@bbcnewspidgin BBC News PidginBBC News Pidgin posts on Instagram about nigeria, wey, dia, bin the most. They currently have [---------] followers and [--] posts still getting attention that total [-------] engagements in the last [--] hours.
Social category influence countries 58.18% technology brands 3.64% finance 1.82% social networks 1.82%
Social topic influence nigeria #93, wey #27, dia 21.82%, bin #16, pipo #2, february 16.36%, image 12.73%, return #2414, tok #882, dis 9.09%
Top accounts mentioned or mentioned by @temfilms @mobolajiolatunde @tamaraebiwei @komlaadom @officialwarmrain @oloyenaija @ticktacfoe @daddygift @helenaoyibo @ern1papa @isaiahdarevko @kabusaorientalchoir @taiwoyedele @cakesbyife @assadiqulakbar @makafuiawuku @vantage00 @bellanaija @karinainemo @niniilobi
Top posts by engagements in the last [--] hours
"Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of one or more people newspaper and text that says 'For di festival wey dey hold for four days thousands of fishermen dey enta inside di di Matan Fadan river a Unesco heritage site to catch di biggest fish. BBCNEWSPIDGIN c NEWS PIDGIN B B'. Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of one or more people newspaper and text that says 'For di festival wey dey hold for four days thousands of fishermen dey enta inside di di Matan Fadan river a Unesco heritage site to catch di biggest fish. BBCNEWSPIDGIN c NEWS PIDGIN"
Instagram Link 2026-02-16T15:19Z 1.1M followers, [--] engagements
"Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of fishing fish and text that says 'ALA Ln Argungu Fishing Festival for Nigeria return wit huge catch B B c NEWS PIDGIN'. Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of fishing fish and text that says 'ALA Ln Argungu Fishing Festival for Nigeria return wit huge catch B B c NEWS PIDGIN'. Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of fishing fish and text that says 'ALA Ln Argungu Fishing Festival for Nigeria return wit huge catch B B c NEWS PIDGIN'"
Instagram Link 2026-02-16T15:19Z 1.1M followers, [--] engagements
"Valentine is coming where is your girlfriend. You are sitting at home you are so lonely πΆπΆ Many Nigerians sabi dis song wey di Kabusa Choir sing to mark Valentines Day. Dia song dey always trend anytime Val dey happun. BBC News Pidgin follow dem tok about wetin inspire dat song. #bbcnewspidgin #valentinesday #nigeria #kabusachoir@kabusaorientalchoir @officialwarmrain"
Instagram Link 2026-02-14T07:38Z [--] followers, 13.5K engagements
"Di day don come Di new tax law dey take effect from January [----] for Nigeria. BBC News Pidgin speak to di chairman of di Presidential committee on fiscal policy and tax reforms Taiwo Oyedele @taiwoyedele to explain more. Oga Taiwo Oyedele explain how di new tax law go affect di poor di rich pipo and di way dem go take deduct di tax. Dis na some quick tins you suppose sabi about di new tax law. Producer: @oloyenaija Edit: @mobolajiolatunde #tax #newtaxlaw #nigeria #nigeriataxlaw #bbcnewspidgin@taiwoyedele @mobolajiolatunde @oloyenaija"
Instagram Link 2025-12-31T10:28Z 1.1M followers, 122.1K engagements
"Wen Tola Ando born her first pikin kon hia say e dey autistic she bin fear for im future. Now di pikin Kevin don be [--] years old and dey face im adult life wit di support of im family. Kevin tori of how im get im first paid job for inside gym don ginger plenti pipo wey dey follow im life online sotey e win one UK TikTok award for autism awareness. Tola say di family don dey focused to help am manage evriday life as di young adult wey im be wit building confidence independence and sense of belonging"
Instagram Link 2026-02-16T17:01Z 1.1M followers, 12.1K engagements
"My pikin bodi peel be like pesin wey dey rotten dey smell like dead bodi Ifeoluwa Makanjuola (@cakesbyife) share di tori of how her seven-year-old son survive Stevens-Johnson Syndrome. She tori how di palava begin after her pikin take malaria medicine. She dey ginger say make more awareness dey about di mata. Producer: @temfilms #stevensjohnsonsyndrome #stevensjohnsonsyndromesurvivor #bbcnewspidgin"
Instagram Link 2026-02-16T09:00Z 1.1M followers, 19.8K engagements
"Warning: Dis interview contain description of sexual abuse. Gisle Pelicot di French woman wey become popular world wide wen she testify for her mass rape trial don follow di BBC tok. Her husband Dominique Pelicot bin gbab di maximum snetence for [--] years in jail for aggrevated rape. Dis na afta im confess say e bin dey drug her and bin arrange about [--] men to rape am as she dey sleep. She tell BBC say she wan go jail to see am to get ansas. #giselepelicot #bbcnewspidgin"
Instagram Link 2026-02-16T13:02Z 1.1M followers, [----] engagements
"Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of one or more people and text that says 'B BC B B c NEWS PIDGIN Di festival wey bin start for [----] na one of Nigeria most prominent cultural events wey dey draw spectators and participants from across di kontri t celebrate traditional fishing practices.'. Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of one or more people and text that says 'B BC B B c NEWS PIDGIN Di festival wey bin start for [----] na one of Nigeria most prominent cultural events wey dey draw spectators and participants from across di kontri t"
Instagram Link 2026-02-16T15:19Z 1.1M followers, [--] engagements
"Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of one or more people and text that says 'B B B c NEWS PIDGIN Di Argungu Fishing Festival return to Nigeria north-western Kebbi State for di first time in six years.'. Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of one or more people and text that says 'B B B c NEWS PIDGIN Di Argungu Fishing Festival return to Nigeria north-western Kebbi State for di first time in six years.'. Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of one or more people and text that says 'B B B c NEWS PIDGIN Di Argungu"
Instagram Link 2026-02-16T15:19Z 1.1M followers, [--] engagements
"Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of one or more people newspaper plant and text that says 'B BCNEWSPIDGIN C NEWS PIDGIN B Dem first suspend di festival for [----] sake of growing insecurity issues. E briefly return bifor dem suspend am for [----] sake of Covid.'. Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of one or more people newspaper plant and text that says 'B BCNEWSPIDGIN C NEWS PIDGIN B Dem first suspend di festival for [----] sake of growing insecurity issues. E briefly return bifor dem suspend am for [----] sake of Covid.'. Photo by BBC News"
Instagram Link 2026-02-16T15:19Z 1.1M followers, [--] engagements
"Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of one or more people and text that says 'B B NEWSPIDGIN c NEWS PIDGIN Dis year winner wey dem reward wit cash prize bin catch one croaker fish wey weigh 59kg.'. Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of one or more people and text that says 'B B NEWSPIDGIN c NEWS PIDGIN Dis year winner wey dem reward wit cash prize bin catch one croaker fish wey weigh 59kg.'. Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of one or more people and text that says 'B B NEWSPIDGIN c NEWS PIDGIN Dis year winner"
Instagram Link 2026-02-16T15:19Z 1.1M followers, [--] engagements
"Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of fish and text that says 'B B BBCNEWSPIDEIN c NEWS PIDGIN Di Matan Fadan River wey dey flow through paddy fields for di town of Argungu dey closed for di rest of di year.'. Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of fish and text that says 'B B BBCNEWSPIDEIN c NEWS PIDGIN Di Matan Fadan River wey dey flow through paddy fields for di town of Argungu dey closed for di rest of di year.'. Photo by BBC News Pidgin on February [--] [----]. May be an image of fish and text that says 'B B BBCNEWSPIDEIN c NEWS PIDGIN Di"
Instagram Link 2026-02-16T15:19Z 1.1M followers, [--] engagements
"Argungu Fishing Festival for Nigeria don return wit a bang Di long-running festival return to Kebbi State northeastern Nigeria for di first time in six years. Thousands of fishermen compete to hook di largest possible fish for di Matan Fadan River. Di winner bin catch 59kg croaker fish. Di festival bin dey suspended twice since [----] becos of insecurity for di region and di Covid pandemic"
Instagram Link 2026-02-16T15:19Z 1.1M followers, [---] engagements
"Argungu Fishing Festival wey dem dem celebrate for Kebbi State start since [----]. Di festival wey happun for four days bin get President Bola Tinubu in attendance. @assadiqulakbar explore di history of di festival. Edit: @oloyenaija #bbcnewspidgin #argungufestival2026"
Instagram Link 2026-02-16T19:21Z 1.1M followers, [----] engagements
"Good morning Today proverb na from Khalid Garba Ibrahim Yewuti. Reason am well and share your own for comment"
Instagram Link 2026-02-17T05:00Z 1.1M followers, [---] engagements
"One town for northern Italy don start to dey celebrate carnival wit dia annual Battle of di Oranges wia pipo dey sama diasefs wit oranges for fun. Di historic carnival for Ivrea one old medieval town near Turin dey celebrate di legend of Violetta one miller daughter wey bin free pipo from a tyrant wey dey starve di town. Di oranges wey dem dey use during di celebration no dey okay to sell one organiser tok. Dem dey collect di oranges and use dem for fertiliser afta di event"
Instagram Link 2026-02-17T06:49Z 1.1M followers, [----] engagements
"Una good morning Our proverb for today dey come from Nandom Wuyep Abeg drop your own for we comment section"
Instagram Link 2026-02-15T05:00Z 1.1M followers, [---] engagements
"She no expect to fall in love wit a chatbot - and den gatz say goodbye Thousands of pipo dey use di older model of ChatGPT as a lover companion confidant and even a lifeline. But on [--] February Open AI shut am down; we hear from some of those wey dey face shock and heartbreak. #bbcnewspidgin #robot #chatbot #romance"
Instagram Link 2026-02-15T08:53Z 1.1M followers, [----] engagements
"El-Rufai ask NSA Nuhu Ribadu plenty kwesions. Inside di letter El-Rufai tok say im dey act as concerned citizen and e wan make sure say information allegding say dem source and import di chemical from supplier in Poland. E ask NSA make e clarify wetin e wan use di substance do di identity of di supplier and weda appropriate authorities allow for di importation of di make chemical. Read full tori on top BBC News Pidgin website"
Instagram Link 2026-02-15T17:52Z 1.1M followers, [---] engagements
"Una Good Morning Today proverb na from Uwak Eno Drop your own for comment section as you dey reason am. #bbcnewspidgin #proverb #wordsofwisdom"
Instagram Link 2026-02-16T07:02Z 1.1M followers, [---] engagements
"'I dey produce classroom furniture from plastic waste to save di environment' Makafui Awuku na 42-year-old environmental activist wey dey deal wit Ghana plastic waste wahala by recycling di waste to produce many items like bags slippers room furniture pillows and odas. Since [----] @makafuiawuku dey try to reduce di plenty waste wey don scata for di capital Accra. Im now dey create classroom furniture wit di plastic waste for schools wey no get desks. Producer: @komla_adom Edited by: @mobolajiolatunde@makafuiawuku"
Instagram Link 2025-06-09T05:53Z [--] followers, [----] engagements
"Yusufari Desert for Yobe State northeast Nigeria dey totori pipo wey don go dia for tourism. According to residents of Tulo Tulo Yusufari local govment area wia di tourist attraction dey di desert get di potential to change Yobe State economy. You go like visit dia one day Presenter: @ticktacfoe Edited by: @temfilms Drone footage: @vantage00_ #bbcnewspidgin #yusufari #yobe #touristattraction #nigeria@ticktacfoe @temfilms @vantage00_"
Instagram Link 2025-09-27T06:56Z [--] followers, 21.8K engagements
"Nigerian lecturers wey dey guilty of sexual harassment fit spend [--] years for jail. But dis go be wen di Sexual Harassment of Students (Prevention and Prohibition) Bill dey signed into law. Wetin be dis bill and how e go take work Dis na wetin we explain for dis video. Presenter: @tamara.ebiwei Edited by: @temfilms #bbcnewspidgin #abuja #nigeria #explainer@temfilms @tamara.ebiwei"
Instagram Link 2025-11-11T06:56Z [--] followers, [----] engagements
"One of di popular places to keep fit na for gym and mostly public spaces wia pipo dey share most of di equipments. As you dey hit your fitness goals you fit catch yamayama disease in di process. See how you go fit protect yourself from germs for gym. Producer: @mobolajiolatunde Presenter: @tamara.ebiwei Edited: @temfilms"
Instagram Link 2025-10-21T15:21Z [--] followers, [----] engagements
"Cameroon Constitutional Council declare President Paul Biya winner of di October [--] election. 92-year-old Biya wey never lose any election bifor defeat im main rival wey bin im former padi man Issa Tchiroma Bakary. Na im be di oldest president for di world. Presenter: @tamara.ebiwei Edited by: @mobolajiolatunde #bbcnewspidgin #yaounde #cameroon #cameroonelection@mobolajiolatunde @tamara.ebiwei"
Instagram Link 2025-10-27T17:42Z [--] followers, [----] engagements
"Ochanya Ogbanje na 13-year-old girl wey die for [----] sake of complications from rape. Di mata wey bin lead to demonstrations for [----] don come up again as Nigerians dey seek justice for di promising girl wey bin dey seek beta education bifor she meet her untimely death. Presenter: @tamara.ebiwei Edited by: @mobolajiolatunde #bbcnewspidgin #abujanigeria #nigeria #JusticeforOchanya@mobolajiolatunde @tamara.ebiwei"
Instagram Link 2025-11-03T15:15Z [--] followers, [----] engagements
"Di claim say Christians dey face persecution for Nigeria na mata of ogbonge debate wey still dey cause tok-tok for di kontri and beyond. Dis video explain di data Donald Trump and odas wey make di claim dey rely on and if truly dem dey persecute Christians for Nigeria. Presenter: @tamara.ebiwei Edited by: @mobolajiolatunde #bbcnewspidgin #abuja #nigeria #trump #usa@mobolajiolatunde @tamara.ebiwei"
Instagram Link 2025-11-07T13:50Z [--] followers, [----] engagements
"How I survive living wit Cervical Cancer. Wen woman begin do kerewa e get di kain information wey she suppose sabi. Cervical cancer na one of di virus wey dey affect many women and di problem be say dem no dey know wen dem don get am. Dr Aisha Mustapha a medical practitioner dey use her tori as a cervical cancer survivor to create awareness for young girls. According to her di tin na for women to dey do regular screening. Producer: @tamara.ebiwei π₯ @temfilms #bbcnewspidgin #cervical #cancer #women@bellanaija @temfilms @tamara.ebiwei"
Instagram Link 2025-11-19T07:20Z [--] followers, 58.6K engagements
"Legendary musician Tuface Idibia and im wife Natasha Irobosa dey trend for social media no be for couples goal but sake of say many pipo believe say evritin no dey okay between dem. But Tuface don assure im fans say im dey okay and say make dem ceasefire. However im wife Natasha Irobosa get query to answer for Edo State House of Assembly sake of accuse say im dey drag dem for rofor-rofor. Presenter: @tamara.ebiwei Edited by: @temfilms #bbcnewspidgin #abuja #nigeria #2face@temfilms @tamara.ebiwei"
Instagram Link 2025-12-03T17:59Z [--] followers, [----] engagements
"Wetin BBC crew see and wetin hapun on dia journey to di community wia Trump US launch strikes against terrorist group for north west Nigeria. Reporter: @ticktacfoe π₯: @daddygift #nigeria #sokoto #usairstrike #bbcnewspidgin@ticktacfoe @daddygift"
Instagram Link 2025-12-29T12:50Z [--] followers, 10.9K engagements
"Sheikh Ahmad Gumi don chook mouth for di recent kidnappings wey happun for Nigeria and say not negotiating wit bandits no dey Bible or Quran. E say if negotiation go stop bloodshed no wahala and add say even America dey negotiate wit outlaws. E reiterate im belief say kidnapping children from school na lesser evil compared to killing of soldiers. Interviewer: @helenaoyibo π₯: @daddygift Edited by: @mobolajiolatunde #bbcnewspidgin #abuja #nigeria #security@mobolajiolatunde @helenaoyibo @daddygift"
Instagram Link 2025-12-09T07:16Z [--] followers, 15.3K engagements
"10th of December [----] still dey fresh for di memories of Chinemerem Ilobi and Onyinyechi Maduka as dem lose two sisters for di Sosoliso plane crash wey claim ova [---] lives. Tweny years afta di crash di two sisters still dey fear to fly as dem still dey live wit di tragedy wey befall dia family. Sosoliso Airlines Flight [----] wey bin fly from Abuja to Port Harcourt crash land for Port Harcourt International Airport and na one of di deadliest plane crashes for Nigeria history. Producers: @tamara.ebiwei and @karinainemo Edited by:@temfilms #bbcnewspidgin #abuja #portharcourt #nigeria"
Instagram Link 2025-12-16T19:23Z [--] followers, 233.1K engagements
"If dis new love enta I go give mysef brain Nigerian dancer and singer @korraobidi yarn wit BBC News Pidgin on her journey as dancer and di rumour about finding love again. She also tok about di importance of sharing difficult moments wit loved ones and how e help her wen she bin get marital issue. Producer: @tundeososanya Interviewer: @officialwarmrain πΉ: @mobolajiolatunde #bbcnewspidgin #lagos #nigeria #korraobidi@korraobidi @mobolajiolatunde @tundeososanya @officialwarmrain"
Instagram Link 2025-12-17T14:02Z [--] followers, 155.1K engagements
"Ghanaian artiste Black Sherif (@blacksherif_ ) yarn wit BBC News Pidgin Wetin Dey on im relationship wit Nigerian artistes im career greatest accomplishment and Ghana chances for di [----] World Cup. Producer: @komla_adom π₯: @ern_1_media Edited by: @temfilms #bbcnewspidgin #accra #ghana #blacksherif #musicindustry@blacksherif_ @komla_adom @temfilms @ern_1_papa"
Instagram Link 2025-12-19T06:53Z [--] followers, 46K engagements
"Qn di spot wit Nigerian striker Victor Osimhen for di [----] Afcon wey dey hapun for Morocco. We ask am some quick fire questions about some of im favourite tins. You wan know Reporter: @isaiahdarevko π₯: @mobolajiolatunde #victorosimhen #nigeria #afcon2025 #bbcnewspidgin@mobolajiolatunde @isaiahdarevko"
Instagram Link 2025-12-26T07:36Z [--] followers, [----] engagements
"Kunle Adeyanju @lionheart1759 ride bike from Nigeria to Morocco to watch di Super Eagles for di Afcon [----] for Morocco. E share wit BBC News Pidgin di challenges e face for road to reach Morocco and say e go pain am if di Super Eagles no win di cup. π·: @mobolajiolatunde #bbcnewspidgin #fes #supereagles #morocco #afcon2025@lionheart1759 @mobolajiolatunde"
Instagram Link 2025-12-27T13:40Z [--] followers, 11.8K engagements
"Chakam Dis na one of thiose good unexpected moments. BBC News Pidgin bin dey for Fes for Morocco wia di Super eagles of Nigeria dey play all dia group stage matches for di ongoing Afcon tournament. Na so we say make we follow some female fans tok make we know how well dem sabi di Super Eagles. See wetin happen as our reporter bin dey tok to female fans. Reporter: @isaiahdarevko π₯:: @mobolajiolatunde #alexiwobi #afcon #morocco #bbcnewspidgin@mobolajiolatunde @isaiahdarevko"
Instagram Link 2026-01-02T13:03Z [--] followers, [----] engagements
"President Donald Trump say US don capture Venezuela leader Nicolas Maduro and im wife as e confam one "large-scale" strike against di kontri. For statement wey Trump post for im Truth Social e tok say "Di United States of America don successfully carry out a large scale strike against Venezuela and dia leader President Nicolas Maduro wey dem do along wit im wife wey dem capture and fly out of di kontri. "We do dis operation in conjunction wit U.S. Law Enforcement. Details go follow." Officials tell BBC US partner CBS News say na di US army Delta Force capture President Nicols Maduro. Delta"
Instagram Link 2026-01-03T11:14Z [--] followers, [----] engagements
"Di world wake up to di news of di capture of Venezuelan President Nicolas Maduro on Saturday. Why Trump really capture Maduro Plus wetin go hapun next to Venezuela and dia captured president We break am down here. Presenter: @tamara.ebiwei Edit: @mobolajiolatunde #maduro #trump #venezuela #us #bbcnewspidgin@mobolajiolatunde @tamara.ebiwei"
Instagram Link 2026-01-04T17:02Z [--] followers, [----] engagements
"Adenike (@dara_for_enjoyment_only) don know Chris (@authentic_traveling ) for five years and don dey married to am for over one year but dem dey live separately because she never fit visit im country. For December [----] President Donald Trump expand US travel ban to include partial restrictions for additional countries including Nigeria. Dis ban wey take effect from January [--] [----] go further impact students tourists and families like Adenike and Chris. Producer: @helenaoyibo Edit: @temfilms #us #usvisaban #nigeria #bbcnewspidgin@authentic_traveling @dara_for_enjoyment_only @temfilms"
Instagram Link 2026-01-06T06:55Z [--] followers, 117.5K engagements
"One go wonder why pesin wey predict say di world go end on [--] December now dey inside police cooler dis new year for Ghana. Well di story dey complex. Dis na di tori of Ebo Noah wey go from predicting di end time to police custody. Im message about di ark to save humanity against di end time bin go viral well well. Presenter: @komla_adom Edit: @temfilms@komla_adom @temfilms"
Instagram Link 2026-01-06T12:11Z [--] followers, [----] engagements
"Ghanaian singer-songwriter and actress Efya (@efya_nokturnal) passionately touch on di issue of gender-based violence and sexual harassment and how society fit deal wit am. On dis episode of Wetin Dey she also tok about wetin women dey face for di entertainment industry. Producer: @komla_adom π₯: @ern_1_papa Edit: @temfilms #bbcnewspidgin #accra #ghana #efya #entertainment@efya_nokturnal @komla_adom @temfilms @ern_1_papa"
Instagram Link 2026-01-09T06:13Z [--] followers, 44.5K engagements
"Olu of Warri Ogiame Atuwatse III don chook mouth put for Super Eagles performance for di Afcon [----] wey dey happun for Morocco. Di 21st Olu of Warri Kingdom for interview wit BBC News Pidgin tok say dis na di best Super Eagles wey im don see in [--] years. E make di comment ahead of Nigeria vs Morocco Afcon semi-final match on Wednesday. π₯ @temfilms @tamara.ebiwei #bbcnewspidgin #afcon2025 #nigeria #morocco #oluofwarri@oluofwarri @temfilms @tamara.ebiwei"
Instagram Link 2026-01-14T06:59Z [--] followers, 137.5K engagements
"'We be illiterate but we fit count': Setting up India first bank for women Twenty-five years ago di Maan Deshi Women Cooperative Bank become India first bank set up by women for women. Di Reserve Bank of India bin initially reject dia application for a banking licence sake of say di women be illiterate. But dat no stop di bank president"
Instagram Link 2023-02-04T09:00Z 1.1M followers, [----] engagements
"Check out how dis pipo for Japan dey try learn how to smile again after di kain shege wey covid-19 period show dem"
Instagram Link 2023-06-08T14:02Z 1.1M followers, [----] engagements
"Dem shoot my husband as e rush outside to save pipo' Residents of Benue State wey survive di latest attack on [--] March don tell BBC Pidgin wetin dia eye see on di day of di attack. Dis attack bin happun as pipo still dey mourn dia loved ones wey die for di previous attacks. Gunmen invade IDP camp and communities around Guma local goment area of Benue State and kill pipo for di latest attack. At least [--] pipo lose dia lives. Dis na just one out of many attacks wey don happun for di north-central state"
Instagram Link 2023-04-11T11:59Z 1.1M followers, 59.8K engagements
"Rukayat Shittu di 26-year-old woman wey win di Kwara State House of Assembly election to represent Owode/Onire Constituency say she go be servant and not oga to di pipo wey she dey represent. For dis interview wit BBC afta her victory di youngest female lawmaker-elect so far tok say she go dey dia for everibodi irrespective of di political party wey dem belong to. Shittu tok say her decision to contest for political office for Kwara State don motivate young to also do di same tin"
Instagram Link 2023-04-12T07:15Z 1.1M followers, [----] engagements
"E get wetin evri parent dey give dia pikin but Hanny say wetin she get from her papa dey very special. [--] -year old female aluminium fabricator say di handwork wey she lear na from her papa. Hanny Oyiza Salihu say dis aluminium work na di best gift wey her papa give am. For interview wit BBC Pidgin di young undergraduate tok how she sponsor her own education wit di job wey many females dey fear to do. Video Journalist : Monday Idara @temfilms"
Instagram Link 2023-04-13T07:29Z 1.1M followers, 11.1K engagements
"Wetin you need to know about di Medical and Dental Practitioners Act (Amendment) Bill [----]. Di bill wan make doctors wey school for Nigeria to first practice for five years before dem go fit japa. House of Reps members no like as doctors too dey japa go obodo oyinbo"
Instagram Link 2023-04-18T15:33Z 1.1M followers, [----] engagements
"Now her papa dey proud of her. But bifor den di man bin fear say she go carry belle come house becos she decide to be mechanic. Tawakalitu Onize no be your normal road side mechanic. She be graduate of Mechanical Engineering. Her papa bin no like di idea of mecho work for im daughter until afta many pipo beg am bifor e allow her go learn di work"
Instagram Link 2023-04-20T06:29Z 1.1M followers, [----] engagements
"My papa and mama bin no dey so lucky like me." Ten months afta gunmen kill at least [--] pipo for Owo church attack wey happun for Ondo State. BBC Pidgin visit Owo wia di St Francis Catholic don reopen for worship. For Chinedu Onuoha and im family di [--] June [----] attack na sometin wey dem no go eva forget"
Instagram Link 2023-04-21T07:03Z 1.1M followers, 12.3K engagements
"Cocaine inside lace and ankara Nigeria drug agency NDLEA catch illegal drug wey dem hide inside cloth. Femi Babafemi tok-tok pesin for National Drug Law Enforcement Agency say di suspects na pipo wey dey travel go Saudi for Umrah dat na lesser Hajj. Oga Femi for statement say di suspects na widower and anoda woman. E say dem gbab for Murtala Muhammed International Airport Ikeja Lagos for attempting to export [----] kilograms of cocaine dem hide inside lace and ankara fabrics"
Instagram Link 2023-04-23T14:07Z 1.1M followers, 11.1K engagements
"Watch di moment former President Muhammadu Buhari comot Abuja for im hometown of Daura Katsina state. Buhari waka comot di Eagles Square immediately afta im handover mantle of Nigeria leadership to President Bola Tinubu on Monday. Di former president on many occasions don tok say e dey go rest for Daura after im eight years for office. π·Channels TV"
Instagram Link 2023-05-29T11:41Z 1.1M followers, [----] engagements
"Nigeria Womens Basketball Team DTigress don return to Nigeria afta dem win di Africa Womens Basketball Nations cup(Afrobasket) for di 4th time back to back. Dem land di Nnamdi Azikiwe International Airport Abuja Nigeria capital on Sunday. Officials from di Ministry of Sports na im receive dem for airport. Nigeria win am for [----] [----] [----] and 2023"
Instagram Link 2023-08-06T13:45Z 1.1M followers, [----] engagements
"Meet Afraa "di miracle baby" Wen dem see Afraa for di rubble of one collapsed building for Syria her umbilical cord still dey attached to her mama wey die just afta she give birth. Video of di baby dem rescue from di earthquake for February bin captivate di world. Since den she don make remarkable recovery. Today Afraa be six months old she be typical happy healthy baby"
Instagram Link 2023-08-07T14:59Z 1.1M followers, [----] engagements
Limited data mode. Full metrics available with subscription: lunarcrush.com/pricing