@classiceluwa ELUWAβοΈELUWAβοΈ posts on X about gold, money, forex, how to the most. They currently have [-----] followers and [---] posts still getting attention that total [-------] engagements in the last [--] hours.
Social category influence finance champions league la liga technology brands countries celebrities cryptocurrencies stocks automotive brands social networks
Social topic influence gold, money, forex, how to, honest #1903, wey, if you, lol, pip #318, the real #1384
Top accounts mentioned or mentioned by @mko_motion @theswingtrader_ @essentialpr0 @siryoppyfx @neoofficialll @mkomotion @hydraexe @frankwise001 @emmyfx___ @wizarab10 @ajebodanny @retrogly @faceless10 @rhabbi94 @sportsport35333 @guzup @corneliuxfs @centuu @2ljars @chidexdbillionz
Top assets mentioned Bitcoin (BTC) Alphabet Inc Class A (GOOGL) Flex Ltd. Ordinary Shares (FLEX) Tesla, Inc. (TSLA)
Top posts by engagements in the last [--] hours
"@sammy__dray I no too get confidence Whr this guy Dey but him suppose get sense Bkus better wey to prove himself"
X Link 2023-11-25T06:50Z [---] followers, [--] engagements
"@TroopassFc Wetin haaland kor Dey do for premier league"
X Link 2023-11-27T18:31Z [---] followers, [--] engagements
"@DailyLoud This girl no Dey face front snap"
X Link 2023-11-28T15:38Z [---] followers, [--] engagements
"If you were never shouted at for not washing the globe of a lantern before lighting it then you are one of those 21st century children disrespecting your elders on social media"
X Link 2023-12-22T06:54Z [---] followers, [--] engagements
"When Sweden is playing Denmark. It is SWE- DEN. The remaining letters not used are DEN -MARK"
X Link 2023-12-30T08:26Z [--] followers, [--] engagements
"You will scratch your armpit and smell your finger. What exactly are you expecting to perceive Shoprite bread abi pepper soup ππ"
X Link 2023-12-30T08:28Z [---] followers, [--] engagements
"@FirstDoctor Sha read bfr u Dey touch anything if not na fail"
X Link 2024-01-02T17:26Z [---] followers, [--] engagements
"@Wizarab10 Senior man wey sabi smile π"
X Link 2024-01-07T12:36Z [---] followers, [--] engagements
"@heisrunna With the way you Dey always post all this fat girls. I no sure say space go Dey your phone agn Bkus them go collect space weller π"
X Link 2024-01-23T09:29Z [---] followers, [--] engagements
"When some girls take pics without makeups they caption it "My sick face tho " ππ"
X Link 2024-01-26T14:18Z [---] followers, [--] engagements
"@Wizarab10 And people Dey wey go still say it will get better"
X Link 2024-01-30T13:39Z [---] followers, [--] engagements
"@BarcaTimes @WhoScored Use the number [--] pic for post like this not the coach mr man"
X Link 2024-02-01T13:40Z [---] followers, [---] engagements
"Na by Gods grace person no Dey give up The frustration of starting to learn a skill years after people have become masters at itπͺ The frustration of starting to learn a skill years after people have become masters at itπͺ"
X Link 2024-02-03T09:22Z [---] followers, [--] engagements
"The way naira Dey fall make e no go discover oil"
X Link 2024-02-07T10:59Z [---] followers, [--] engagements
"@Owolaborn__ Messi"
X Link 2024-02-21T20:49Z [---] followers, [--] engagements
"Some woman Dey spoil show for the ones wey Dey appreciate"
X Link 2024-03-04T15:41Z [---] followers, [--] engagements
"@sweet_alexis82 @Wizarab10 Leave God out of this"
X Link 2024-03-06T12:10Z [---] followers, [---] engagements
"@AjeboDanny @SavvyRinu Make Danny just give me all the things him No Dey use again make everywhere stew"
X Link 2024-03-24T07:24Z [---] followers, [---] engagements
"Wait first make i ask first that opay discount offer for data Shey people Dey actually use am or na every time e Dey always Dey sold out"
X Link 2024-04-05T20:30Z [---] followers, [--] engagements
"Na so i overhear pesin talk say you want make I vote Peter obi so dollar go be [---] for Nigeria I just shake head"
X Link 2024-04-12T08:04Z [---] followers, [--] engagements
"What if the government slf follow Dey make all this celebrities Dey fight so we slf no go kn wetin Dey happen for country. Bkus today I buy fuel 1000k and nobody Dey talk about am na wizkid and davido Dey do some people"
X Link 2024-04-29T16:35Z [---] followers, [--] engagements
"@yabaleftonline Omo una wey Dey do this fc and 30bg online Dey try ooo na wa"
X Link 2024-05-05T19:37Z [---] followers, [--] engagements
"@ezicDesigner @main_ibro Lol like say u kn wetin Dey my mind"
X Link 2024-05-05T19:55Z [---] followers, [--] engagements
"Yesterday wey i say make I watch match one arsenal fan say tottenham go beat man city Na so Man U fan reply am play am for you ticket no be cho cho cho π"
X Link 2024-05-13T06:39Z [---] followers, [--] engagements
"@Fawazino6 Nothing like Nigeria girls. Na you Dey date rubbish"
X Link 2024-05-13T10:44Z [---] followers, [--] engagements
"@main_ibro This abeg make I no come Dey find pesin for darkness"
X Link 2024-05-17T12:24Z [---] followers, [--] engagements
"@Neo_officiall If we are not careful Na that side this country Dey go so"
X Link 2024-05-18T13:50Z [---] followers, [--] engagements
"Official Xavi ball comes to an end"
X Link 2024-05-24T11:37Z [---] followers, [--] engagements
"This girl no Dey ever face front she must turn back na wa π Drake drops new feature on Sexxy Red track sampling BBL Drizzy https://t.co/EYpq0wIY83 Drake drops new feature on Sexxy Red track sampling BBL Drizzy https://t.co/EYpq0wIY83"
X Link 2024-05-25T09:01Z [---] followers, [--] engagements
"CPI will fuck you up when you get too comfortable because of previous wins. But who blow accounts and buy another that day to blow it Agn that same day π Please dont be the guy who blows his account on CPI rebuys and then does it again on FOMC. Today is not a good day for news XD Please dont be the guy who blows his account on CPI rebuys and then does it again on FOMC. Today is not a good day for news XD"
X Link 2024-06-12T17:51Z [---] followers, [--] engagements
"@stfumubi And tiwa savage say Mk she make her clothes shorter π interesting"
X Link 2024-06-15T09:32Z [---] followers, [--] engagements
"@millie_og @PRINCYvianney @AjeboDanny Even this money wey people Dey talk about self na we human create this money no be God. Why you go work hard for your money pesin go tell you say God go collect am from you my question is why"
X Link 2024-06-21T11:48Z [---] followers, [--] engagements
"WHEN I'M DRUNK I BECOME VERY ALERT: when I cross the roadI look left and right for cars and bikeslook up for aero planes look down for bombs look back for kidnappers hold my beer tight and watch the person besides me then walk zigzag to avoid bullets"
X Link 2024-06-21T18:51Z [---] followers, [--] engagements
"But if you hate davido you get brain problem"
X Link 2024-06-25T19:42Z [---] followers, [--] engagements
"@AjeboDanny This 20million hope say na in naira omo Mk my brain no Dey disturb me Bkus na Dollar my mind Dey tell me lol"
X Link 2024-07-02T10:29Z [---] followers, [--] engagements
"@CFCMod_ @TheWaywardTimmy If this guy Dey play sporty him suppose dn broke by now"
X Link 2024-07-06T21:48Z [---] followers, [---] engagements
"Danny said rich men do bag deals not prayers and his is right because in my church one time like this Na so this man wey get money die go outside Dey make call till service close"
X Link 2024-07-14T07:40Z [---] followers, [--] engagements
"@iam_fantom Imagine comparing this government and Jonathans"
X Link 2024-07-14T20:00Z [---] followers, [--] engagements
"@MrsZanga This sentence Dey turn my head π"
X Link 2024-07-31T15:56Z [---] followers, [---] engagements
"@steve_hanke With the way this country Dey go you no go even see anything to use measure agn"
X Link 2024-08-01T12:18Z [---] followers, [--] engagements
"@guzu_p Google self Dey give wrong information sometimes"
X Link 2024-08-03T19:16Z [---] followers, [--] engagements
"@AjeboDanny Imo state police Dey bust my head. The amount of time police dn stop me for imo state police nova stop me like that for Lagos. Police wey Dey check guys bank app especially the one wey Dey fear them go Dry ur money for ur bank app"
X Link 2024-10-15T13:06Z [---] followers, [--] engagements
"@chinedu_zenith @guzu_p ππ"
X Link 2025-07-18T14:49Z [---] followers, [---] engagements
"@neo_officialll Me anytime anywhere I Dey go for slimzy"
X Link 2025-09-25T06:34Z [---] followers, [--] engagements
"@neo_officialll I havent seen a girl with tattoo that is not a whore"
X Link 2025-10-16T22:00Z [---] followers, [--] engagements
"@DONJAZZY good morning senior man. Show me small love this morning make my day for go well. Thanks"
X Link 2025-02-17T07:41Z [---] followers, [--] engagements
"@MrMekzy_ @ChickenRepublic I dey ikorodu mk I fit test as Ghana jollof be"
X Link 2025-12-12T18:34Z [---] followers, [--] engagements
"@guzu_p Boss πππ which one be whale agn"
X Link 2026-01-06T00:12Z [---] followers, [---] engagements
"@john322226 Una shit go smell come out side one day that one na if una go win anything this season agn"
X Link 2026-01-12T09:56Z [---] followers, [--] engagements
"My own be say make Carter efe no reply vdm Bkus e dn be π Vdm get every reason to attack am"
X Link 2026-01-13T12:41Z [---] followers, [--] engagements
"Bro no yellow card Wtf"
X Link 2026-01-14T22:15Z [---] followers, [--] engagements
"@Wizarab10 Na them sabi Big eye go kill some pple"
X Link 2026-01-17T09:44Z [---] followers, [--] engagements
"@Wizarab10 Most people just get big eye"
X Link 2026-01-17T10:04Z [---] followers, [--] engagements
"@Wizarab10 Babies only fears are fear of falling down I guess"
X Link 2026-01-17T11:35Z [---] followers, [--] engagements
"@Steezehuman @web_3_donn Even you I thought you are financially stable What are you doing here π"
X Link 2026-01-17T20:17Z [---] followers, [--] engagements
"@Irunnia_ Lol Make we dey see sha"
X Link 2026-01-17T20:45Z [---] followers, [--] engagements
"Anything wey involve make we do bad things just call me"
X Link 2026-01-17T21:09Z [---] followers, [--] engagements
"@Desmund_Oris No need to panic Everywhere good"
X Link 2026-01-18T11:05Z [---] followers, [--] engagements
"If you talk them go say na bring your [--] champions league ππππI love this ππππI love this"
X Link 2026-01-18T11:22Z [---] followers, [--] engagements
"@neo_officialll Omo if you start to reason am slf U go just Dey wonder as we and them Dey this country But na some real men Dey cause all this slf"
X Link 2026-01-18T15:02Z [---] followers, [--] engagements
"@TeaonaX Anybody wey no use am na akpa amu if you know the meaning"
X Link 2026-01-18T16:15Z [---] followers, [--] engagements
"@Emarged Army go first stop you for gate"
X Link 2026-01-19T08:05Z [---] followers, [---] engagements
"Once gold get to all time highs it is always difficult to predict if it will buy or crash But with my experience trading gold Gold is considered always buy pairs"
X Link 2026-01-19T12:37Z [---] followers, [--] engagements
"@TrollFootball Next AFCON equals next dramma"
X Link 2026-01-19T12:39Z [---] followers, [--] engagements
"@TeaonaX @legbo_ @_yeminiz @TheLordVibeZ @Senpai_o1 @slytheecreator @DicksonCrypto01 @big_sensei Active"
X Link 2026-01-19T13:47Z [---] followers, [--] engagements
"@neo_officialll The way some Igbo men dey talk just dey burst my head like wtf"
X Link 2026-01-19T14:46Z [---] followers, [---] engagements
"@neo_officialll Exactly na men dey enable them"
X Link 2026-01-19T17:53Z [---] followers, [---] engagements
"@Oba_yemii Make I sha follow you mk the talk for now long lol Do normal my bro"
X Link 2026-01-19T19:56Z [---] followers, [--] engagements
"So fifa no see all this ones Moroccan stewards tried to drag one Senegal fan from the stands but the rest stood their ground and refused to agree.π³ https://t.co/JmrFSJ3kkM Moroccan stewards tried to drag one Senegal fan from the stands but the rest stood their ground and refused to agree.π³ https://t.co/JmrFSJ3kkM"
X Link 2026-01-20T08:39Z [---] followers, [--] engagements
"Fear no dey allow me ooo I go say remind me later mk them no go block my acct ππ Apps: Rate us Me: Never ask again https://t.co/tP0ZpU5hg6 Apps: Rate us Me: Never ask again https://t.co/tP0ZpU5hg6"
X Link 2026-01-20T09:54Z [---] followers, [--] engagements
"Fat girls just get natural aggressiveness for body @guzu_p See this land whale π I like them thick asf Now see what thick asf dey do person πhttps://t.co/0lRnq6f1PS I like them thick asf Now see what thick asf dey do person πhttps://t.co/0lRnq6f1PS"
X Link 2026-01-20T16:06Z [---] followers, [---] engagements
"No risk No Ferrari NO RISK NO RICH https://t.co/8laqW7boY4 NO RISK NO RICH https://t.co/8laqW7boY4"
X Link 2026-01-20T22:36Z [---] followers, [--] engagements
"Win or lose Bara till the end. Loyalty over noise. π΅π΄ Today flick ball"
X Link 2026-01-21T18:56Z [---] followers, [--] engagements
"@Big_Skeff You na barca fan Or ashawo fan lol"
X Link 2026-01-21T23:04Z [---] followers, [--] engagements
"FOREX PSYCHOLOGY (Most traders ignore this) [--] Most traders dont lose because their strategy is bad. They lose because their mind is untrained. Lets talk Forex Psychology π"
X Link 2026-01-22T20:54Z [---] followers, [--] engagements
"5/ Fear makes you exit too early. Greed makes you hold too long. Discipline keeps you profitable"
X Link 2026-01-22T20:58Z [---] followers, [--] engagements
"6/ If you cant accept losses as part of the game Forex will feel painful. Losses are not failuretheyre business expenses"
X Link 2026-01-22T20:58Z [---] followers, [--] engagements
"9/ Master your psychology consistency follows. Ignore it no strategy will save you. 10/ RT if this helped. Follow for more real Forex lessons π§΅π"
X Link 2026-01-22T20:59Z [---] followers, [--] engagements
"@Emarged I was just surprised people can talk down on fela like that Wetin this man do that year Omo no be small thing oooo"
X Link 2026-01-24T08:52Z [---] followers, 15.9K engagements
"@kvngarhlexx @Emarged Alaye no ask me any question If you need answers go meet chatgpt mk you get out from here I dn see you wey sense wan finish"
X Link 2026-01-24T12:34Z [---] followers, [--] engagements
"Win or lose Bara till the end. Loyalty over noise. π΅π΄"
X Link 2026-01-25T15:10Z [----] followers, [--] engagements
"Trading Web3 and football all teach the same lesson: Long-term vision beats short-term noise"
X Link 2026-01-25T20:43Z [----] followers, [--] engagements
"To me gold sell is considered as crash"
X Link 2026-01-26T21:21Z [----] followers, [--] engagements
"Im not here to sell dreams. Im here to expose forex lies bad habits and painful mistakes traders dont talk about. π Risk Rewards π§ Psychology Strategy π Process Profits If youre serious about trading long-term youre in the right place"
X Link 2026-02-01T12:37Z [----] followers, [----] engagements
"I dislike the volatility index but I trade them when I'm bored I'm too ashamed to tell you I Missed the gold buy ππ"
X Link 2026-01-20T14:45Z [----] followers, [--] engagements
"@neo_officialll But seriously I dey fear for this country I no sure say e go better"
X Link 2026-01-27T14:18Z [----] followers, [---] engagements
"GTA call me"
X Link 2026-01-28T08:28Z [----] followers, [--] engagements
"@AjeboDanny Eating late and irregular self go make you belle big but I dey try for my own belle"
X Link 2026-01-28T08:31Z [----] followers, [----] engagements
"@D_SmiLe_202 @AjeboDanny Everyone has different metabolism As for me when I Dey eat late my belle Dey big and I dn see pple slf wey Dey eat late but them get flat tummy but if u continue in ur 30s ur mind go Dey"
X Link 2026-01-28T09:51Z [----] followers, [--] engagements
"Im not here to flex profits. Im here to document growth. Wins losses lessons all of it"
X Link 2026-01-29T10:53Z [----] followers, [--] engagements
"@guzu_p Them many for that Snapchat weller"
X Link 2026-01-29T16:23Z [----] followers, [---] engagements
"@Wizarab10 Na you break up you still Dey miss You nova ready"
X Link 2026-01-29T20:30Z [----] followers, [--] engagements
"@neo_officialll I no kn if na only me fat women dey irritate me easily"
X Link 2026-01-30T07:58Z [----] followers, [---] engagements
"@neo_officialll Happiness wan finish we from abia but na my mom and sister dey enjoy that side while me dey smell shit for Lagos"
X Link 2026-01-30T08:02Z [----] followers, [---] engagements
"@Dr_Pharouk OS"
X Link 2026-01-30T16:50Z [----] followers, [--] engagements
"@guzu_p E get one land whale wey go like teach you for free Are you in ππ"
X Link 2026-01-30T19:25Z [----] followers, [--] engagements
"@I_Am_The_ICT They were ready to hold it to the moon"
X Link 2026-01-30T19:56Z [----] followers, [---] engagements
"@AAmatullateef You no want mk them bill you This one wey u dey blur am"
X Link 2026-01-31T08:46Z [----] followers, [--] engagements
"@neo_officialll But we go still Dey manage the one wey we see lol"
X Link 2026-01-31T11:00Z [----] followers, [---] engagements
"@cryptobyselx We wey buy petrol [--] naira Wetin we go kor talk"
X Link 2026-01-31T12:00Z [----] followers, [--] engagements
"@MKO_MOTION @_Hydra_exe @2lJars @ahonsi_promise @Ayanfe__692 @bigebuzee @chidexdbillionz @cposcure @Essentialpr0 Omo for me My strength is too much I get time for many things I just know how to manage it well tho"
X Link 2026-01-31T12:34Z [----] followers, [--] engagements
"@MKO_MOTION @_Hydra_exe @2lJars @ahonsi_promise @Ayanfe__692 @bigebuzee @chidexdbillionz @cposcure @Essentialpr0 I just know how to manage my time I dey do many things bro"
X Link 2026-01-31T12:44Z [----] followers, [--] engagements
"@MKO_MOTION @ahonsi_promise @Adajiwinner @Ayanfe__692 @bigebuzee @Essentialpr0 @_Hydra_exe @kingstonpips @InnocentMarve11 @retro_gly New rich traders right now"
X Link 2026-01-31T15:21Z [----] followers, [--] engagements
"@neo_officialll Bro you wan make me cry as I dey remember my ex That girl too neat and I met her a virgin"
X Link 2026-01-31T18:22Z [----] followers, [---] engagements
"The internet never forgets but some Barca fans has actually forgotten the master class performance kounde has given to the club I dont want to start mentioning Visca Barca πβ€"
X Link 2026-01-31T19:19Z [----] followers, [--] engagements
"My Bitcoin prediction tp [--] smashed When you flow with the trend everything else fall in place I will be giving more of my analysis on gold and Bitcoin but mostly on gold (xauusd) π Now we study on the next target on Bitcoin Will be back for that #BTCUSD First and second tp smashed in my Bitcoin prediction My next target will be around [--------] Smart money flow the trend not fight it Now we study π https://t.co/yGTMJGS9A0 First and second tp smashed in my Bitcoin prediction My next target will be around [--------] Smart money flow the trend not fight it Now we study π https://t.co/yGTMJGS9A0"
X Link 2026-01-31T19:49Z [----] followers, [---] engagements
"@Mmonkoaa Ronaldo"
X Link 2026-01-31T22:30Z [----] followers, [--] engagements
"If we are being honest Lamine Yamal is better than Ronaldo in terms of creating chances but we are not ready for this conversation"
X Link 2026-01-31T22:47Z [----] followers, [--] engagements
"@UTDTrey No better than Ronaldo"
X Link 2026-01-31T23:15Z [----] followers, [--] engagements
"If I type [---] lots for my account my hot forex broker go just dey laugh me π Igwe you deserve the award sir π©π©π©π©π©π©π© Egba Award sir [---] lots Keh I'm getting to that level someday https://t.co/BMMoyK6G5O Igwe you deserve the award sir π©π©π©π©π©π©π© Egba Award sir [---] lots Keh I'm getting to that level someday https://t.co/BMMoyK6G5O"
X Link 2026-02-02T19:05Z [----] followers, [--] engagements
"@grok @Glory_Trades @Essentialpr0 @Benny_Blanche @CARTOONFX001 @corneliuxfs @Glory_Trades una just dey use English dey deceive people Na normal head and shoulder pattern Grok go rest"
X Link 2026-02-02T21:50Z [----] followers, [--] engagements
"@Malvern_TM @Benny_Blanche @byucewyane @Chizzyfx005 @debstarfx @elvisthemainaic @fac_eless10 @Abiola_1519 @I_am__Pope U dn park today money na"
X Link 2026-02-04T06:32Z [----] followers, [--] engagements
"@BarcaTimes Everybody is against barca"
X Link 2026-02-04T06:49Z [----] followers, [---] engagements
"Crypto guys won't like this Bitcoin will sell but why do you guys don't know how to sell short or I'm missing something My next target for BTC is [-----] I dey predict central bank go do their own lol Tp smashed on Bitcoin Now we study if there will be any possible reversal from the weekly fvg if not my next target is [-----] https://t.co/ge1m40Rnok Tp smashed on Bitcoin Now we study if there will be any possible reversal from the weekly fvg if not my next target is [-----] https://t.co/ge1m40Rnok"
X Link 2026-02-05T11:59Z [----] followers, [---] engagements
"@Chris_fx__ I swr lol"
X Link 2026-02-05T19:57Z [----] followers, [--] engagements
"@Chris_fx__ Fair enough"
X Link 2026-02-06T11:23Z [----] followers, [--] engagements
"@Essentialpr0 I no dey trade only vix oo"
X Link 2026-02-07T16:01Z [----] followers, [--] engagements
"Patience pays interest"
X Link 2026-02-07T17:44Z [----] followers, [--] engagements
"Quote me with your meta trader5 chart Lets see your candle Sticks color ππ"
X Link 2026-02-09T19:47Z [----] followers, [---] engagements
"XAUUSD : stress Me : still showing up 2026: $1M No matter how bad XAUUSD treats you You will still touch that $1M in [----]. https://t.co/0agObqa1iq No matter how bad XAUUSD treats you You will still touch that $1M in [----]. https://t.co/0agObqa1iq"
X Link 2026-02-10T07:16Z [----] followers, [---] engagements
"@iconbulls @AugustOPS369 @Chris_fx__ @kingfrost203 @Benny_Blanche @SmokeTheMarket Normal thing lol"
X Link 2026-02-10T08:20Z [----] followers, [--] engagements
"Do you trade news or avoid it"
X Link 2026-02-10T19:13Z [----] followers, [--] engagements
"@MKO_MOTION @CARTOONFX001 @cen_tuu @retro_gly @Afamefune0 @_Hydra_exe @2lJars @Essentialpr0 @fac_eless10 @Fad3ing"
X Link 2026-02-11T11:29Z [----] followers, [--] engagements
"@crypto_onowu U sure say na no be swear you go collect later"
X Link 2026-02-11T11:31Z [----] followers, [--] engagements
"Experience with meta trader [--] gets better with the update"
X Link 2026-02-11T13:17Z [----] followers, [--] engagements
"@migmaxtip0 Big man"
X Link 2026-02-11T15:03Z [----] followers, [--] engagements
"@EmekaOghali I no fit ans that question my own be say I go first order two Latinos"
X Link 2026-02-11T19:07Z [----] followers, [--] engagements
"@cartel_fxng Lol If e go well shey u go talk this one"
X Link 2026-02-11T19:36Z [----] followers, [--] engagements
"I don't know for others but as a trader when I see post about forex and barca or things I can relate to I always comment and like Abi them dey give award for people wey no dey like and comment"
X Link 2026-02-12T07:47Z [----] followers, [---] engagements
"@migmaxtip0 Na to trow party remain"
X Link 2026-02-12T07:50Z [----] followers, [--] engagements
"@crypto_onowu But we move"
X Link 2026-02-12T08:04Z [----] followers, [--] engagements
"@jaymulla001 Omo him go chop am guy π Kounde no too sabi mark"
X Link 2026-02-12T08:25Z [----] followers, [--] engagements
"@AjeboDanny Eat clean. Think sharp. Move silent. No distractions. Just reps and results. Consistency is the real supplement. Locked in until the results speak"
X Link 2026-02-12T08:29Z [----] followers, [---] engagements
"@Rhabbi94 @toni__iyke If it was me I will definitely remove partial and lock entry Nobody gets hurt"
X Link 2026-02-12T09:51Z [----] followers, [--] engagements
"@Rhabbi94 @toni__iyke Why e go come your mind When you dn Dey calculate the money for head π"
X Link 2026-02-12T10:35Z [----] followers, [--] engagements
"Anywhere you see anybody chop stop loss Abeg tag me I get some sweet motivational word for the pesin Make the word no waste"
X Link 2026-02-12T10:36Z [----] followers, [---] engagements
"No setup is perfect. Risk management fills the gap"
X Link 2026-02-12T12:57Z [----] followers, [--] engagements
"So na like this gold wan dey mumu dey go Wtf I pity who trade gold today"
X Link 2026-02-12T16:06Z [----] followers, [---] engagements
"@Xo_bluey @MKO_MOTION @CARTOONFX001 @cen_tuu @retro_gly @Afamefune0 @_Hydra_exe @2lJars @Essentialpr0 @fac_eless10 @Fad3ing U dn dey laugh pesin too abi"
X Link 2026-02-12T17:19Z [----] followers, [--] engagements
"@Xo_bluey @MKO_MOTION @Essentialpr0 @corneliuxfs @Fad3ing @fac_eless10 @I_am__Pope @_Hydra_exe @retro_gly @cen_tuu @CARTOONFX001 Hmmmm"
X Link 2026-02-12T17:20Z [----] followers, [--] engagements
"@Xo_bluey @MKO_MOTION @CARTOONFX001 @cen_tuu @retro_gly @Afamefune0 @_Hydra_exe @2lJars @Essentialpr0 @fac_eless10 @Fad3ing Oya na No do mistake post loss sha"
X Link 2026-02-12T17:23Z [----] followers, [--] engagements
"@jaymulla001 I say if gold buy make I shit gala"
X Link 2026-02-12T17:28Z [----] followers, [--] engagements
"Jesus Christ Barca Wetin be this"
X Link 2026-02-12T20:07Z [----] followers, [--] engagements
"@Horla__1 @corneliuxfs @AU79executioner @debstarfx @ifere_raphael @0nomeChris @0xGozie Hope say all this profirm go gv u ur money Which one be naira trader agn"
X Link 2026-02-12T22:04Z [----] followers, [--] engagements
"@Chizzyfx005 @Malvern_TM @elvisthemainaic @fac_eless10 @GEMI_GIRLY @Kingsley11Uka This ur tp long ooo Shey na Tesla you wan buy after you hit tp"
X Link 2026-02-13T07:08Z [----] followers, [--] engagements
"Chai I no believe say na me dey trade with cent Me and stop loss turn best friends This one na to use am buy bread and beans πππ Stop loss will humble no be lie ooo"
X Link 2026-02-13T19:16Z [----] followers, [---] engagements
"@btc__lord Wetin I do na"
X Link 2026-02-14T09:49Z [----] followers, [--] engagements
"@messifirstso Barca fans let's connect I will follow back"
X Link 2026-02-15T08:52Z [----] followers, [--] engagements
"My Twitter Interaction Circle β‘ https://infinitetweet.me/interaction-circle https://infinitetweet.me/interaction-circle"
X Link 2026-02-15T20:55Z [----] followers, [--] engagements
"@fac_eless10 U no use [----] wey alone no small U use ur hand increase lot size for gold U get mind ooo"
X Link 2026-02-04T09:02Z [----] followers, [--] engagements
"@kuamifx I guess the journey has be amazing"
X Link 2026-02-14T14:28Z [----] followers, [--] engagements
"@corneliuxfs Wetin she do you guy lol"
X Link 2026-02-14T15:13Z [----] followers, [--] engagements
"@Crtquinn I dey follow almost all in the comment If we are not following each other follow now I will follow back"
X Link 2026-02-15T07:32Z [----] followers, [--] engagements
"@crypto_onowu I greet you my bro Same to you"
X Link 2026-02-15T08:29Z [----] followers, [--] engagements
"@Owiggy_ Na now the loss dey pain me as a barca fan"
X Link 2026-02-15T19:53Z [----] followers, [--] engagements
"@Chris_fx__ Na for toilet u go dey look chart no worry"
X Link 2026-02-15T19:53Z [----] followers, [--] engagements
"@EdgeFXMindset Sure I'm on it π"
X Link 2026-02-16T07:50Z [----] followers, [--] engagements
"@Boy__Austin Pple no kn"
X Link 2026-02-16T12:52Z [----] followers, [--] engagements
"Is trading harder now than before"
X Link 2026-02-09T08:53Z [----] followers, [---] engagements
"I just remembered how I blew my first $200 trading XAUUSD. Heres what that loss taught me π§΅ 1/ Overleveraging I was trading like I had $20000 with a $200 account. Big lot sizes. Small stop losses. One bad move and the account was bleeding. Greed made me blind to math"
X Link 2026-02-14T18:40Z [----] followers, [---] engagements
"Silence in the market is underrated. Most traders lose money because they cant sit still. Can you"
X Link 2026-02-15T07:23Z [----] followers, [---] engagements
"@Rhabbi94 Forex dn close make I OBS this BTC small"
X Link 2026-02-15T10:25Z [----] followers, [--] engagements
"Market closed. Mind recharging. Even traders need to step away and reset. Todays setup Snooker not XAUUSD. π±"
X Link 2026-02-15T14:07Z [----] followers, [---] engagements
"I wasted 1+ year chasing strategies"
X Link 2026-02-15T18:59Z [----] followers, [---] engagements
"@MKO_MOTION @14k_Crypto @retro_gly @_Hydra_exe @_MrPromax @cen_tuu @chidexdbillionz @CeciliaAny88170 @Essentialpr0 ππ"
X Link 2026-02-17T07:06Z [----] followers, [--] engagements
"My Bitcoin analysis My last line of defense for the BTC buy is the h4 fvg before it continues it sells If it doesn't respect the fvg then the order block above will push the market to continue it sell trend back For now we study Drop your Bitcoin analysis π"
X Link 2026-02-15T09:41Z [----] followers, [---] engagements
"@moLolTalkerd2nd No wonder na Madrid fan be this lol Them dn finish una with pk na body dey sweet you"
X Link 2026-02-15T18:52Z [----] followers, [--] engagements
"About five times. Thats when everything changed. ICT taught me pure price action. Reading candlesticks. Understanding liquidity. Understanding why price moves not just where. My favorite pairs back then were EURUSD and GBPUSD. Thats where I trained my eyes Now I trade XAUUSD"
X Link 2026-02-15T19:00Z [----] followers, [--] engagements
"@moLolTalkerd2nd Lol this man free me na Go reason how to win benfica"
X Link 2026-02-15T20:58Z [----] followers, [--] engagements
"@kuamifx Me wey dn high when I snap that pic"
X Link 2026-02-15T22:09Z [----] followers, [--] engagements
"@MKO_MOTION @14k_Crypto @retro_gly @_Hydra_exe @_MrPromax @cen_tuu @chidexdbillionz @CeciliaAny88170 @Essentialpr0 Tell us what we don't know"
X Link 2026-02-17T06:50Z [----] followers, [--] engagements
"Step 1: Decide your risk per trade. Not vibes. Not emotions. A fixed percentage. Serious traders risk 0.5% 2% per trade. Example: If your account is $1000 1% risk = $10 That $10 is the ONLY amount youre allowed to lose"
X Link 2026-02-17T10:21Z [----] followers, [--] engagements
"Step 2: Define your stop loss first. Lot size comes AFTER stop loss. If your stop loss is [--] pips you are risking that $10 across [--] pips. Risk Stop loss (in pips) = risk per pip $10 [--] pips = $0.20 per pip"
X Link 2026-02-17T10:21Z [----] followers, [--] engagements
"Step 3: Convert risk per pip to lot size. On most pairs: [----] lot = $10 per pip [----] lot = $1 per pip [----] lot = $0.10 per pip If you need $0.20 per pip thats [----] lot. Thats proper position sizing"
X Link 2026-02-17T10:22Z [----] followers, [--] engagements
"@cartel_fxng Big man"
X Link 2026-02-17T11:19Z [----] followers, [--] engagements
"Whats your biggest trading ππstruggle A) Overtrading B) FOMO C) Risk management D) Patience E) Discipline F) Revenge trading Be honest. No ones judging"
X Link 2026-02-17T18:45Z [----] followers, [---] engagements
"Cubarsi score sha"
X Link 2026-02-16T21:21Z [----] followers, [--] engagements
"Make I go sleep barca just dey do wetin them like"
X Link 2026-02-16T21:43Z [----] followers, [---] engagements
"Why traders blow accounts: They choose lot size first They dont calculate risk They move stop loss They over-leverage Lot size is not about confidence. Its about survival"
X Link 2026-02-17T10:22Z [----] followers, [--] engagements
"@IBX_Trades @emmyfx___ @TheSwingTrader_ @BiggieArca @jeko_ebuka @Dukeofowerri @Siryoppyfx @ClarkIyke @millfx_7 @iam_ricazo @Asgard_Nation @debstarfx @Thecute_Proff @Tj_Forex @Cryptolorddc @SportSport35333 @traderdavid__ @frankwise001 Fb mr man"
X Link 2026-02-17T06:43Z [----] followers, [--] engagements
"Whats harder: Waiting [--] days for your setup Or executing it with full confidence Patience tests your discipline. Execution tests your belief. Be honest which one ruins your trades π"
X Link 2026-02-17T07:04Z [----] followers, [---] engagements
"The real formula: Account Size Risk % = Dollar Risk Dollar Risk Stop Loss (pips) = Risk per pip Risk per pip Convert to lot size Simple. Disciplined. Professional"
X Link 2026-02-17T10:23Z [----] followers, [--] engagements
"RT @classiceluwa: Be honest Do you calculate lot size before entering Or you just feel the setup Drop your risk % below π"
X Link 2026-02-17T12:53Z [----] followers, [--] engagements
"Poll: If XAUUSD drops [--] pips after your entry A) Close early B) Hold C) Add more D) Panic π [--] pips isnt the real problem. Your reaction is. Do you: Trust your analysis Respect your stop loss Start revenge-adding Or let emotions take over Which one are you"
X Link 2026-02-17T14:09Z [----] followers, [---] engagements
"@0xfavvee E fit make BTC rise lol"
X Link 2026-02-18T07:46Z [----] followers, [--] engagements
"If Gold buy I go shit gala"
X Link 2026-02-11T14:05Z [----] followers, [---] engagements
"What might be the cause of this"
X Link 2026-02-17T08:46Z [----] followers, [---] engagements
"Most traders misuse lot size. They focus on how much can I make Professionals focus on how much can I lose Heres how to calculate lot size properly ππ§΅"
X Link 2026-02-17T10:20Z [----] followers, [---] engagements
"Be honest Do you calculate lot size before entering Or you just feel the setup Drop your risk % below π Most traders misuse lot size. They focus on how much can I make Professionals focus on how much can I lose Heres how to calculate lot size properly ππ§΅ Most traders misuse lot size. They focus on how much can I make Professionals focus on how much can I lose Heres how to calculate lot size properly ππ§΅"
X Link 2026-02-17T10:24Z [----] followers, [---] engagements
"They called me a madman π If Gold buy I go shit gala If Gold buy I go shit gala"
X Link 2026-02-17T15:12Z [----] followers, [--] engagements
"π― Staying on track isnt about being perfect. Its about being consistent. Progress is built quietly through discipline patience and showing up when motivation feels low. Some days will feel heavy. Some days youll doubt yourself. Thats normal. What matters is that you dont Staying on track isnt about being perfect. Its about being consistent. Progress is built quietly through discipline patience and showing up when motivation feels low. Some days will feel heavy. Some days youll doubt yourself. Thats normal. What matters is that you dont"
X Link 2026-02-18T06:39Z [----] followers, [--] engagements
"But I really want to know the aim of false rape accusations because if it is not a mental sickness I don't know what to call it again The story of false is more than the actual rape itself Something needs to be done for now make I dey observe my gold chart ππ"
X Link 2026-02-18T07:34Z [----] followers, [--] engagements
"@jaymulla001 Entry ke If that money nova blow you no go rest π"
X Link 2026-02-18T09:28Z [----] followers, [--] engagements
"Im not here to sell dreams. Im here to expose forex lies bad habits and painful mistakes traders dont talk about. π Risk Rewards π§ Psychology Strategy π Process Profits If youre serious about trading long-term youre in the right place"
X Link 2026-02-01T12:37Z [----] followers, [----] engagements
"Since this post gold has not given a significant move like I said earlier gold is give me a ranging vibes It will buy today and sell tomorrow What I love about gold it respect order block and fair value gap too much and it help with directional bais For now we study ππ Like I said earlier gold is giving me a ranging vibes because the market condition give me a buy and a sell setup Lets discuss what do you see in gold with your strategy π Let's have it https://t.co/L82nZnXhgJ Like I said earlier gold is giving me a ranging vibes because the market condition give me a buy and a sell setup"
X Link 2026-02-18T08:20Z [----] followers, [---] engagements
"Like I said earlier gold is giving me a ranging vibes because the market condition give me a buy and a sell setup Lets discuss what do you see in gold with your strategy π Let's have it"
X Link 2026-02-08T16:59Z [----] followers, [----] engagements
"Whats your biggest trading ππstruggle A) Overtrading B) FOMO C) Risk management D) Patience E) Discipline F) Revenge trading Be honest. No ones judging"
X Link 2026-02-17T18:45Z [----] followers, [---] engagements
"La Liga isnt even trying to hide it anymore"
X Link 2026-02-17T13:25Z 4.9M followers, 465.3K engagements
"But I really want to know the aim of false rape accusations because if it is not a mental sickness I don't know what to call it again The story of false is more than the actual rape itself Something needs to be done for now make I dey observe my gold chart ππ"
X Link 2026-02-18T07:34Z [----] followers, [--] engagements
Limited data mode. Full metrics available with subscription: lunarcrush.com/pricing