[GUEST ACCESS MODE: Data is scrambled or limited to provide examples. Make requests using your API key to unlock full data. Check https://lunarcrush.ai/auth for authentication information.]

@SeniorBro11 "A quick selfie before we mount checkpoint"
X Link @SeniorBro11 2025-10-15T18:51Z 41.1K followers, 17.7K engagements

"Na B-lord and VeryDarkMan we dey argue which one be say B-lord pikin get money pass my papa 😒"
X Link @SeniorBro11 2025-10-16T09:21Z 41.1K followers, 9999 engagements

"I wan sell my iPhone XX i no fit buy phone con still dey defend am say na original"
X Link @SeniorBro11 2025-10-17T18:34Z 41.1K followers, 4949 engagements

"iPhone don change logo abi dem don scam me 😩"
X Link @SeniorBro11 2025-10-17T18:48Z 41.1K followers, 31.5K engagements

"Make Rema and Ayra Starr calm down Wizkid and Tiwa Savage do pass this one"
X Link @SeniorBro11 2025-10-19T06:38Z 41.1K followers, 1041 engagements

"Wyd if you find this on your girls phone and she didnt send it to u"
X Link @SeniorBro11 2025-10-13T05:58Z 41.1K followers, 410.8K engagements

""Bro no be XR come check settings" iPhone XX users go just dey explain 😂"
X Link @SeniorBro11 2025-10-15T20:24Z 41.1K followers, 25.2K engagements

"Regina Daniel still dey speak English the beatng never serious be that"
X Link @SeniorBro11 2025-10-18T18:46Z 41.1K followers, 69.9K engagements

"Which one be welcome to Ned Nwoko house where luxury meet upper cut una dey talk o 😭😂"
X Link @SeniorBro11 2025-10-19T12:06Z 41.1K followers, 1.3M engagements

"Burna Boy son or Ai"
X Link @SeniorBro11 2025-10-09T15:06Z 41.1K followers, 2081 engagements

"Make I hold my 500k very tight o VDM fit later go where dem dey sell GLE"
X Link @SeniorBro11 2025-10-15T21:32Z 41.1K followers, 8610 engagements

"@ayrastarr @heisrema Rema just dey rock Sabi girl anyhow"
X Link @SeniorBro11 2025-10-17T15:29Z 41.1K followers, 4180 engagements

"@YKoluwaseun9 Hope your lawyer strong"
X Link @SeniorBro11 2025-10-18T18:49Z 41.1K followers, 1163 engagements

"@YKoluwaseun9 Rema no fit change"
X Link @SeniorBro11 2025-10-19T14:49Z 41.1K followers, XXX engagements