[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

@jst4real1 "@mediaablogg Im tired of this country everybody come keep quiet e come be like shey na only me the thing go pain if we start to Dey pay tax USA& Uk wey Dey pay tax sef dem no get mineral resources like us even citizens Dey still benefit from the country I Neva benefit from this country"
X Link @jst4real1 2025-10-14T12:11Z XX followers, XXX engagements

"@Speedy504272960 @mediaablogg Shut the hell up I never argue that Nigeria has more mineral resources than USA Im talking about crude oil ode"
X Link @jst4real1 2025-10-15T03:57Z XX followers, XX engagements

"@it_Rutie Wizkid get talent but burna complete as an artiste pass and davidos energy is unmatched na him Dey make dem wizkid and burna boy keep going no cry for my comment section you can also give ur own thought"
X Link @jst4real1 2025-10-17T22:21Z XX followers, XX engagements

"@DonAzag For uk and USA wey citizens Dey pay tax Gov show workings opportunities Dey free health cure Dey X USA&uk citizens we av mineral resources dat give us beta revenue still make we Dey pay tax I Neva benefit X thing from dis gov still want me to pay X breathing inside dis country"
X Link @jst4real1 2025-10-07T11:57Z XX followers, XXX engagements

"@NafiuHashim4 @Lifeizgreat009 @it_Rutie Yes wizkid get talent but burna complete as an artiste pass Ronaldo sabi goal e sabi play true true but Messi is the most complete player too"
X Link @jst4real1 2025-10-17T22:14Z XX followers, X engagements