be like Avatar"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-19 14:11:11 UTC 3987 followers, XXX engagements

"@dan_d26 @heis_wisdom His father wealth helped him in gaining fame guy shey your brain dey bleed Wtf So na Davido papa money give e pikin fame.where did his dad start lavishing funds to fans just to make his son famous"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-20 19:38:38 UTC 4006 followers, XX engagements

"@hanamnzali76 @alaogodwin51 @fineboymuk Dummy ITALY speaks ITALIAN while UK speaks BRITISH ENGLISH You should even make reference to this at all.two different languages. girl you actually needs a brain surgery Damn from where to where"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-21 12:11:57 UTC 4000 followers, XX engagements

"Wait una really want make busy artiste wey dey tour arenas come Twitter come bant jobless artiste Same guy he said he wouldn't jeopardize his millions of USD on an ARTISTE WHO WAS RESURRECTED JUST TO DIE AGAIN Since then what next"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-19 10:27:54 UTC 3968 followers, XXX engagements

"@DGreatDD @YourMemeLawyer Drag streams keh na this same pride go kpai all KANTE fans 😂 You wey just clock 100M unavailable don X2 you"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-22 19:08:11 UTC 4001 followers, XX engagements

"@Toluwonuola No carry your double standard out of here"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-22 14:59:47 UTC 4006 followers, XX engagements

"@bbygurl_kim I'm here Sweet Fanta Diallo 🥹🩷"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-20 09:45:49 UTC 3998 followers, XX engagements

"@inzydah @deenayaah Na from Sahara Desert the plane go drop you you go continue the rest on your LEGEDEZ BENZ"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-20 10:46:04 UTC 4002 followers, 2480 engagements

"@KabirWako666 @damola_aluko001 @deenayaah Twinning keh you wey about to fly Me I still dey okoko dey fire work like a mad man 😭"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-20 14:59:04 UTC 3995 followers, 1058 engagements

"No let dem whine una with Arena capacity ohh make una dey check Black people wey dey stay that particular city wey the arena dey Just like DENVER Davido had his last tour omo black percentage low die there. You gats appreciate him fuck 🩷"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-20 22:55:52 UTC 3996 followers, XXX engagements

"Wizkids Morayo Album gained 600K+ Streams on Spotify yesterday. Davido's Timeless Album gained 500K+ Streams on Spotify yesterday. Morayo dropped X months ago While Timeless dropped X years ago Na the album wey wan surpass TIMELESS album be this 😂 Somebody say POWER"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-20 09:42:56 UTC 4005 followers, 7372 engagements

"@credswag0 I'm done having a conversation with you go converse with TYLA fan.una be no tour set"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-22 09:53:16 UTC 3997 followers, XX engagements

"Back up player for 60M We had the same template for Havertz till he started playing for Arsenal Like we no Sabi say na because of Martinelli una sign NONI 😂"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-22 08:58:51 UTC 4001 followers, XXX engagements

"Omo after KUSSMAN wedding Baba just enter FOOTBALL TWITTER Na AGENDA wey be orphan port am go FOOTBALL TWITTER 😂"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-19 16:21:33 UTC 3989 followers, XXX engagements

"Donkey your papa no sabi that one before una dey compare Get l0st 2months una You start update wey you no fit finish"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-20 09:27:42 UTC 3993 followers, 4492 engagements

"@ogacalmdown Maybe you should bring where I called you a broke boy LMAO Failure to do that no reply me again Mind you you bring PJ photo wey I no see you there how is that my business"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-21 08:45:36 UTC 3994 followers, XX engagements

"@credswag0 Rest Go and talk about arenas with TYLA fanbase.cus na same thing dem be"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-22 09:36:45 UTC 4001 followers, XXX engagements

"@JoshuaF001 @Shegey_banza @blaccmajek Your mama just waste womb space born nonentity 😮💨"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-20 14:21:54 UTC 4002 followers, XX engagements

"@credswag0 @Themgeng Wetin be this List am now 70000 Una.list those arenas in the US You rush reply am with Africa Fact Zone a FC blog account 😂"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-22 10:18:16 UTC 4002 followers, XX engagements

"@hanamnzali76 @alaogodwin51 @fineboymuk Dummy like Tayc and Dadju didn't originate from Cameroon and Congo respectively What do they speak in Belgium is it not French and Dutch Maybe you should check Stromae records he sold in France mumu"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-21 11:50:31 UTC 4002 followers, XXX engagements

"@MagicHandz To hell with you and your likeness You're irrelevant 🤡"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-19 12:06:30 UTC 3987 followers, 1145 engagements

"@deenayaah E better make I stay Naija than Japa to Argentina Mxico Shey I wan go enrol for Escobar school ni"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-19 20:57:16 UTC 3994 followers, 4017 engagements

"@Johnnyescoba You wey be say if you announce gathering for una family nobody go pull up cus you useless to the core"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-19 16:25:59 UTC 3989 followers, XXX engagements

"@Rasheed51662398 You wey no get clothes 5ive cover your shame"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-20 15:03:12 UTC 4003 followers, XX engagements

"That last time in TORONTO wey I just watch now for TIMELESS album 🥹 @davido nuttin wey you wan do stadium show must sup for CANADA See love when OVER DEM enter come wonder wetin go happen when dem hear WITH YOU saxophone beat 🥹"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-22 16:21:21 UTC 3992 followers, XXX engagements

"@WizStatz If na cancel you fit cancel cancel am.No let fans put you artiste wey no dey on demand anymore for GBESE And Wizkid heed took that advice serious"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-19 16:30:11 UTC 3994 followers, XXX engagements

".@davidos Timeless Peaked #1 in XX countries on ITunes Top Albums chart. All Countries #1 USA #1 UK #1 Nigeria #1 UAE #1 Turkey #1 South Africa #1 Ghana #1 Zimbabwe #1 Kenya #1 Uganda #1 Botswana Na dis album no go be d most purchase album out of Africa Na just No1 ooo"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-21 13:16:02 UTC 4003 followers, 4898 engagements

"@vicky_update1 @Lifeiseazii @yobrxxzy Na your papa be this Una go just dey conclude Una dey useless Sha crying over my tweet instead make una go stream"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-20 11:17:21 UTC 4002 followers, XX engagements

"@yobrxxzy Mumu update MORAYO's yesterday stream make we all laugh No dey shift discussion"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-22 08:21:50 UTC 4003 followers, 1296 engagements

"@WizStatz LMAO Una just dey force banter atleast post the video make we see who dey perform when e dey empty like this whether na DAVIDO or ODUMODUBLACK"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-19 10:08:04 UTC 3982 followers, XXX engagements

"You had to type only to end up with zero point na only God know wetin your papa see wey make am run leave you 😮💨"
@Samson2527 Avatar @Samson2527 on X 2025-07-20 19:42:24 UTC 4003 followers, 4822 engagements